₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,432 members, 8,445,449 topics. Date: Wednesday, 15 July 2026 at 06:06 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 393 394 395 396 397 398 399 400 401 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Jokers by StudioCFR(m): 11:18am On Jun 09, 2009
u think sey everybody be like u wey still dey use 1960 Trium?
Jokes EtcRe: Sharp Guy Lol by StudioCFR(op): 11:17am On Jun 09, 2009
i hate orders
Jokes EtcRe: What Is Love? by StudioCFR(m): 11:17am On Jun 09, 2009
are u sure?
u better speak up now before i change my mind grin
Jokes EtcRe: Compensation by StudioCFR(m): 11:14am On Jun 09, 2009
yes thats me  kiss  grin
Jokes EtcRe: Jokers by StudioCFR(m): 11:13am On Jun 09, 2009
why u no talk am when hin dey around?
Jokes EtcRe: Blissieng Finally Finds Love! by StudioCFR(m): 11:12am On Jun 09, 2009
Te hehe hehe
Jokes EtcRe: Jokers by StudioCFR(m): 11:11am On Jun 09, 2009
*Dials Don Fazsy's Number*
Jokes EtcRe: Frank Edoho. . by StudioCFR(m): 11:08am On Jun 09, 2009
Te hehe hehe
Jokes EtcRe: Sharp Guy Lol by StudioCFR(op): 11:07am On Jun 09, 2009
birds of the same feather
Jokes EtcRe: Jokers by StudioCFR(m): 11:05am On Jun 09, 2009
grin
Jokes EtcRe: From Lola To Studere by StudioCFR(m): 11:03am On Jun 09, 2009
Te hehe hehe

were the militant dey sef?
Jokes EtcRe: Daniluv U No Go Com Take Ya Shoe? by StudioCFR(m): 11:01am On Jun 09, 2009
Te hehe HEHE

na satelite be that i dey see attached to the kito sandal?
Jokes EtcRe: Jokers by StudioCFR(m): 10:59am On Jun 09, 2009
Te hehe hehe,
e no go easy o lol
Jokes EtcRe: Sharp Guy Lol by StudioCFR(op): 10:57am On Jun 09, 2009
V3 and ABBYGAL,
Dont mess wiff my thread.
get a room. please wink




dani1luv:


e dey pain you
if na person else dey waste page like that nor be SPAM u for call am?
Jokes EtcRe: : My People : by StudioCFR(op): 10:50am On Jun 09, 2009
Te hehe hehe
Jokes EtcRe: Compensation by StudioCFR(m): 10:47am On Jun 09, 2009
sad
Jokes EtcRe: Jokers by StudioCFR(m): 10:39am On Jun 09, 2009
DON FASZY:
@ blissieng

u have never add any topic or post anytin since u join nairaland, check ur history ursef, it shows that all u special on is to condemn//criticize/abuse people's post/topic

u are good example of a f**kin ursef creature

Hand f**kin pyscho b*t*ch

i hate people like u

u are not even creative at all?

i wish i can delete u
Te heehe hehehe  cheesy   grin   grin   grin   grin   grin  grin
mehn, no be small thing o  cheesy




@poster,
i hate long stories.
no offence wink




blissieng:
Don


DANI, please help me beg Roma n Studio to reave me arone o!
i think sey u no dey fear before grin
Jokes EtcRe: Blissieng Finally Finds Love! by StudioCFR(m): 10:33am On Jun 09, 2009
hisses in Congo
Jokes EtcRe: Frank Edoho. . by StudioCFR(m): 10:31am On Jun 09, 2009
that u cant do without
Jokes EtcRe: Sharp Guy Lol by StudioCFR(op): 3:09pm On Jun 08, 2009
that your laughter no pure at all brov kiss
Jokes EtcRe: Who See My Underwear? by StudioCFR(m): 3:07pm On Jun 08, 2009
v3nom4eva:
@studio

Ki lo n sele brov
mo wa pa jare, oremi to dun.

how u dey naw?
Jokes EtcRe: Frank Edoho. . by StudioCFR(m): 3:03pm On Jun 08, 2009
nothing my guy, lol just that i dey feel ya parole grin
Jokes EtcRe: If You Love Someone: by StudioCFR(m): 3:01pm On Jun 08, 2009
Jokes ? sad
Jokes EtcRe: Lola Temp. Banned by StudioCFR(m): 3:01pm On Jun 08, 2009
kiss kiss

nor mind those bizzy body's grin
Jokes EtcRe: Frank Edoho. . by StudioCFR(m): 2:59pm On Jun 08, 2009
Te hehe hehe grin
na wa for u sef
Jokes EtcRe: Who See My Underwear? by StudioCFR(m): 2:58pm On Jun 08, 2009
Confused Soul grin
Jokes EtcRe: Lola Temp. Banned by StudioCFR(m): 2:56pm On Jun 08, 2009
Te hehe hehe

in my own world, Tuface does not exist cool
Jokes EtcRe: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by StudioCFR(m): 2:54pm On Jun 08, 2009
sylve11:
u nor hear sey i don dey see for long? I can even see the torn dirty boxers u r putting on cool
now u see sey na true talk sey u nor dey see wella for afternoon. anysha, nor be ya fault. if not for the recession wey dey chop deep into ya torn pocket, i nor think sey u for dey drink garry morning afternoon and night.
Jokes EtcRe: I'm Really Dispointed: by StudioCFR(m): 2:48pm On Jun 08, 2009
my Sylvex don become your conductor abi?

wait make hin catch you
Jokes EtcRe: Lola Temp. Banned by StudioCFR(m): 2:46pm On Jun 08, 2009
Ble,

as u see me so, i nor send you.
but that one nor mean sey i nor dey gbadun you,
i mind my business and i dont give a shit, but i still dey feel you cuz we are one in this same struggle wink
Jokes EtcRe: Who See My Underwear? by StudioCFR(m): 2:43pm On Jun 08, 2009
na peeps like u dey clean my toilet incase u dunno cheesy
Jokes EtcRe: Laffzzzzzzzz by StudioCFR(m): 2:41pm On Jun 08, 2009
still not funny sad

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 393 394 395 396 397 398 399 400 401 (of 416 pages)