StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 191 192 193 194 195 196 197 198 199 (of 416 pages)
And today na Sunday oh lol |
*Swaggers in with a glass of cold Ice Guinness* *clears throat king solomon's way* @Sledge. . . I didn't join nairaland to become anyone, i came to be myself and do my own thing. I am a big fan of my work and also a big critic. I am all about change and change is me. Anyone who feels offended, please ignore my posts when they appear on your puter screen. I am passionate about my job and i'll go all the way for it. Nairaland is my starting point. Soon una go dey hear me for BBC |
Where is the joke? |
Duke of ilorin and his long his sef lol |
Mr~Cork Are u normal? |
Dat u cant do without lol |
See who's talking - mtchew Which television? Lol u don kolo finish walahi |
Dem say make i stop to talk to any other girl except dem alone and dat i should make dem feel like a queen any section i go to on nairaland. I go fedup with everything - so i came up with that signature to send dem a message. |
Me too |
Hhmm I never knew i will be granting an interview today |
Weldone poster |
lol |
Still i tall pass u |
Yes i guess *blinks* |
Hey easy lol I didnt join nairaland for people to take me serious - I only came to have fun and take a walk - I'm a joker - i joke alot. But i be one of the few men on nairaland people especially the female folks know well and now e don nearly wan land me in trouble. Did u read my signature? |
Gentleman like me no dey talk too much for every thing wey i see Especially for matter wey concern women |
Lil wayne small? Drex back abeg |
I tried ignoring her as usual - but she no wan go away. lol She was so mean to me - well i just have to clear my name sha. erm, why the too many questions? U dey work for BBC AFRICA? |
lol See battle |
Where is the joke? |
Tanimz How far and why u go say na me be the small boy? I look small to u? @sima lol - wetin drive u comot jokes section? |
Nobody gave me a chance - but the story is different now. Everybody dey halla my name - soon BBC africa go call me for interview . lol @sledge, i have nothing to say to u since your blindness no allow u see all the horrible things she said to me on dis thread. @Tanimz, Hhmm Well well well, *blinks* Throway face dear. Read the 3rd or 2nd page' to see how it all started. She wan destroy my name out of jealousy. Hhmm, Na by force to love person? |
Very not funny ke? U dis sima of a girl don come again with your ridiculous coments |
U love everything sha That song and the apoche material sell sha U buy the apoche cloth dat time ni? |
And senseless |
I thought as much |
U better go buy your own. Tehehe I still remember dat song. |
*ignores efemena* @kunbee Ok i take it dat JUSTWISE does not exist |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 191 192 193 194 195 196 197 198 199 (of 416 pages)