₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,149 members, 8,444,074 topics. Date: Monday, 13 July 2026 at 04:31 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 337 338 339 340 341 342 343 344 345 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Goodnews For The Ladies! by StudioCFR(m): 7:30am On Jun 06, 2010
I cant take it. Hahaha
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 7:28am On Jun 06, 2010
Dyt na aprokoism be her profession. Hahaha
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 8:34pm On Jun 05, 2010
He's not important so why i go mind am?
Jokes EtcRe: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 8:32pm On Jun 05, 2010
, Lol,
Abeg na hahahaha,
I'm still expecting it oh hahaha
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 8:28pm On Jun 05, 2010
Danny stay on topic
Jokes EtcRe: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 7:10pm On Jun 05, 2010
Lol
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 7:07pm On Jun 05, 2010
Danny, all u know na to criticise and tell people how dem misyarn. Tanimz is a queen and she no dey misyarn like u.
Jokes EtcRe: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 7:01pm On Jun 05, 2010
Clear!

Dem and no be me.
I no send you!
Yahoo gurl
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 6:59pm On Jun 05, 2010
Him no go wan die na.

Wey the mouth wey him wan use chop the dough sef.
Jokes EtcRe: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 6:57pm On Jun 05, 2010
Tanimz u don cum with yo mischief abi?
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 6:56pm On Jun 05, 2010
I dont think so!
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 6:10pm On Jun 05, 2010
For Tipper Garrage abihuh
Jokes EtcRe: Death, I Need It Urgently. by StudioCFR(m): 6:08pm On Jun 05, 2010
Dyt u not even a muslim, How another person matter take concern u now?
Jokes EtcRe: A Newly Married Couple by StudioCFR(m): 5:59pm On Jun 05, 2010
Ok shorty. *smiles*
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 5:53pm On Jun 05, 2010
Daylae,

Na mud house i fit find for u since u be corp member and no get dough for room and parlour self contain atleast.




DYT,
Are u normal? Respect yourself, I be yo mate?



Danny,
Imao. Bad boy.
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 3:23pm On Jun 05, 2010
pure water from you?

no make me laugh abeg.
Jokes EtcRe: A Newly Married Couple by StudioCFR(m): 3:20pm On Jun 05, 2010
ok i don reply am kiss kiss

i wan comot. grin
Jokes EtcRe: President Yar'adua Dancing Yahooze by StudioCFR(m): 3:05pm On Jun 05, 2010
may god have mercy on some people
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 3:04pm On Jun 05, 2010
awon oko'e ni care taker,

i'm not your mate angry
Jokes EtcRe: My Result Script by StudioCFR(m): 3:02pm On Jun 05, 2010
not my own studio, i'm a Gunner fan for life and if Ben that him criminal talent near my house i go shoot somebody angry
Jokes EtcRe: A Newly Married Couple by StudioCFR(m): 2:59pm On Jun 05, 2010
if i start my wahala u go pick race, your leg go dey touch back of your head as u dey run grin
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 2:58pm On Jun 05, 2010
hehehe
Jokes EtcRe: Laugh It Out With Ben10 by StudioCFR(m): 1:22pm On Jun 05, 2010
the boy no current na grin
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 12:56pm On Jun 05, 2010
no let am see dis, else your quit notice paper go land your room first thing tomorow morning grin
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 12:54pm On Jun 05, 2010
u wish grin
Jokes EtcRe: My Result Script by StudioCFR(m): 12:51pm On Jun 05, 2010
james bond, Lol
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 12:47pm On Jun 05, 2010
Danny why u go say Ben prayed for the Guy to die so that him go steal the dead man's cap?

dat one na strong allegation oh  grin  grin

anything can happen for face me i face you house, some people dey even borrow bathroom slippers from neighbour sef. grin
Jokes EtcRe: Weird Facts 1 by StudioCFR(m): 12:39pm On Jun 05, 2010
hehehe i even think sey na one brick layer siddon dia so. grin
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 12:37pm On Jun 05, 2010
no dey use me dey attack Danny indirectly, angry

face am if u get the liver wink
Jokes EtcRe: Laugh It Out With Ben10 by StudioCFR(m): 12:31pm On Jun 05, 2010
well, no be daddy showkey sing that song, cool

you sure sey u current so? sad

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 337 338 339 340 341 342 343 344 345 (of 416 pages)