StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 416 pages)
the first time u go ask reasonable question ![]() KODY . . . send me offline message make i fit connect you. . . And that profile of yours is SCARY Mtchew |
[quote author=kody-licky link=topic=719010.msg8809137#msg8809137 date=1311869824]Mmmhh. @ stud i added You on my yim.[/quote]ok i see u baybie. . . [quote author=bashy_demy link=topic=719010.msg8809482#msg8809482 date=1311872540]Why will you add someone hubby?[/quote]e concern u? Bizzy body no pour sand sand for her garri jare. . .abi u no want make i buy BB for her? Mtchew |
Lol |
busybody20:you're crazy o. . . . I pray dis your idle mind no put u for trouble one day. Mtchew ![]() |
he want u to notice am na. . . U know sey he luvz u. Kody u dey lag? Whats yo BB pin code? (i no mean the meat or fish u dey use chop BREAD and BEANS - BB) |
I nearly LAUGH |
4/10 |
get a life poster mtchew |
na hunger dey make u vibrate like dis? No worry, i go buy u BB Lol |
![]() bashy demon take yo time o yoruba fiful sabi look for trouble. . And when dem finally see the trouble dem go run. . . |
[quote author=kody-licky link=topic=719010.msg8795922#msg8795922 date=1311715389]@ stud even if i need a BB not frm You nah we already know wat bb means to You. By d way i m nt a uniport babe. @bash demy na so dey teach You 4 skool?[/quote]Why u come dey advertise yourself to me naw?. . . Lol ok if u no dey ph, then where u dey? And why u dey reply BASHY DEMY. . . U know he's an illiterate |
[quote author=bashy_demy link=topic=719010.msg8795777#msg8795777 date=1311714084]^^^ eaxctly[/quote]chei, School good o! |
[quote author=kody-licky link=topic=719010.msg8795705#msg8795705 date=1311713402]Is lysaa a uniport babe? But wait, since You don teach us types of bb which one You wan buy 4 her? Beans Äπϑ bread?[/quote]go straight to the point, just tell me u need a BB |
MODIFY abeg olodo! mtchew |
bizzy body who'z talking to u |
Yoruba illiterate. . . . See as u scatter english with your bad spelling. . . (topic/subject) and as for the JOKE, i go laugh when i find the joke *no offence* |
So uniport babes cheap to lure dem in'bed with BB wey my kid sis dey use ehn. . . Where is LYSSA sef? I wan buy her BB |
oga basket mouth, please stay one side mtchew |
EFULEFU1 = Bin'gbagbo |
busybody20:yes i well bros. . . I go dey call u bros till u tell me if u be man or woman ![]() |
tell dat to the birds |
good loyal servant. . . Where yo go before, your ticket expire for CAFE |
EFULEFU1 =BIN GBAGBO got my eyes on you boy ![]() |
hehehehe u no well |
stay on topic or i toss your asz to the mod |
he's searching. . . U fit apply |
![]() u guys should stop pushing me to da wall |
yes na. . . We need sanity here. . . bin gbagbo around would spoil lotsa things |
bros comot for my face make i see road abeg |
words cant bring me down |
u be winch. . . I go do fasting and prayer cuz of u |
did u missed your period or something ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 416 pages)



