Jokes Etc › Re: Nothing Here, Dont Click! by studio43(m): 9:10pm On Jan 10, 2010 |
Lol kunbee shorare o |
|
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 9:04pm On Jan 10, 2010 |
Lol |
Jokes Etc › Re: Big Red Lobsters by studio43(m): 7:09pm On Jan 10, 2010 |
Nobody wan die but dem wan go heaven |
Jokes Etc › Re: One Secret. by studio43(m): 7:08pm On Jan 10, 2010 |
Kunbee u be winch? Why u nor dey fit laugh even if the joke' nor funny? |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 7:04pm On Jan 10, 2010 |
Sha nor match my sneakers wey i buy for yemen |
Jokes Etc › Re: The Old Lady In The Court by studio43(m): 7:02pm On Jan 10, 2010 |
Dey look road jor, Lol |
Jokes Etc › Re: The Old Lady In The Court by studio43(m): 6:36pm On Jan 10, 2010 |
Bros never turm am to fight na. I nor know sey u get hot temper |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 6:33pm On Jan 10, 2010 |
Bros never turn am to fight naw, Habba, Like u get hot temper |
Jokes Etc › Re: The Old Lady In The Court by studio43(m): 6:15pm On Jan 10, 2010 |
I'm hot! U are not |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 5:47pm On Jan 10, 2010 |
Dickele close dat ya mouth wey dey leak water jor |
Jokes Etc › Re: The Old Lady In The Court by studio43(m): 5:42pm On Jan 10, 2010 |
She tell u say she dey search? See your mouth like dog To.to |
|
Jokes Etc › Re: Studio Cfr Brian Diagram Illustration by studio43(m): 3:47pm On Jan 10, 2010 |
Lol, Go oneside make i give kunbee a lift jor, Erm, kunbee u can jump in if only u going my way lol |
Jokes Etc › Re: Deliver Us From Akpan by studio43(m): 3:32pm On Jan 10, 2010 |
Peadion dis your double posting don dey too much, Nor let me ban u o, Lol
@kunbee, Na wao, U dey hurt me with dis your going and comming, I want us to settle down once and forall jor |
Jokes Etc › Re: From Friends Party With Great Love. by studio43(op): 3:26pm On Jan 10, 2010 |
U wey never throw birthday party since u were born, |
Jokes Etc › Re: From Friends Party With Great Love. by studio43(op): 2:56pm On Jan 10, 2010 |
Lol, Thanks for the advice, nothing do u, By the say who tell u say u still be small pikin? U wey don sabi how to wear condon ontop a stretched firm standing stick, Nor make me laugh abeg.
Dickele i know sey na that kind talks u dey like, Ewu |
Jokes Etc › Re: The Old Lady In The Court by studio43(m): 9:45pm On Jan 09, 2010 |
That u madly in love with |
Jokes Etc › Re: Missing by studio43(m): 9:44pm On Jan 09, 2010 |
Stale |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 9:42pm On Jan 09, 2010 |
*Flies to the moon* |
Jokes Etc › Re: The Old Lady In The Court by studio43(m): 9:41pm On Jan 09, 2010 |
Whats the laughter for gutter gurl? |
Jokes Etc › Re: Brides are GONE Live Goes On | Where is my Joke Diary? by studio43(m): 9:05pm On Jan 09, 2010 |
Talking to me? |
Jokes Etc › Re: The Old Lady In The Court by studio43(m): 9:03pm On Jan 09, 2010 |
I cant believe u just said that baby hah, Dis yeye joke funny to you? |
Jokes Etc › Re: Like It? by studio43(m): 9:01pm On Jan 09, 2010 |
Te hehe i like your guts Lolaboy, *winks* |
Jokes Etc › Re: Brides are GONE Live Goes On | Where is my Joke Diary? by studio43(m): 7:11pm On Jan 09, 2010 |
Sorry were is the joke? |
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by studio43(m): 7:08pm On Jan 09, 2010 |
Bros nor dey give us copy copy joke from another man's effort na |
Jokes Etc › Re: The Old Lady In The Court by studio43(m): 7:05pm On Jan 09, 2010 |
Shines teeth |
Jokes Etc › Re: Mango by studio43(m): 7:01pm On Jan 09, 2010 |
U dey ask me? Abeg go one side make i go buy fuel jor |
Jokes Etc › Re: Like It? by studio43(m): 6:58pm On Jan 09, 2010 |
If u dont like your job, Resign |
Jokes Etc › Re: Deliver Us From Akpan by studio43(m): 6:56pm On Jan 09, 2010 |
Calaba man don vex |
Jokes Etc › Re: New Word Added To The Oxford Dictionary. Mutallab<mu-ta-lab>; by studio43(m): 6:53pm On Jan 09, 2010 |
Ngozi u can lie o |
Jokes Etc › Re: Don't Copy If You Can't Paste! by studio43(m): 11:43am On Jan 09, 2010 |
Poster u try sha |