StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 82 83 84 85 86 87 88 89 90 (of 416 pages)
lol the boxers pic? Hell no / dat one dey make me feel shy. Lol crazy peeps like u wantz me to take off the boxers and take it completely naked. So i remove am. And yes i'm done schooling. Why did u ask? U wan give me work for SHELL? |
lol |
hahahahahaha just woke up from sleep and hand begin scratch me so i say make i take dat quick shot. I dont shak o. I'm a good bad boy. Hahahaha how u too dey na |
lol i still remain hypertek shorrie and i like badt girls like u. Any which ways u fit understand am kuntbee |
Ekpoma1:abi o ![]() |
what is this? Mtchew thank u for wasting my time poster. Mtchew |
u go school so? Ok i don forget sey na lantern u carry for head go school. Na people like u dey give naija bad name abroad with all dis backyard english wey una dey speak. Modify abeg before i fall your hand for here. ![]() |
yes shakarat is a crazy guy. He's on drugs. |
Kunbee:i trust u Kuntbee, u no dey fear to speak your mind. ![]() |
i want u to be happy gutter boy ![]() |
old joke |
made in enugu phones for the people and by the people. |
ok stop crying like a baby wont take her away from you |
i personally called him to come take it off just to make u happy. |
[/quote][quote author=Idowuogbo link=topic=625055.msg8094693#msg8094693 date=1302451045]JaCkshiiit is a fuCttttardddd mods ban d mudafuCking hegoat, he's a veryyyy stupiddd being he doesn't have. D balls to pIck on people his size he decides to giVe us jokers a widE spread of his deranGed qualities,bloooody assss eaterhehehehehehehehehehehehehe na serious matter mehn lol |
Kunbee:why i go wan do you/i dey crase? U looking for who' to pass it on to abi? e no go work for u. Thank you for the indirect offer kuntbee. ![]() |
lol |
Kunbee:it is better to die a virgin than to bed u and end up in hospital for the rest of my life. *U know what i mean* |
Kunbee:u wish mtchew lol |
respecT yourself love lol mtchew |
ok i wont disvirgin your legs but can i disvirgin dat one inbetween your legs? *No offence* |
nerdeyes and elguapo, i see the two of una too like all dis women and sex parole. Mtchew but apart of sex, what else women get to offer? Mtchew |
grow up niggar mtchew |
not every id1ot that speaks to me i speak back at especially when the steeewpppid id1ot is not on the same level with me. Thank you ![]() |
campaigning after election cheapest way of seeking for attention. |
for your mind, u don talk sense abi? Mtchew |
nice joke lol |
bros, why all your joke is about women and sex na? Na wa o |
mtchew lol |
words cant bring me down mtchew |
nothing personal and i dont have hot temper i just dey gentle |
lol ok o u know sey i like u and u like me too lol and since i observed na phone u dey use log in dis days, i say make i ask wetin do your internet connection. I bin think sey u don broke sha. Lol |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 82 83 84 85 86 87 88 89 90 (of 416 pages)

