StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 394 395 396 397 398 399 400 401 402 (of 416 pages)
@vomit3, dont dis-respect me |
te hehe hehe, |
Abbygyal: ![]() what else coulda make me sick if not for your love |
sylve11:which Bus-Stop for Yaba Hin Dey Captain? |
u for try am make i hear u na |
stepping stone brother, stepping stone. who knows, i fit overthrow hin government with this little opportunity mehn ![]() |
but i warned you. |
v3nom4eva:3Vomits. u don dey take style dey tell us wetin u bin dey do for living abi? |
i dont tell lies. i speak my mind black and white, i'm from a strong christian background buddy i cant shout danny, nor be iron benders section be this abeg. carry ya gbam talent go yaba left ![]() |
AS IF U NOR KNOW SEY mouth running FOLLOW FOR PROMO. |
v3nom4eva:if e begin dey burn, na u go first smell am. how many time are my gonna tell you im not a cleaner. incase u dunno, i don get better offer from ASO ROCK. REST> thanks for appreciate my joke. i dont copy and i dont paste. I USE MY HEAD. |
Danny please do me a favour, kick this sucker outter this section. |
Not funny ![]() |
Still not funny Brov. sorry |
That is our Point! |
two guys are moving about in a Pick 'n' Pay supermarket when their carts collided. the following conversation ensued: 1st guy: i'm sorry; i was looking for my wife. 2nd guy: what a coincidence, so am i, and i'm getting a little desperate. well, maybe i can help you. what does your wife look like? 1st guy: she is tall, with a beautiful long hair, long slender legs, firm body and a very nice backside. and what does your own wife look like? ask the first guy. 2nd guy: Never mind. Lets look for yours. |
Hhhmm |
to the power of 6 kwa? lol, now that is something. |
aww my baby, u never told me u still live with your mom. how is she doin |
sometimes u play rude to be kind. i've missed u shorty ![]() |
did i ask for ya kiss? abeg, park well o jare |
lol, like sey u know sey na wetin i wan talk be that sef. seriously, is like there's a biff goin on between her and this moderators lol them ban her for jokes section, so tey she go sexuality, yet she received the most wicked bannings of her life. she change base go romance, hhmmm, the ban still dey follow am dey go. she deserve an award ![]() |
now that is something. hahahaha |
i like the kind of life wey i dey live now ![]() |
yes i am. and you? long time |
Lol, |
na me sey make u no sabi toast woman? ![]() |
them dey ban that one steady. lol info too, same. |
the guy never make up his mind yet. |
no mind that Kelemu of a gurl |
expect anything |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 394 395 396 397 398 399 400 401 402 (of 416 pages)



