StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 416 pages)
bright007:must everything be do or die to IBO people? Why not shut up and go straight to hell if the joke aint funny to u dis good for nothing son of a b1tch see beef o. . . I do bad thing post joke to make people laugh? U wan show us sey u sabi blow english abi? I bet u don see babe here u bin wan impress with all dis your backyard agbero english u dey blow like TERRY G. i know u like my style gutter boy. . . . . Follow me on TWITTER Mara4cker ![]() |
better! Just remain like that. . . |
Sophizzy:prove it. . . |
bright007:Respect yourself. . . ![]() |
bright007:are u going to call that a typo or hand work of the devil? Illiterate! Mtchew |
yes u right dis joke is old. . Was first posted 36 years ago. . So i take it dat u self u old. *no ofience* |
eldav:u like to make yourself happy ![]() |
bright007:go swallow rat poison . . . Hater! |
I pray for: WISDOM. To understand a man. LOVE. To forgive him and: PATIENCE. For his moods. Because if i pray for strength, I'LL JUST BEAT HIM TO DEATH! ![]() |
bibs:are u ok? Whats yo problem na? I be like gay to u? I do women. . But not ABOKI like yo type. *no ofience* sizzlers: ![]() would try my best. Thanks ![]() |
neyshed: ![]() oga o lol |
where is the joke? |
lol |
i actually saw something like dat today too and i begin dey wonder if na half OKADIGBO and half OSAMA dem join together take shoot dat video. Lol and the locations dis guys used shoot the video be like ONITSHA. Everything is business to IBO people. |
sick hard cold b1tch |
i dont have time for your lousy yarns right now. . . . .excuse me. |
Ademiller, shut yo mouth if u dont have anything reasonable to say. . . Okay? |
lol |
please lets not turn dis thread to IMO and ENUGU state' where people are killing themselves bcuz of election. I didnt create this joke to make my haters cry. . . But to make them laugh. And if the joke aint funny to you, abeg just wakka pass. E no cause fight. . . Am not IBO! I dont believe in do or die to get to the top. *no ofience* |
A Nigerian boy in Europe called his mum and told her he had been diagnosed with HIV/AIDs. His mother immediately started begging him not to ever come back home. Surprised, he asked why and his mother replied, '' if you come back, your wife go get HIV too. She go pass am to john, your younger brother. If john get am, that means our house girl don get am, she sef go pass am to your papa this means i go get am too. If i get am so, our driver don get am be that. Himself go pass am to your younger sister, Tina. If Tinb get am, our whole village don get am be dat! I beg no come home o! Save our village! We are counting on you to die alone oh.'' |
i dont u dont stop laughing. Since i know u, your posts never pass 1. Mtchew |
cynthoney:yes, kini big deal sweet heart did u miss' me? Lol Kunbee:dats my gurl ![]() |
i'm a lover and not a fighter CYNTHONEY. Lol |
chamber2:doubting thomas! The news is true. Rochas is the winner. I just called my aunty to confirm the news. . And it's true dat owelle rochas floored ohakim lol. According to her, the reason why imo peeps voted out ohakim was because of the priest his boys assaulted last year. |
are u threatening me? U supposed dey scared of me. Give me the address of those people wey go kill me, make i take the battle to dia door step. I dont know what u meant by I NO GO LEAVE ANOTHER? i'm always logged on. . My puter is always on. . I dont sign out. But if u meant quitting nairaland, nairaland is the only site i dey go, . . And because i be the kind of person wey sabi joke alot, i made joke section my e-home. I've met lot of nlanders sef especially the girls. And we be friends, So, coming to nairaland to me is like coming to check on my friends lets play a little since most of them aint living close to my hood. I dont know if my explanations make sense to u sha. And once in a while i dey visit facebook too. |
whatever |
sophizzy too |
her ways nor pure na dats the reason. |
yep i'm straight |
lol u talk like a baby i dont know if i like women o and how i go want u to like me when i dont know if i like women. Lol women like me, but i dey struggle to like dem back. For real baby. |
u like me right? I see ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 416 pages)




!!!!