StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 80 81 82 83 84 85 86 87 88 (of 416 pages)
take your time o wetin dey funny me bout dat pic na the boy abi na man leg lol |
ok how u dey take runs your own parole as a girl? Flashing bweast to them on cam and in return, they throw £50 at you abi? I'm sure u dont even put on bra when u wan log in so dat e go dey easy for u to flash them what you've got up your chest. *Dont lie to me* |
ode ni e na |
why u like talking bout witches like dis sef abi u be dia member? |
those two aboki should go back to dia farm business they have nothing to offer jor. Tis only God that can stop goodluck o. Away from politics, wetin make u say oyinbo people don wise? And how long u don dey yahoo before u quit? |
tell them baby especially to dat lousy gutter boy/man/woman/hermaphrodite ''SH'' |
maga ke? I talk am before sey na yahoo girl u be mtchew. Who u voting for 2moro? |
u still love him cuz he's handsomely rich abi? i know thats the reason why u still wanna stay till he killz you. Ode! |
CANT SHOUT.
|
nich:do i look like a marketer or market seller to u? Abi u sef don dey yarn under tha influence of alcohol. |
yes and will also increase your monthly salary from N8,500 to N9,200. Not bad |
guy abeg drex go inside, abi dis bus don become pedepe wey nor dey re-admit old member? |
jackpot:gbagbo's arrest is a multiple blessings for me. And i hope they jail him for life so that all his wealth would be mine automatically. Then I wan see with all the money and swaggs wey i get, yinka go still follow that janitor a.k.a elguapo again. Mtchew |
laurent gbagbo ![]() |
black man, better thing don enter your hand now and instead of u to share with me, u dey show me the show. |
your wife is going with me abi |
yinkalink: lysaa: ![]() |
whatevs |
what is dis? History of Nigeria? |
lysaa:as u fine and smart reach, guys still dey eat your cake clean mouth/ and then bid u bye bye? Lol |
oloshi ni e se |
to my fans, promise to bombard u guys with lotsa funny funny jokez come next week. God bless. |
oniranu ni e se i just dey waste my time replying to your silly coments. I'm out of here, and if u ever feel lonely, go talk to the cow. ![]() |
![]() thank god my name dey sweet for some people mouth |
shakara4u:what do u take me for, an id1ot or something? Not gonn fight u dis low life cuz u got nothing to lose. |
cool |
if insulting your folks is the only way to stop you from messing with me, would do it over and over again. Leave me alone. Am not gay like u, i do women and not men. Stop following me anywhere i go. U hear me? |
i walk slowly , but i never walk backwards. I'm happy dis joke is a success. And for that lousy niggar, yes you. Stay on topic or take a long walk away from dis thread. I use seun name and mod names beg you. Thank u for tha usual coperation. |
![]() |
respect yourself niggar mtchew |
yeah CFR is legendary. |
There was an accident on the street and as usual there was a large crowd at the scene. A reporter who couldn't get through the crowd, being a ''fast thinking man started shouting make way for me. The victim is my father.'' Behold lying wounded on the ground before a car was a donkey, |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 80 81 82 83 84 85 86 87 88 (of 416 pages)

