StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 416 pages)
yinka na god of soccer just help u win premier league . . And again the stewpid howard webb refferee wey be united fan. . . When i heard na dat gorimapa man wan officiate that match, i talk say chelsea should just forget bout dat trophy. Howard webb is tha biggest united signing this season . . And as usual, he don deliver. Mtchew |
lol i sabi find trouble o but all na joke. . . Nothing personal. Why did u include BIN to you name. . . Are u bin laden's fan ? ;d |
tis high time he starts buying big players. . . Dat man sef dey behave like indians. . . . . . Stingy to spend. |
thank god u nat gay lol well i thought u a newbie. . . good to know people still read my jokes hehehehe whatsup. . .? |
yinkalink:elenu gbeske ![]() |
bin gbagbo:do i look like a gay to you? ![]() How are u brother? Hope u don chop lol ![]() |
hhmmm thank god u not on my friendz list. |
i dey try demostrate love did u cum back bcuz of me? ![]() |
arsene wenger is a failure. . . Yeye man wey no sabi win anything year in year out, . . . Trophyless. Which day roberto mancini come england. . He don run collect trophy. I feel sorry for arsenal fans. ![]() |
yinkalink: ![]() |
lbotus:kuntbee is a lysbian and she snores like alhaji bamibewon's daughter so i stopped loving her. |
why u laughing like person wey dem chook hand for Nyansh ? Did u missed your period . . Love? ![]() |
forget about champions league o ![]() barca go do una wetin dem do madrid. |
sweety, i no know where she dey. . And dats why i opened dis thread so dat bizz body like u go tell me where to find her. . . She's the lov of my life. . BIG DEAL! ![]() do u know where i can find her ? How are u. . Did u miss me? ![]() |
i hate the two champs de ligue finalists. . . Lousy people. CHELSEA FOR LIFE. Mtchew |
i've never loved no one before the way i love itanimola A.K.A BADOSKY JNR. ![]() where is she ![]() |
jackpot:Not funny see as u just dey talk tough as if your head dey dia. C'mon try front jor. . . Mtchew ![]() |
goodnight love ![]() |
get a life boy mtchew |
u nko? Lol |
[quote author=Natasha,, link=topic=664423.msg8334650#msg8334650 date=1305586896]sorry but you are pathetic That's the speech of someone who has lost a great pal [/quote]whatever |
[quote author=Natasha,, link=topic=664423.msg8334624#msg8334624 date=1305586417]of cos i can't do sh it but I can surely do more than it I don't deal on sh it level and please stop trying to get attention from me [b]you ruined your chance of knowing a rare damsel like moi long ago [/b][/quote]just say u like me. . . C'mon admit it. |
;d ;d ;d ;d |
u cant do sh1t |
i still dey awake love. . . Did u miss me? ![]() |
yinkalink:and i nor dey find trouble o . . ![]() |
;d ;d ;d ;d |
YINka , since when u become detective? Mtchew lol |
sharrap! Dem swear for u? Dint u see na she first throw insult. ![]() |
Loser! ![]() |
bin gbagbo:ODE! stop remixing my yarns and come up with your own . . . . Abi your brain dey on strike? Lol . . . U look funny did u offend anyone? ![]() |
Guy, abi na old man u be sef. Lol please o, My friend here says she hasn't seen a gorrila before. And since u aint got a pic of you on your profile so i could show her what africaine gorrila lookz like, can u please send over some of your pictures so dat u would save me the stress of taking her to the zoo. *No ofience* ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 416 pages)
;d


