Jokes Etc › Re: Christmas Fever by StudioCFR(op): 7:47am On Dec 17, 2011 |
As if no be wetin una dey do when xmas don reach be dat  |
Jokes Etc › Re: Am Back (dem No Ban Me O ) by StudioCFR(m): 4:04am On Dec 17, 2011 |
|
Jokes Etc › Re: Simple Answers To Dumb Qwesions! by StudioCFR(m): 10:12pm On Dec 16, 2011 |
;d ;d ;d |
Jokes Etc › Christmas Fever by StudioCFR(op): 10:08pm On Dec 16, 2011 |
, Hehehehe, Its close to xmas, A lot of guys are not answering calls, Pick up, pick up, pick up jor, Independent WOMEn are covered, They get bar die, Some don't need anytin, Just callin to say helloooo!!**  |
Jokes Etc › Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by StudioCFR(m): 9:55pm On Dec 16, 2011 |
|
Jokes Etc › Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by StudioCFR(m): 9:51pm On Dec 16, 2011 |
|
Jokes Etc › Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by StudioCFR(m): 9:40pm On Dec 16, 2011 |
who else if not dat nursery school teacher |
Jokes Etc › Re: Why Did'nt He Die? by StudioCFR(op): 9:30pm On Dec 16, 2011 |
Mr.Resource: ^so because i no add its been a while,u too no miss me  No vex my brother i replied n a hurry Merry Xmas in advance  |
Jokes Etc › Re: Why Did'nt He Die? by StudioCFR(op): 9:22pm On Dec 16, 2011 |
ode remo: Studio, the crown prince of joke section. Carry go any tym. hehehehehe thanks man Next Level  |
Jokes Etc › Re: *~ jackpot Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by StudioCFR(m): 8:07pm On Dec 16, 2011 |
Thank You my people. . I'm so greatful for your support I didnt know people like me dis much. . . I'm greatful See as i dey read the comments and dey smile here like people wey see angel gabriel  one thing is for sure mehn, i'm not going to campaign outter jokes section to clinch dis award. . . If i win Na God, if i lose na God. . . And i thank you guys once again for the campaign I'm Greatful |
Jokes Etc › Re: *~ jackpot Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by StudioCFR(m): 6:08pm On Dec 16, 2011 |
DONkollione: STUDIO X3, , NA EM HEAD WEY D CAP ENTA NA , SHEY U NOR SEE AM NI? 
FFFFIIII,,,,,,, DDDDIII,,,,,, FFFFIII,,,,POWER TO D PIPO  Thank you bruv. . . I would leave it to Nlanders to decide who they wantt . . Thank You Don and God Bless |
Jokes Etc › Re: Why Did'nt He Die? by StudioCFR(op): 4:27pm On Dec 16, 2011 |
kody-licky: nice joke stud! its been a while Hey babes. . I just dey. . Did u miss me?  hope u are awryt sha. . Merry xmas in advance sweerie . . And thanks for the compliment *smiles* @tony and mr resources. . Thank u guys, God bless u all Merry Xmas in advance  |
Jokes Etc › Re: Multiple Ids In Jokes Section! by StudioCFR(m): 4:17pm On Dec 16, 2011 |
una no go kill person for here o  |
Jokes Etc › Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by StudioCFR(m): 4:12pm On Dec 16, 2011 |
No Time  |
Jokes Etc › Re: 2011 Official Jokes Section Poster Of The Year (VOTE IN OTHER THREAD) by StudioCFR(m): 4:08pm On Dec 16, 2011 |
|
Jokes Etc › Re: Why Did'nt He Die? by StudioCFR(op): 2:19pm On Dec 16, 2011 |
sylve11: nICE joke  Thank you my brother sylvex merry xmas in advance  |
Jokes Etc › Re: 2011 Official Jokes Section Poster Of The Year (VOTE IN OTHER THREAD) by StudioCFR(m): 2:15pm On Dec 16, 2011 |
Na vote u come monitor abi na jokes u come post?
You no get work?
As if u go make first 3 list |
Jokes Etc › Re: Why Did'nt He Die? by StudioCFR(op): 1:08pm On Dec 16, 2011 |
|
Jokes Etc › Re: All Jokers Offtopic Bar Joint (reloaded) by StudioCFR(m): 12:51pm On Dec 16, 2011 |
;d ;d ;d |
Jokes Etc › Re: 2011 Official Jokes Section Poster Of The Year (VOTE IN OTHER THREAD) by StudioCFR(m): 11:23am On Dec 16, 2011 |
U are not the MOD so why the fronting?  |
Jokes Etc › Re: Lets Have your Complaints Here by StudioCFR(m): 8:58am On Dec 16, 2011 |
Bros, i dey always laugh whenever i read you addressing yourself as a boy
seriously u can lie o
the wey i see u for facebook wey u dey challenge me over this same Nland award, tis either u senior my dad or u and am na mate
if i lie , I challenge u to post dat picture here make we see
Stop hating bro, stop your jealousy and your fake life
it pays to be real |
Jokes Etc › Re: 2011 Official Jokes Section Poster Of The Year (VOTE IN OTHER THREAD) by StudioCFR(m): 8:21am On Dec 16, 2011 |
Danny
Abeg post result make we see
Thank You |
Jokes Etc › Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by StudioCFR(m): 5:10am On Dec 16, 2011 |
women and gossip mtchew  |
Jokes Etc › Re: ASUU Strike by StudioCFR(m): 10:25pm On Dec 15, 2011 |
Weldone  I see u |
Jokes Etc › Re: Lets Have your Complaints Here by StudioCFR(m): 10:21pm On Dec 15, 2011 |
Two diff addi but na same moda4ker i dey See
me no dey for the same level with u na i get mouth pass to begin follow u yarn dust cuz of woman
Na advice i dey only advice u to stop your jealousy jealousy jealousy so dat e no go land you for serious trouble One day
I know sey u go wan insult me. .but no problem cuz the most importing be sey u don get the message
Stop Your Jealousy. . .Jealousy Kills Wise Up |
Jokes Etc › Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by StudioCFR(m): 8:54pm On Dec 15, 2011 |
hahahahaha  |
Jokes Etc › Re: Life Before Computer by StudioCFR(m): 8:49pm On Dec 15, 2011 |
McAdem: Dat boi Chei, wel u don hear am dem plenty oooooooo ,(cover my mouth,whispering into her ear) make u no tell eny 1 abeg ,mukiz, gbagbo,and studio, ehhen bunmi tooo dey there o becareful oo I go double my condom when my turn reach na |
Jokes Etc › Re: Gambling Episode Three ! Hehe by StudioCFR(m): 8:40pm On Dec 15, 2011 |
hehehehe  |
Jokes Etc › Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by StudioCFR(m): 8:39pm On Dec 15, 2011 |
DONkollione: **enters bar sees jargons of comments by jackpot mikuz n bright** ,
jackpot -dem oga
mikuz -boy o boy (houseboy) en yarn no dey ever follow at all 
bright007 - follow follow, filled with unfunnyness 
do u pipo think joke section belongs to u, afta u say is childishness, no nid checkIN your profile i kno your ages , E-DIOTS,
**traces his steps outta bar neva to come bk**
4k all of u your bars they r senseless #badosky no offence, |
Jokes Etc › Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by StudioCFR(m): 8:36pm On Dec 15, 2011 |
idowu babes, as u dey try bend down serve me water, your clothe open small na hin i come take style dey look your bweast
E too fresh and i hope Nunu dey inside? |
Jokes Etc › Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by StudioCFR(m): 8:21pm On Dec 15, 2011 |
Sign of early stage of pregnancy |
Jokes Etc › Re: Gambling Episode Three ! Hehe by StudioCFR(m): 8:16pm On Dec 15, 2011 |
I go laugh for my mind |