StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 416 pages)
I no send you |
Nigger! Get a life abeg . . . Mtchew |
Iya basira canteen no kuku far from his house |
weldone ![]() |
What is thiz ![]() |
Atleast Sanity go return to jokes section. . . ![]() |
![]() classic! Weldone boy |
sounds like something a poor lonely disturbed person would say |
i go laugh when i find the JOKE |
i bin dey try talk before sey dat your Nokia 3310 phone u dey use never reach to change? And what if person decidez to buy u a BB? Lol |
very true. . . Na dem get pot belly pass other tribez |
it is well. . . Lol |
as if dat NOKIA 3310 phone u dey use no dey bring u shame . . . . Mtcheww |
YORUBA men with pot belly |
i know sey if na u be dat lady dem give BREAD n BEANS (BB) instead of Blackberry, u go break the guy head with STAR bottle |
u can do better dan dis poster |
Lol. . . |
busybody20:and na so u dey SPREAD the THING dey go abi? U go do one'day your dangling piece of decoration inbetween your legs nor go come down again. Mtcheww |
[quote author=mama-gee link=topic=719823.msg8780848#msg8780848 date=1311539874]Remove the pregnancy and show me the joke[/quote] ![]() |
busybody20:if nobody talkz bout you, then you're a nobody. Bussy body . . Be you male or female, till dis year runs out, you not going to get a joke To Bad as dis. . . I no make mouth. . . Lol |
Hehehehehe. . . . . . . I dey feel like Tu'baba right now. . U know with the much LOVE from the ladies. . . I go for what girls like but dont go for the girls. . . . Lol make una no worry babes, I no go give una BELLE for coming to show me love like tu'baba did to the 5 girls he impregnated. Lol. . . Sophizzy:I see u baybie. . . Lol. . . If no be sey i get girl friend wey i love pass my mama ehn, i for don toast you SINCCEEEE. . . . Lol tanimz:Sup Baybie. . . Dis Madt Joke is for YOU. U are very very special to me. I thank u all fiful for liking my joke. . . I doubt if my next joke would be successful as dis. . But anyhow e be, Thank You . . Thank You. Lol |
EL'GUAPO lol. . . I have nothing against u brother. . . Lol. . . Thanks for showing some love. . . Am cool. . We are cool, but dat no mean sey once in a while we no go dey look each other eye to eye and speak our mind again o. Lol One Luv People ![]() |
![]() |
![]() |
ode remo: ode remo:One day, I go make u laugh. . . .the way i made your elder brother BIN'GBAGBO my critic for many years laugh. . . and after making u laugh, I go reply u wit ''ODE! ATLAST I MADE U LAUGH* @CHUMAKK. . . I never knew dis joke would be a blast. . . See as my critics dey shine teeth like christmas goat wey dey dry teeth for sun. |
bin gbagbo:Ode! Finally I made u laugh . . . . Mtchew @All. . Thanks for showing some LOVE. . . I appreciate ![]() |
u can say dat again. . . Lol |
Idowuogbo:the WHITE KIDS ain't his na. . . E dey pain me when people no dey straight forward Lol |
When you are negotiating things, please ask for clarification if you are not sure. A guy approached a lady telling her that they should have fun together, the lady agreed because the guy promised her BB. After the fun, the guy quickly rushed out to get the BB. Guess what he bought? BREAD and BEANS. Lol Na here fight con start O. So tell me, who we go blame for dis mata, d guy or d girl? |
WHITE KIDS? black IBO couple with white kids? Who get the kids? abi na NANNY job dem (IBO COUPLE) dey do abroad? |
Sounds like something a lonely disturbed person would say |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 416 pages)




when pple yab u say your joke dey dry 


