Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 346 347 348 349 350 351 352 353 354 (of 394 pages)
![]() |
atleast that shows i'm a real man ![]()
|
![]() @cbase, bad belle people plenty for NLAND no be small ![]() |
oya take one crate of star use dillute am before those kittens hook u for throat ![]() |
criminals ![]() dey kill themselves over another man's property ![]() |
i dey complain? since e no stop babes from comming around ![]() ![]() |
old skool ![]() |
this yoruba people sef ![]() |
tufe:see kettle dey call pot black , shioorrr ![]() |
offtopic for real huh ?? |
he's damn too old to be in my class, ![]() i suggest we take him to school of alaigboron ![]() |
@tufe, very well then, oya take dey chop dey go till u finish am,
|
olodo rapata might still want to learn. ![]() |
well, who knows, someone might want to share with him u know ![]() this is a world of possibilities ![]() |
warreva ![]() |
and for your mind u think sey na dat kind belly hungry de guy mean? ![]() well, think again, ![]() |
what huge waste of space chi-baby, u drink shepe? ![]() |
hey peeps this is brand new, > TOTO DEY SWEAT THIS AFTERNOON AS I DEY POUND AM SILLY, ![]() na the latest gist be dat o, ![]() |
@jeovy, if i tell u sey i no like money then na lie i dey yarn. habba, how u expect me to clear my containers wey dey wharf without money? infact i need money pass yaradua as i dey talk now sef, Nna ego is sweet ![]() |
why she go fear, no be the same long thing wey dey between your legs dey between her man leg? |
jaymobb:people wey get cars dey talk. okada man like u sef dey talk, ![]() |
wetin u wan know? |
check your oxford dictionary if u get any ![]() bros dem send you? |
is this an interview or something? ![]() abeg try front ![]() |
predict |
i'm a nigerian and piggin is part of my language mehn, i aint america or british citizen ![]() |
what difference does it make? ![]() |
@infobaba, i own this picture mehn, thats my oyinbo woman friend's only son and dog. oya delete it right now, right here ![]() @ibkaye, do u still remember this goddamn picture i posted to ya way back 4 offtopic? ![]() |
folahann:say whatever, but make e rhyme with wetin others dey yarn ![]() |
tufe:cheii, na dollar dey make u happy sha ![]() i think sey na pound sterling sef, ![]() |
folahann:na so the thing dey start oo ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 346 347 348 349 350 351 352 353 354 (of 394 pages)





