Romance › Re: Guys, Has A Girl Ever Wooed You, Share Your Experiences by Sunkyphil(m): 6:31am On Sep 30, 2014 |
sauceny: Lies is what i see everywhere!
Arrrrrrrrrrrrerrh na wetin,i jst dey read all d comments like person wey wan go 4 xzam,na so so lie i jst dey see,so make una calm down,i no fit remember if any gurl don ever woo me,nt even d wor-wor ones...
But if i construct my own lie 4 heir,na Nollywood,Hollywood & Bollywood go begin find me make i con finish d script wey i starte,so make em 4 fit use am act film... i tink say na only me notice am o,some dey xpert in dat aspect |
Jokes Etc › Re: These Signs Made Me Laugh. by Sunkyphil(m): 6:51am On Sep 28, 2014 |
....
|
Romance › Re: Unusual Birthday Wish Of Tiwa To Tee Billz - Likely Breakup Soon by Sunkyphil(m): 10:31am On Sep 27, 2014 |
una don start to carry fake stories all dis jobless bloggers |
Romance › Re: I Just Have To Let Go by Sunkyphil(m): 10:30am On Sep 27, 2014 |
cant u read btw d lines  one minute silence to d body u gave him |
|
Nairaland General › Re: Jennylove7575 is a fraud (False Allegation) by Sunkyphil(m): 11:00pm On Sep 26, 2014 |
i tot as much many he-girl don boku for nl we no even no who is who. |
TV/Movies › Re: Did U Watch This When You Were Young? by Sunkyphil(op): 9:23pm On Sep 26, 2014 |
i remember dis too usually on nta
|
TV/Movies › Re: Did U Watch This When You Were Young? by Sunkyphil(op): 8:12pm On Sep 26, 2014 |
and this
|
TV/Movies › Did U Watch This When You Were Young? by Sunkyphil(op): 8:10pm On Sep 26, 2014 |
i remember those days
|
|
Romance › Re: Help! My Husband Refuses To Sleep With Me. by Sunkyphil(m): 6:42am On Sep 24, 2014 |
d go woman will start playing away match........ |
|
|
Romance › Re: Someone Needs Your Help Please by Sunkyphil(m): 6:12pm On Sep 20, 2014 |
he shld let d gal know d truth of it all n dat he isnt into her |
Romance › Re: I'm Meeting Her For The First Time by Sunkyphil(m): 12:47pm On Sep 20, 2014 |
be urself dnt try forming else u go fückup |
Romance › Re: Ladies, Would You Be Able To Resist The Handsomeness of This Guy? by Sunkyphil(m): 12:43pm On Sep 20, 2014 |
niggur u gay  |
Romance › Re: An Elderly Couple Took The Same Photo Every Season. by Sunkyphil(m): 7:44am On Sep 20, 2014 |
d wife died |
Romance › Re: I Was Told That My Girlfriend Is Sleeping With Her Brother In His Room by Sunkyphil(m): 7:39am On Sep 20, 2014 |
hope its not anoda fable  |
|
Romance › Re: . by Sunkyphil(m): 7:15pm On Sep 19, 2014 |
DGKN: Baba I dnt understand oo away match tinz  |
Romance › Re: Help! He Used My Sextape As A Means To Sleep With Me. by Sunkyphil(m): 6:39pm On Sep 19, 2014 |
luckybaddest: u must be d types of the guy talking about i dont no wat u are talking about  |
Romance › Re: She Said god Told Her Am Her Husband...advice Me by Sunkyphil(m): 6:38pm On Sep 19, 2014 |
pesin no even dey c beta thread for nl again |
Romance › Re: Official:first Ever Relationship That Started On Nairaland!(engagemnt Pictures) by Sunkyphil(m): 6:34pm On Sep 19, 2014 |
seychelles ko singapore ni mtcheew |
Romance › Re: My Love, My Life...regrets, Pain And Joy by Sunkyphil(m): 6:32pm On Sep 19, 2014 |
eeya  waiting for d concluding part |
Romance › Re: . by Sunkyphil(m): 6:30pm On Sep 19, 2014 |
omo na ti ngba awo egbe  |
Romance › Re: He Spends At Least 10k On Recharge Cards For Im Girlfriend Monthly Yet ....... by Sunkyphil(m): 6:28pm On Sep 19, 2014 |
lefulefu: one of my pally for near my area dey very worried.there is this babe wey he dey date and he love dis girl die.he spends at least 10k(10,000 naira) on recharge cards monthly on this babe yet this na flash she dey flash am and when he call back na either money or other things she dey ask for.the babe na student for one of these universities for east.the pastor for this my pally church wey connect the babe to this my pally he don already go complain to the pastor about the babe attitude towards him.the pastor say make he dey patient dat maybe na acada work for school dey make the babe no dey halla am much.this my pally say he need una advice.make im dump dis im babe or make im bear am.over to una.  my spirit tells me u are lying  |
Romance › Re: He Spends At Least 10k On Recharge Cards For Im Girlfriend Monthly Yet ....... by Sunkyphil(m): 6:26pm On Sep 19, 2014 |
sauceny: Very funny,i can't do it. He started it,so he has to finish it  |
|
|
|
|
Romance › Re: Help! He Used My Sextape As A Means To Sleep With Me. by Sunkyphil(m): 4:54pm On Sep 19, 2014 |
Liability: so that u can blackmail me, right? trust me i wont do dat  |