Jokes Etc › Re: Guys Please Dont Be Jealous, Its Just Luck by StudioCFR(m): 7:36pm On Dec 11, 2010 |
to me tanimz no be like person wey get shame |
Jokes Etc › Re: Guys Please Dont Be Jealous, Its Just Luck by StudioCFR(m): 7:30pm On Dec 11, 2010 |
Tanimz Dem go soon hack your pant join leaving your fat asz exposed if u no take time |
Jokes Etc › Re: Guys Please Dont Be Jealous, Its Just Luck by StudioCFR(m): 7:22pm On Dec 11, 2010 |
my babe dey police me anywhere i go - so not gonna be easy for tanimz to cu.m close. But if by chance she managed carry the thing cu.m my side, i go chop am. No Ofience |
Jokes Etc › Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by StudioCFR(m): 7:11pm On Dec 11, 2010 |
Please dont hate me |
Jokes Etc › Re: Guys Please Dont Be Jealous, Its Just Luck by StudioCFR(m): 7:09pm On Dec 11, 2010 |
it is well She's offering herself to u for free - show appreciation boy No slack |
Jokes Etc › Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by StudioCFR(m): 7:06pm On Dec 11, 2010 |
Make una try get sense na @basky husband scarce dis days - dats why dem just dey die for my attention |
Jokes Etc › Re: Guys Please Dont Be Jealous, Its Just Luck by StudioCFR(m): 7:03pm On Dec 11, 2010 |
He loves u too i guess Ode |
Jokes Etc › Re: Guys Please Dont Be Jealous, Its Just Luck by StudioCFR(m): 7:01pm On Dec 11, 2010 |
lord have mercy |
Jokes Etc › Re: Where To Get The Best Jokes? by StudioCFR(m): 4:00pm On Dec 11, 2010 |
Jokematize.com |
Jokes Etc › Re: Guys Please Dont Be Jealous, Its Just Luck by StudioCFR(m): 3:09pm On Dec 11, 2010 |
Safe Journey |
Jokes Etc › Re: Grave Yard by StudioCFR(m): 3:06pm On Dec 11, 2010 |
Wetin dis Bot dey find for jokes section? |
Jokes Etc › Re: Igbo Man Vs The Police by StudioCFR(m): 10:22am On Dec 11, 2010 |
She dare not |
Jokes Etc › Re: WHAT AM I part 1 by StudioCFR(m): 10:18am On Dec 11, 2010 |
lol thanks bro |
Jokes Etc › Re: Grave Yard by StudioCFR(m): 10:16am On Dec 11, 2010 |
wetin dey do dis one? Mtchew |
Jokes Etc › Re: Winner For The "nomination For Jokes Section Best Poster Of The Year" by StudioCFR(m): 10:14am On Dec 11, 2010 |
Call me whatever yo like I'M NOT BOTHERED. Yes! omo eko ni mi omo ENUGU ni'e |
Jokes Etc › Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 10:11am On Dec 11, 2010 |
She go yaba as usual |
Jokes Etc › Re: WHAT AM I part 1 by StudioCFR(m): 10:09am On Dec 11, 2010 |
Copied! Please dont hate me |
Jokes Etc › Re: Read This Joke To Get Euro600 Or N120000 by StudioCFR(m): 10:07am On Dec 11, 2010 |
Mtchew |
Jokes Etc › Re: Grave Yard by StudioCFR(m): 10:04am On Dec 11, 2010 |
can u imagine lol |
Jokes Etc › Re: Winner For The "nomination For Jokes Section Best Poster Of The Year" by StudioCFR(m): 10:03am On Dec 11, 2010 |
Read your statements again and correct dat blunder u blow dia - stewpid ENUGU boy *No Ofience* |
Jokes Etc › Re: How To Relieve Boredom! by StudioCFR(m): 9:58am On Dec 11, 2010 |
Mtchew |
Jokes Etc › Re: Yoruba by StudioCFR(m): 9:52am On Dec 11, 2010 |
A militant i guess Hide your credit card well |
Jokes Etc › Re: Grave Yard by StudioCFR(m): 9:48am On Dec 11, 2010 |
Bend10 Please permit me to move dis thread to DRY BONE* SHALL RISE AGAIN SECTION |
Jokes Etc › Re: WHAT AM I part 1 by StudioCFR(m): 9:44am On Dec 11, 2010 |
wish i could kick dis IBO poster's asz Ok poster do u want me to tell u what u are? your name is chima, ejimma, you're IBO from Enugu. You're a midget *big deal* (No Ofience) *Thread moved to IBO KWENU section* |
Jokes Etc › Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by StudioCFR(m): 9:36am On Dec 11, 2010 |
She must be a kidnapper then *No Ofience* |
Jokes Etc › Re: Winner For The "nomination For Jokes Section Best Poster Of The Year" by StudioCFR(m): 9:33am On Dec 11, 2010 |
off with your head u dis IBO boy/man/gay/hermaphrodite. *Thread moved to IBO KWENU section* (No Ofience) |
Jokes Etc › Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by StudioCFR(m): 1:30am On Dec 11, 2010 |
Dat IBO Rascal i no too gbadun am cuz he's IBO and wia in europe are u? And wetin drive u comot for yo country? |
Jokes Etc › Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by StudioCFR(m): 1:24am On Dec 11, 2010 |
i no understand some of ya slangs But cold dey bad like dat for Namibia? And who dash terry g air ticket? |
Jokes Etc › Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by StudioCFR(m): 1:19am On Dec 11, 2010 |
pele my dear wetin dey do u? And hope u don see doc |
Jokes Etc › Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by StudioCFR(m): 1:16am On Dec 11, 2010 |
Ani ode ni e se |
Jokes Etc › Re: Yoruba by StudioCFR(m): 1:14am On Dec 11, 2010 |
And chatting wit stud topz tha list |
Jokes Etc › Re: Little Igbo Boy On Philosophy Class by StudioCFR(m): 1:13am On Dec 11, 2010 |
ok |