Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 7:09pm On Dec 25, 2009 |
The people wey i dey lie to dey complain? |
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by studio43(m): 5:49pm On Dec 25, 2009 |
Na hin make u come dey shout for my ear? |
Jokes Etc › Re: Shocker!ini Edo In A Divorce Clash by studio43(m): 5:46pm On Dec 25, 2009 |
Dont worry i will make u my No6 wife in 2011 |
Jokes Etc › Re: Mathematics! by studio43(m): 5:44pm On Dec 25, 2009 |
Gidson carry your babe come make we see if im trully dickless naw |
Jokes Etc › Re: Mathematics! by studio43(m): 12:26pm On Dec 25, 2009 |
Lol i think sey that craze don leave u already sef, lol |
Celebrities › Re: *~ AloyEmeka Voted The Celebrity Section Poster Of The Year *~ Congrats!! by studio43(m): 11:56am On Dec 25, 2009 |
Funny Gossippers lol |
Romance › Re: ***Platinumk Voted Best Romance Section Poster. Congratulations!*** by studio43(m): 11:42am On Dec 25, 2009 |
Seconded! Dyabman Orie fokasibe lol |
Jokes Etc › Re: Don't Bite Ur Lips by studio43(m): 11:35am On Dec 25, 2009 |
Gerraut of my side jor |
Jokes Etc › Re: Mathematics! by studio43(m): 11:33am On Dec 25, 2009 |
Lol my guy i get mouth even get leg join o. |
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 11:06am On Dec 25, 2009 |
Such is life na. Make the guy continue dey work hard next year own fit favour am, |
Jokes Etc › Re: Mathematics! by studio43(m): 10:05am On Dec 25, 2009 |
Nor be my mouth u go hear that one jare hahahaha |
Jokes Etc › Re: Mathematics! by studio43(m): 9:34am On Dec 25, 2009 |
Aristole be my filling station naw. Lol |
Jokes Etc › Re: I Am Back! by studio43(m): 9:23am On Dec 25, 2009 |
Yesss, U dey call me? |
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 8:01am On Dec 25, 2009 |
It's everywhere. Checkout the whole section of nairaland na so peeps dey vex. Romance section na hin worst pass sef lol. Those wey dey vex go have to calm down cuz all fingers can never be equal |
Jokes Etc › Re: Mathematics! by studio43(m): 6:52am On Dec 25, 2009 |
Na u wey nor get penis i wan jealous? Abeg clear go oneside make i buy fuel jor |
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 6:50am On Dec 25, 2009 |
@xynerise, U can never be better than studio when it comes to joke with that your copy and paste talent, Na me be the ginger the ginger and also the swagger the swagger master of nairaland so dont even try to Teri si jor lol |
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 8:40pm On Dec 24, 2009 |
Lol u sef dey find honour? My guy you've gotta be better than clemcykul, romsky, studio43, and dickele before anything happens ok |
Jokes Etc › Re: Mathematics! by studio43(m): 8:35pm On Dec 24, 2009 |
Cant do without u and your thing Aristole baby lol |
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by studio43(m): 8:32pm On Dec 24, 2009 |
I disagree with u jor |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 8:29pm On Dec 24, 2009 |
Some id's here dey make me laugh nor be small |
Jokes Etc › Re: Shocker!ini Edo In A Divorce Clash by studio43(m): 8:27pm On Dec 24, 2009 |
Yes u are right she's 39 and i'm only 24 we nor match *winks* |
Jokes Etc › Re: Testimony by studio43(m): 8:21pm On Dec 24, 2009 |
Clear make i see black board jor |
Jokes Etc › Re: Changes by studio43(m): 8:19pm On Dec 24, 2009 |
U this one minute man too dey make mouth jor, Nor be sey u sabi do sef |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:17pm On Dec 24, 2009 |
I thought as much |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 8:15pm On Dec 24, 2009 |
Inside the soakaway |
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 8:13pm On Dec 24, 2009 |
Lol sylvex u need deliverance i swear |
Jokes Etc › Re: Network Problem by studio43(m): 12:49pm On Dec 24, 2009 |
Hhmm |
Jokes Etc › Re: Shocker!ini Edo In A Divorce Clash by studio43(m): 12:46pm On Dec 24, 2009 |
Gerraut jor, U wey still dey on Heat |
Jokes Etc › Re: Changes by studio43(m): 12:43pm On Dec 24, 2009 |
Because the guy dump you? |
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 12:41pm On Dec 24, 2009 |
Now i understand lol |
Jokes Etc › Re: Testimony by studio43(m): 12:39pm On Dec 24, 2009 |
I dont need to be told |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 12:25pm On Dec 24, 2009 |
Im not gay. |