₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,142 members, 8,444,047 topics. Date: Monday, 13 July 2026 at 12:38 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 334 335 336 337 338 339 340 341 342 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Chat With Papine by StudioCFR(m): 10:42pm On Jun 07, 2010
Hahahaha, I like u dikele,
No let me downgrade you
Jokes EtcRe: Funny And Shocking Revelation!why Adam Ate The Apple by StudioCFR(m): 10:40pm On Jun 07, 2010
Cheating no be english language?

Na me say make u go lost for london?
Jokes EtcRe: Serious Matter by StudioCFR(m): 10:38pm On Jun 07, 2010
I no dey shak, I sip.
I no be illiterate like some people abeg.
Jokes EtcRe: Chat With Papine by StudioCFR(m): 10:35pm On Jun 07, 2010
Mugu 2 in the building lol
Jokes EtcRe: Funny And Shocking Revelation!why Adam Ate The Apple by StudioCFR(m): 10:34pm On Jun 07, 2010
Hahahaha,
I cant shout, I get mouth, I be executive tout.
E no easy:-)

Strictly naija mehn, And if u no understand, u are on your way to a very serious long thingB-)
Jokes EtcRe: Sexual Jokes by StudioCFR(m): 10:29pm On Jun 07, 2010
I reserve my comment lol
Jokes EtcRe: Funny And Shocking Revelation!why Adam Ate The Apple by StudioCFR(m): 10:26pm On Jun 07, 2010
Bad advice,
Omo naija ni mi, naija ni won bi mi si.

Na for naija i learn' how to write a,b,c.

My paroles na strictly naija. Lol
Jokes EtcRe: Chat With Papine by StudioCFR(m): 10:23pm On Jun 07, 2010
Tanimz say make i dey greet una. Lol

She's a big gurl, Some of una here no dey her level.
No offence.
Jokes EtcRe: Serious Matter by StudioCFR(m): 10:21pm On Jun 07, 2010
What training are u talking about?

U don dey see double abi?
Jokes EtcRe: Funny And Shocking Revelation!why Adam Ate The Apple by StudioCFR(m): 10:18pm On Jun 07, 2010
God have mercy on me, Ok tatafo u don win lol
Jokes EtcRe: Chat With Papine by StudioCFR(m): 10:15pm On Jun 07, 2010
Hahaha well, everything na time my brother;-)
Jokes EtcRe: Funny And Shocking Revelation!why Adam Ate The Apple by StudioCFR(m): 10:13pm On Jun 07, 2010
God!
Habba, I no be unbeliever like u na.
Jokes EtcRe: Serious Matter by StudioCFR(m): 10:10pm On Jun 07, 2010
DPO for kirikiri na executive tout and we know were we dey meet,

Any of him boiz wey mess with me untop small matter like dis don lose him job.
Jokes EtcRe: Funny And Shocking Revelation!why Adam Ate The Apple by StudioCFR(m): 10:06pm On Jun 07, 2010
Real men dont fight.
I be child of the most high god.
Jokes EtcRe: Sexual Jokes by StudioCFR(m): 10:04pm On Jun 07, 2010
And never look back cuz i dey follow u for back with gun and knife. Lol
Jokes EtcRe: Serious Matter by StudioCFR(m): 10:02pm On Jun 07, 2010
Go call police.
Jokes EtcRe: Funny And Shocking Revelation!why Adam Ate The Apple by StudioCFR(m): 10:01pm On Jun 07, 2010
Are u ok? Who u calling stadium?
Jokes EtcRe: Serious Matter by StudioCFR(m): 9:58pm On Jun 07, 2010
I did collabo with the poster, If na lie go ask somebody
Jokes EtcRe: Sexual Jokes by StudioCFR(m): 9:56pm On Jun 07, 2010
I go beat somebody:@
Jokes EtcRe: Laugh It Out With Ben10 by StudioCFR(m): 9:54pm On Jun 07, 2010
Danny please stop cussin' and stay on topic.
Jokes EtcRe: Goodnews For The Ladies! by StudioCFR(m): 9:52pm On Jun 07, 2010
Not funny
Jokes EtcRe: Sexual Jokes by StudioCFR(m): 9:47pm On Jun 07, 2010
Are u on heat? What happened to your gawd?
Jokes EtcRe: Serious Matter by StudioCFR(m): 9:44pm On Jun 07, 2010
Thankz
Jokes EtcRe: Sexual Jokes by StudioCFR(m): 9:42pm On Jun 07, 2010
Are u ok?
Jokes EtcRe: Difference Btw Yoruba & Warri by StudioCFR(m): 9:40pm On Jun 07, 2010
Na mumu plenty pass jor
Jokes EtcRe: Chat With Papine by StudioCFR(m): 9:37pm On Jun 07, 2010
Poor thing. Lol.


Tanimz abeg give the guy small chance before him get heart attack cuz of u.
I no fit write statement for police station oh. Lol
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by StudioCFR(m): 9:33pm On Jun 07, 2010
Lol Dickson
Jokes EtcRe: Goodnews For The Ladies! by StudioCFR(m): 9:31pm On Jun 07, 2010
Tayo, See me as your brother, As your hypertek nigger, No dey biff me.
Jokes EtcRe: Just For Laughs! by StudioCFR(m): 9:29pm On Jun 07, 2010
Na just now una dey wake up?
Jokes EtcRe: Goodnews For The Ladies! by StudioCFR(m): 9:27pm On Jun 07, 2010
That pre-mature' ?
Jokes EtcRe: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 9:25pm On Jun 07, 2010
Hehehehe
No mind dat dude
Jokes EtcRe: 2day We Niggaz! by StudioCFR(m): 9:22pm On Jun 07, 2010
Na u go feel the heat when the fire begin dey burn.
Emi lo so'be.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 334 335 336 337 338 339 340 341 342 (of 416 pages)