Sunisonflex39's Posts
Nairaland Forum › Sunisonflex39's Profile › Sunisonflex39's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 86 pages)
Roon9:chai muna epp me |
Drizzy5001:I Don die |
please who knows how I can remove this "there is no other God but Allah " in my profile.. since they had salah that I went to wish them.. people are taking me for a Muslim. seun abeg |
Bahamas95:bros I dey with u o. |
24 Jack bauer |
Send down the rain. I woke up this morning singing the song, only to log in to nairaland to see this news... oh damn.. damn. majekk |
......She no want designers,she no want Ferrari
she na my love oooo
she go killi somebody.. OBO no worry, chioma go love you laidat |
1mrprolific7:0052566722 access.. I believe bro |
1mrprolific7:please should I send.. |
make una carry the matter go settle for here. them dey settle matters dia https://www.nairaland.com/5889105/which-matter-settling-area |
jidamsel43:make me I follow come settle this one o.. this one pass u |
please nairalanders, help a brother stand. https://www.nairaland.com/5870148/plea-financial-assistance-get-digital |
https://www.nairaland.com/5889105/which-matter-settling-area make una .carry the matter go that thread, we dey settle matter their. |
queenbetsy:oya make una bring the matter here make we help una settle am. https://www.nairaland.com/5889105/which-matter-settling-area |
make una carry this Matter come here make we settle am https://www.nairaland.com/5889105/which-matter-settling-area |
we dey settle matters here since morning o. https://www.nairaland.com/5889105/which-matter-settling-area |
Kingsuave:this one off me |
Freelane33:make I go call elders make we settle him matter |
we dey settle matters for this thread o
rush now and settle your matter https://www.nairaland.com/5889105/which-matter-settling-area |
we dey settle settle matters for this thread o. rush now and settle your matter. https://www.nairaland.com/5889105/which-matter-settling-area |
babe delete emeka imtoken app wet get 5 bit coin and 11 etherum just to free up space to download tiktok..to make matter worse, emeka no carry him password and others for head, we wake up this morning dey settle matter |
Sekeleberde:you dey mind that guy.. na over seriousness go wound am.. man fast laugh and be merry |
to cut long story short 1. As per covid 19 inter state boarder closure, One guy no fit go edo from PH go renew him yahoo plus jazz, and baba say na June 1st e dey run mad.. no the matter we dey settle since. 2. pastor say him put 3k as offering,as head usher say the overall offering na 1800.. na the matter we dey settle since o. 3. Police officer stretch hand to collect 50 box from driver, Driver pour hand sanitizer for him hand. na the matter we dey settle since. 4. Oga sack gate man and tell am to pack all him things leave, gate man go main building go carry junior join. na the matter we dey settle since o. 5. House girl call Oga "Naughty boy for madam front. na the matter we dey settle since. 6. My guy post him mother picture for facebook,and one guy commented " guy, you sef know this yeye woman, she no dey like condom" na the matter we dey settle since o. 7. I buy Second hand phone, come see my baby nudes inside gallery...my baby never own that kind phone before. them dey settle the matter. 8. Papa sell him land take sponsor Son to travel go New York, son come back say cold too much for New York. na the matter we dey settle since. 9. Doctor impregnated COVID 19 patient in isolation center. na the matter chikwe and Bose mustapha dey settle since. 10. My friend go splash old woman water with him car oo, na so the woman laugh disappear as I dey talk now we dey mountain since morning dey pray oo� �� 11. Yahoo boy go use VPN register jamb now en center dey for greece. As I dey talk to you now. We still dey jamb headquarters. Na the matter we de try settle. 12. Serious matter don arise ooooh we just hear now say angel Michael don sell trumpet � � � � � Na the matter we wan go heaven go settle ���� 13. One DJ mistakenly go play Davido music for Burna boy party, na the matter we dey settle now. 14. After 7 years of looking for admission Kelechi finally get admission but as e dey rejoice e mistakenly press "REJECT" button �♂️Na jamb office we dey since☹ 15. Side chic carry Sugar Daddy Jeep go make hair for Sugar daddy wife saloon.....The matter bloody����� Virgin wey them one use for sacrifice to the gods, Igwe Don go finish her obosiasis. na since we dey calm ezemuo. which matter them dey settle for your area? |
haywire07:don't mind the person, story wey I just read finish and sexy find part two.. were is money soldier |
AsomughaChuks05:bro I don't understand, even the Niger underneath is only in anambra land? |
we don tire for coro news abeg, people no longer full coro thread again like before... we just want to hustle and make money something must kill a man.. am not afraid not afraid! to take a stand take a stand!!! |
if na like this, everybody for naira land suppose Don kill ourselves na.. which kind useless suicide be this |
SucrePlum:with all due respect madam, if you couldn't help or if someone pleading irritates you, why not read and scroll instead of being harsh for what you don't understand. one day you will be in this shoe one way or the other, and if someone replied you the way you just did, come back and tell us how you feel. remember I said, WITH ALL DUE RESPECT. so no hard feelings..shalom |
11-- |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 86 pages)
