StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 148 149 150 151 152 153 154 155 156 (of 416 pages)
gay or guy? And why do u want them to meet u? |
u be international runs guy? |
wicked thing Mtchew |
See as the girl dey yeye u for public u no dey shame u still dey talk lol |
Badsky No dey biff me jor |
Help your own life first by sticking to your wife alone and leave all dis single girls for bachelors like some of us here. Wetin? u no love your wife before marrying her - abi na she no love u? Cuz if una love una selves, u no go come play away match for Nairaland as a defensive midfielder. Guy no make me vex o |
why i go be neighbour to kunbee? Na mate? |
Stop telling us News about IBO people We already know' how they run things. Thank You. |
Ladyr419 What are u Studying? Stop calling my name seductively - i'm a born again christian. BTW, na dat chewing stick hand u wan use do something for my mouth? Mtchew lol TANIMZ How u want me to talk to u before madam expatriate? lol if u fall my hand ehn - then u are sooooo dead. Infact, you're on your way to a serious long thing if stingyness make u fall my hand. *smiles* @KDK why u no vote yo wife tanimz? Abi. . . . . ? lol Make i just close mouth dey look. lol |
sharrap dia lier Always telling lies Nepa no dey on strike anything Nepa cut her line cuz she no pay nepa bill. |
lol See as Tanimz dey do fronting Mtchew |
By God's grace na posting o Tanimz , i placed u high But no let me downgrade u if u fail |
lowd hav mercy |
*Smiles* Dat means i go get my NIKE AIRFORCE-1 before christmas abi? |
BAdSKY Why u go wan club for sunday u no get work? No Ofience |
lol @kunbee respect yourself o |
Tanimz no make me laugh abeg Expa what? For plate washing? lol Ok LADYRSKY419 don come with yo food Oya eat like me lol |
u too don dey wash plate for hotel ? And where u know for kuala lumpur? Journey walker |
go sleep my dear sister Tanimz Tomorow na school lol |
kunbee if i be u, i go pretend as if u be better person. *No Ofience* |
Ladysky860 u what? U sef wan contest? My dear - u dont need dis kind thing abeg Lol I want u to stay outter trouble - and be Happy. Thank You. |
Rugged man is an evil genius i guess |
D-Sense The only person dem never ban before here is IDOWUIGBO the rest don lost dia posting privilleges before but later pardoned. True! |
wetin the IBO boy dey sing sef? Better people (TUFACE - PSQUARE and D'BANJ) never make the kind useless noise dat useless IBO ajegunle boy dey make sef Wankster forming Gangster |
That IBO boy is a noise maker Poster, tell him i said he should Go and sit down. |
Like tanimz don re-brand lol |
Hahahahahahahaha Tayo please dont hate me I'm just an entertainer lol Fun fun fun and i dey try bring sanity to dis thread so stop hating and see me as your brother (as Your HYPERTEK NIGG**) ko ma roll jor - file. @LADY. . . are u on heat or something? (Laughs) |
lol Please dont hate me now Jor |
Idowu i was hot then love For u to make dat list, u go dey very good. I no make mouth o Na the truth People wey get good sense of humour the too much And Gabrywyl was a threat lol But at last she couldnt make dat list wey the mod take dia own hand prepare themselves. |
Ladyrsky u dem embarass me when u call me a boy and i'm not IBO lol |
stu.pidi.ty! Where is Ben10 sef? It wasnt like dis last year - i mean nobody begged for vote' no fighting No Hating And no manipulation of election results. It was just the FOUR OF US on that list ( ROMADE - CLEMCYKUL- STUDIO - D1KELEVRA) the four hottest guys then Nobody opened a special campaign thread outside jokes section to beg for votes Why will u beg for vote if u know u are good?? Nonsense! See what we have here, people killing themselves ontop somethin wey money no dey. |
i want am dear - who no like better thing like IBO people? (Laughs) Erm - is it gonna get here before 23 dec? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 148 149 150 151 152 153 154 155 156 (of 416 pages)