Sweetc's Posts
Nairaland Forum › Sweetc's Profile › Sweetc's Posts
1 2 (of 2 pages)
all those of u who commented negatively, just take ur time and read ur comments then tell the people how u want good thing to come ur way wen ur hearts are so so bad, u do not even feel happy to see something nice, wat u do to others u shall surely get, wicked haters abeg correct beautiful family jöö[color=#770077][/color] |
my inlaws i hail o! nice one there. ![]() |
u guys should stop cursing and be realistic, she saw a rich guy who can take care of her and decided to grab him fast before another woman go take am una come say na wetin happen. |
I AM VERILY VERILY HAPPILY FOR HER. HAHAHAHAHAHA I LIKE! |
![]() |
she call herself an actress, a whole big girl na im sugar daddy dey buy toyota yaris for chei! i no envy her at all na just to ![]() |
una no go kill me oh! hahahahahahhahahhhaha. |
h a t e r s! ;d ;d ;d |
na God go punish all these people wey no get work na im make dem say an " idle mind is the devils workshop". dem go just sit dey send evil messages dey wish themselves bad luck äwon olööshi shio. |
if this horse come suddenly fall for road die as e be like wetin get kwashiokor na wetin dem go talk, no be disgrace? ![]() |
this guy is just an uneducated and agressive moneybag, na wah 4 itsekiri illeterate, them go dey show dem foolishness when them know say dem be public figure,am just sorry 4 Maleke wey come enter this one hand. ![]() |
NIGERIANS ARE HATERS, THEY WILL NEVER SAY ANY THING GOOD ABOUT THEIR STARS; PLS LETS TRY TO CHANGE OUR WAYS ABI IF TO SAY TONTO DIKE NA AMERICAN NA SO UNA 4 DEY INSULT HER ANYHOW!!! in this life u are free 2 live d way u want but at the end make u no say na witches dey worry u ´cos na u cause am. as 4 her going to DA GRINS grave na wetin concern una!!! |
this kid looks nicer than this am telling u but not as beutiful as her mum. |
na because of say all of una UGLY dats y e dey pain una. all these small kids wey dey come this site abo God no giv una eyes to see how beutiful her figure is, of course she is the hottest figure in nollywood abi which actress una fit name wey get this perfect figure 8. HATERS shiö. |
reaaal jobless religious fanatic ![]() |
timaya and empress just fool themselves infact na empress suprise me pass ´cos i no know wetin she do wit timaya, abi she wan tell me say if money no involve she 4 follow timaya? so make them just respect themselves go hide for corner! ![]() |
some people just dey watch nigerian movie, dem no even know the names of the actors and actresseses. |
hahahahahahhaahahahahaahahha!!! this muma gee abi mama g no know say people plenty wey know am reach house.abeg this woman is exactly 36, make ske she no dey fool herself abi she no know say if u cut ur age u dey cut ur life? nonsense. |
una suppose 2 know say this Chioma na confirmed mugu na!forget say she be nollywood actress,na real mugu. as for muma gee hmmmmn there´s smeting about her i just dont like. but let Chioma go and beg her ´cos she´s (muma gee) really hurt. |
lets face facts! how many girls or which girl would stand out and say ´i do´ to him. dem just dey chop him money for corner but this one stood and said ´i do´ so lets just pray for God to bless their marriage life and for the marriage to last ´cos this bobo needs to be happy like evry other man, na God know y him create am so. ![]() |
na God go punish all these rumour mongers nonsense! |
infact i no know why some girls no dey respect their privacy ![]() |
the Annie´s a cheap LovePeddler, i know her too well. ![]() |
dee dee01 u don talk am finish gbam! |
this roooootten gown. |
boooooooooooriiiiiiiiinnnnnng! ![]() |
maybe na boju boju dem do, chei! |
yeeeeeeeeh! ![]() |
1 2 (of 2 pages)
