|
Jokes Etc › Re: Jokers by StudioCFR(m): 12:08pm On Jun 09, 2009 |
THAT NAME bene DEY MAKE ME LAUGH |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by StudioCFR(m): 12:07pm On Jun 09, 2009 |
just obey HIM clemcykul. |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by StudioCFR(m): 12:06pm On Jun 09, 2009 |
sylve11: Sings backstreet boys song *i want it that way*  if na so all musicians voice be, nobody for bother to buy RADIO |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by StudioCFR(m): 12:04pm On Jun 09, 2009 |
2/10 |
Jokes Etc › Re: Jokers by StudioCFR(m): 12:03pm On Jun 09, 2009 |
agbero sabi do maths? |
Jokes Etc › Re: Compensation by StudioCFR(m): 12:01pm On Jun 09, 2009 |
clemcykul: @studio no stress anything for a pal Nothing goes for nothing  |
Jokes Etc › Re: Daniluv U No Go Com Take Ya Shoe? by StudioCFR(m): 11:59am On Jun 09, 2009 |
thank gawd nor be my own studio  |
Jokes Etc › Re: Jokers by StudioCFR(m): 11:58am On Jun 09, 2009 |
Thread Hijackers |
Jokes Etc › Re: Sharp Guy Lol by StudioCFR(op): 11:55am On Jun 09, 2009 |
finish am romade, u are making a point. a good one for that matter |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by StudioCFR(m): 11:53am On Jun 09, 2009 |
maybe na why dem think sey we be twins |
Jokes Etc › Re: Frank Edoho. . by StudioCFR(m): 11:51am On Jun 09, 2009 |
whenever romade and sylvex dey online the same time, there's always a disagreement |
Jokes Etc › Re: Daniluv U No Go Com Take Ya Shoe? by StudioCFR(m): 11:49am On Jun 09, 2009 |
clem how come u know this gurl even pass me? |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by StudioCFR(m): 11:48am On Jun 09, 2009 |
as if u know sey na wetin i wan talk be that sef |
Jokes Etc › Re: Daniluv U No Go Com Take Ya Shoe? by StudioCFR(m): 11:46am On Jun 09, 2009 |
Running mouth |
Jokes Etc › Re: Sharp Guy Lol by StudioCFR(op): 11:45am On Jun 09, 2009 |
good for you cuz nobody go fit afford to settle the ransom |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by StudioCFR(m): 11:44am On Jun 09, 2009 |
no matter wetin i give u eat , u no go belle full except u get rid of those WORMS wey u dey stockpile for belle. |
Jokes Etc › Re: Daniluv U No Go Com Take Ya Shoe? by StudioCFR(m): 11:42am On Jun 09, 2009 |
Yet the bushman still dey form BigBoy for gurls |
Jokes Etc › Re: Jokers by StudioCFR(m): 11:41am On Jun 09, 2009 |
Te hehe hehe |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by StudioCFR(m): 11:40am On Jun 09, 2009 |
all this talents ontop clem abi |
Jokes Etc › Re: Sharp Guy Lol by StudioCFR(op): 11:39am On Jun 09, 2009 |
militant in the house lol |
Jokes Etc › Re: Jokers by StudioCFR(m): 11:34am On Jun 09, 2009 |
yeah right  |
Jokes Etc › Re: What Is Love? by StudioCFR(m): 11:33am On Jun 09, 2009 |
na u dey my head na. anytime i see u around like this, my belle dey sweet  infact your love dey make my heart do Yori YOri  |
Jokes Etc › Re: Daniluv U No Go Com Take Ya Shoe? by StudioCFR(m): 11:31am On Jun 09, 2009 |
i think sey u nor dey fear before |
Jokes Etc › Re: Sharp Guy Lol by StudioCFR(op): 11:30am On Jun 09, 2009 |
na fuc* u well spell? |
Jokes Etc › Re: Jokers by StudioCFR(m): 11:26am On Jun 09, 2009 |
THAT I CANT DO WITHOUT  |
Jokes Etc › Re: Compensation by StudioCFR(m): 11:25am On Jun 09, 2009 |
THANKS CLEM. I APPRECIATE  |
|
Jokes Etc › Re: What Is Love? by StudioCFR(m): 11:23am On Jun 09, 2009 |
u are more than just a friend shorry  |
Jokes Etc › Re: Jokers by StudioCFR(m): 11:21am On Jun 09, 2009 |
now thats something  |
Jokes Etc › Re: Sharp Guy Lol by StudioCFR(op): 11:21am On Jun 09, 2009 |
clemcykul: lol, but u love food u nor well at all  |
Jokes Etc › Re: I'm In Love With Your Father by StudioCFR(m): 11:19am On Jun 09, 2009 |
not when im still very much around  |