₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,389 members, 8,511,601 topics. Date: Monday, 02 November 2026 at 03:23 AM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 69 70 71 72 73 74 75 76 77 (of 394 pages)

Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:27pm On Dec 28, 2009
Mrcrackles must be a native doctor
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:21pm On Dec 28, 2009
Moyo, How u dey na? Omo i do miss u die.


@xynerise an empty vessel makes the loudest noise, U nor get mouth gutterboi
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:03pm On Dec 28, 2009
U wey never chop belleful
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 7:12pm On Dec 28, 2009
Lol
Jokes Etc › Re: Stuborn Local Kids by studio43(m): 7:11pm On Dec 28, 2009
U agree to open it? Mmmm cant wait
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 7:06pm On Dec 28, 2009
Naija condition never bad reach like that abeg, nor fall the gurl hand jor, atole
Jokes Etc › Re: Shortest Month by studio43(m): 7:03pm On Dec 28, 2009
Rumsky and bend10 wetin concern agbero with overload naw?
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 7:00pm On Dec 28, 2009
I thought as much
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 6:57pm On Dec 28, 2009
U nor lie gbeborun, And if the trap nor catch the bush rat before this year runs out, i go step aside
Jokes Etc › Re: Testimony by studio43(m): 6:54pm On Dec 28, 2009
Why u dey police me anywhere i go naw?
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 6:49pm On Dec 28, 2009
I'm fine thank you,

Ivorycoast, I tire for your case nor be small, Like u don turn this particular thread as your own Niger Delta region shey? My guy no amnesty for u here o, infact u are on your own
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 6:43pm On Dec 28, 2009
Nor mind the bush rat, Lol
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 6:42pm On Dec 28, 2009
Abbey i hear say na sachet of pure water u wan serve dem for party instead of bottle water, U nor dey shame?
Jokes Etc › Re: Stuborn Local Kids by studio43(m): 2:18pm On Dec 27, 2009
U nor go understand cuz na Bicycle level u still dey na
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 1:25pm On Dec 27, 2009
Back to sender
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 11:11am On Dec 27, 2009
Lol
Jokes Etc › Re: Stuborn Local Kids by studio43(m): 11:09am On Dec 27, 2009
Shout comot make i buy fuel jor
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 11:06am On Dec 27, 2009
Nor be u be the cause of his blindness? I wan pass jor
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 11:03am On Dec 27, 2009
Xynerise, U fit still work harder so as to make it to the Top 4 next season. Nothing do u?
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 4:12pm On Dec 26, 2009
I pity the person wey u go shake with that your palasa hand
Jokes Etc › Re: Madam The House Wife by studio43(m): 12:13pm On Dec 26, 2009
Poster u Try
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 12:04pm On Dec 26, 2009
Well, If alert never reach ya fone already then expect a Presidential handshake from dani and bend10 as your award come monday morning
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 9:06am On Dec 26, 2009
I go school pass u na, U wan still slap with that your bend bend hand?
Jokes Etc › Re: The 6 Affairs by studio43(m): 8:58am On Dec 26, 2009
Him get choice?
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 8:57am On Dec 26, 2009
Amoeba u don show abi
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 8:56am On Dec 26, 2009
Kunbee which one u dey follow guys around na, na that thing don dey scratch you?
Jokes Etc › Re: Testimony by studio43(m): 8:52am On Dec 26, 2009
U wey dey talk through the nose, gbogbo bigs girlz
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by studio43(m): 8:50am On Dec 26, 2009
Kunbee u chop winch?
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 8:48am On Dec 26, 2009
Gerraut jor, Wheel barrow pusher like
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 8:47am On Dec 26, 2009
Congrat romsky, I know sey u go sure make me proud one day sweety, *Smiles*
Jokes Etc › Re: Testimony by studio43(m): 7:11pm On Dec 25, 2009
Talk well na
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 7:10pm On Dec 25, 2009
Thats what u are

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 69 70 71 72 73 74 75 76 77 (of 394 pages)