Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 2:45pm On Jun 09, 2010 |
Why u dey halla my logo like dat cuz of sey my kpomo brush your bakassi? |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 2:41pm On Jun 09, 2010 |
Amoeba |
Jokes Etc › Re: Funny And Shocking Revelation!why Adam Ate The Apple by StudioCFR(m): 2:40pm On Jun 09, 2010 |
When women no get work, na so dem go dey gossip. |
Jokes Etc › Re: Goodnews For The Ladies! by StudioCFR(m): 2:38pm On Jun 09, 2010 |
Me? |
Jokes Etc › Re: Har Harrrr by StudioCFR(m): 12:19pm On Jun 09, 2010 |
Me too. |
Jokes Etc › Re: Jesus Is Watching You by StudioCFR(m): 12:17pm On Jun 09, 2010 |
Where the mods take head waka go? |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 12:15pm On Jun 09, 2010 |
Papine no try me or else dikele my bodyguard go pocket you. |
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by StudioCFR(m): 5:30am On Jun 09, 2010 |
Macelino don finish u sha. Lol |
Jokes Etc › Re: Jesus Is Watching You by StudioCFR(m): 5:27am On Jun 09, 2010 |
This is blasphemy. |
Jokes Etc › Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 5:25am On Jun 09, 2010 |
I trust you. U go lick ice cream? |
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 5:22am On Jun 09, 2010 |
Dis thread still dey? I no belong to dis class of face me i slap u peeps abeg. *sips hennessy* |
Jokes Etc › Re: Goodnews For The Ladies! by StudioCFR(m): 5:19am On Jun 09, 2010 |
Hehehe See as tayo downgrade tanimz. Wicked Boi. |
Jokes Etc › Re: Bra Size by StudioCFR(m): 5:17am On Jun 09, 2010 |
Yo popsy! Lol @rasputinn, Go read your text bookz. |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 5:14am On Jun 09, 2010 |
Gbam! Lol |
Jokes Etc › Re: Just For Laughs! by StudioCFR(m): 5:12am On Jun 09, 2010 |
Tanimz are u ok? Bounce! Kunbee, Pikin wey sey him momsy no go sleep too no go sleep. If i hold you, u go know sey A/C no be FAN. |
Jokes Etc › Re: Difference Btw Yoruba & Warri by StudioCFR(m): 1:36pm On Jun 08, 2010 |
Lol |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 12:05pm On Jun 08, 2010 |
Bounce! Market woman. |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 12:00pm On Jun 08, 2010 |
Market woman. |
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 11:55am On Jun 08, 2010 |
The same question i bin wan ask her be that. Hehehe |
Jokes Etc › Re: Just For Laughs! by StudioCFR(m): 10:21am On Jun 08, 2010 |
Minister of information. |
Jokes Etc › Re: What The Hell Is She Cleaning With My Tissue Paper? by StudioCFR(m): 10:17am On Jun 08, 2010 |
Hehehe |
Jokes Etc › Re: Funny And Shocking Revelation!why Adam Ate The Apple by StudioCFR(m): 5:22am On Jun 08, 2010 |
Thank God lol |
Jokes Etc › Re: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 5:21am On Jun 08, 2010 |
Back to sender |
Jokes Etc › Re: 2day We Niggaz! by StudioCFR(m): 11:25pm On Jun 07, 2010 |
Joking ok? No' hating at all. Lol |
Jokes Etc › Re: Funny And Shocking Revelation!why Adam Ate The Apple by StudioCFR(m): 11:18pm On Jun 07, 2010 |
Ok babe. I'm proud of u my love. |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 11:15pm On Jun 07, 2010 |
Papine, Tanimz be my paddy anytime. Come bribe me. Dikele. I have a rep to protect, But i fit still slap u right here right now if u no co-ordinate yourself well. |
Jokes Etc › Re: Funny And Shocking Revelation!why Adam Ate The Apple by StudioCFR(m): 11:01pm On Jun 07, 2010 |
I dont speak spanishB-) |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 11:00pm On Jun 07, 2010 |
Wtf? Abeg i'm a knight. I dont smoke, drink or womanise. I dont know bout dickson. Lol |
Jokes Etc › Re: Funny And Shocking Revelation!why Adam Ate The Apple by StudioCFR(m): 10:57pm On Jun 07, 2010 |
Let me know when u don wake up from slumber. |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 10:51pm On Jun 07, 2010 |
Papine wan die cuz of the way tanimz dey fall him hand anyhow for here, Dickson any advice for him? |
Jokes Etc › Re: Funny And Shocking Revelation!why Adam Ate The Apple by StudioCFR(m): 10:48pm On Jun 07, 2010 |
You're on your own oh. I like it here. Lol |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 10:43pm On Jun 07, 2010 |
Cheap shot |