StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 193 194 195 196 197 198 199 200 201 (of 416 pages)
Where is the joke? |
Tehehe My dear brother - there's nothing God cannot do |
lol My friend |
Kay$ U no well - i swear lol |
Why not |
@Chiegemba I'm fine - How u sef dey? *smiles* Nothing dey dia to sorth out with that woman - lol |
Xynerise Dis thread get k-leg oh lol |
Hhmm |
No i didnt collect nothing from her cuz all the vanities she bin wan send me, i can afford them all. lol |
The end was'nt that funny yet u dey demand for more Mtchew |
Minus ademiller sha Lol |
Anything is possible for dis life my brother Lol |
Lol na wa o |
No be small thing |
Lol Ademiller i like better thing like dat oh lol |
*Smiles* I like you too babe |
What can i say? As u can see, she wants to spoil my name out of jealousy E better make i tell people how e take happen |
Before i forget Efemena ozobaro I no fit date Isoko old woman . And as an Aircraft ground marshall wey i be, TRAVELLING OVERSEAS na nothing to me. Some of una wey dey dat side especially for Europe, i dey give them transport fare to go charter taxi go meet dia family when those oyinbo (white men) deport them back to naija. Cuz dem dey come back in tears and koboless. Not funny though Just to let u know that u dey london as u claimed no mean anything to me and dat make u throway your pride |
@CHIEGEMBA Nne - tis better i come to clear my name so dat people no go begin think all the wicked stories EFEMENA dey spread around about me na true. Sorry for the embarassment sha. I'M DONE WITH THIS. |
If no be sey u be bad person, why u go say u go any extent with my wife to be if u born for me and she try to come closer to the children u born for me. U think sey na everybody go do anything for money? U are evil. I don break away from u. Go and rust in hell and stop following me about. U are nothing to me u dis ugly witch. Cook another lies again to pull me down - i'm listening. |
U told them i be illiterate, gutter boy, yahoo boy, fake dude, and a drug addict But u think i care? I might have kept somethings away from u since i dont love u. Ok make i begin tell u one by one - i'm not an illiterate. I just dey turn my english up side down to make people laugh - and basket mouth is my role model. I no be gutter boy cuz i dey live like a king - I'M AN AVIATOR An Aircraft ground marshall i fit back am up with pictures if u doubt am. I'm comfortable. |
See the kind wicked lies u dey cook just to spoil my name No be u sey make i go make inquiry for 2 bedroom flat with kitchen dat u no go like to come my house make people begin disturb u and dat u want privacy when u come back in december (Deny it) And i did - then i came back to give u the break down - which u agreed. Because of the love message B4U,IWAZ posted to me here wey u see, u come dey vex and stopped calling me. But i no send - why u come dey tell people all sort of nonsense na? |
Dat didnt go down well with me - so i started acting funny just to chase u away. U call my phone i wont pick - u send me text message i wont reply. U threatened to tarnish my image on nairaland (which u did) so dat tarnimz - b4u,iwaz and the rest would think i'm a bad person and stop talking to me but u didnt succeed. U get so bittered that when u see any woman talking to me nairaland, u wil call me to confirm who she is. U no dey tire? U told me u be 37 yrs but na lie cuz i know u 40 somtin |
Stop talking nonsense Efe u dont even know me U don too over stretch my Patien** - maybe is high time i toss your as.s to the mod or to seun himself. I DONT LOVE U AND WILL NEVER EVER LOVE U - U KNOW WHY? Cuz u are ugly and too old for me. Dont u get it from the beginning dat i dont love u dummy? Do u want it dat no be u toast me? U promised me heaven and earth to get u pragnant when u come home in december - but i told u i will think about - u said i shouldnt discuss it wit any of my pal |
Weldone poster Lol |
Hhmm |
I'm still searching for the joke |
I nearly laugh |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 193 194 195 196 197 198 199 200 201 (of 416 pages)
(Deny it)