Sweetliet's Posts
Nairaland Forum › Sweetliet's Profile › Sweetliet's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 (of 40 pages)
Czarskit:i belive say na bi their president. see your prostitution mouth |
omo ibo na all your savings plus your life na i dey charge, if you fit pay, call me |
please im looking for a secretary/pa job. im an undergraduate doing my ond in laspotech, secretarial studies. anybody with useful information can call me on this: 08059385658 or email: irenonsen2008@yahoo.com |
desthan:who tell you say for better for worse still dey exist. na for better for better, for worse for worse. check your dictionary |
i also got a job interview though i have not been called yet. nairaland is doing a great job. keep it up guys!!!!!!!!!!!!!! |
patwhizkid:na you money go first wound. she i tell you say i need your money ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ?/take time make you no let me vex oh!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! |
na wa o! see as una wan crucify me for here, she person no fit speak hin mind for here again without all this olofofo come dey yab ham. na crime to like money. una wey say una read bible, she una no read the part wey say money answereth all things abi na only me read this part. infact, if una like, make una give me any name wey una like, truth must be told, money makes relationship sweeter. if na lie, ask omega25red. ![]() |
Na my papa n mama hin bi nw as far as hn don mary me. Yes oh! Sebi na bible talk say d 2 go bicm one flesh? Abi u no dey read ur bible? |
[quote author=busy_bodi link=topic=241004.msg3532732#msg3532732 date=1235997753]ehen,if d dude wants to even wash her toto everyday wt his mouth,u pple should let him @poster continue jare[/quote]mi e no say na enythin wey dey under skirt you go fit wash. make anybody talk wetin them like but mi i no say if my husband or boyfrnd no fit wash my pant mi sef no go wash hin dirty panties |
romade wetin be ori e fokasibe please translate in inglish. |
ben2001 your email dey hidden abi you think say i bi spirit wey go fit see ham even when you hid ham inside your trousa |
i need advice on what to do about a very serious situation i find myself. my boy and i got admittion the same time and now money no dey flow from hin side again and i get alot of admirers. wetin make i do? make i give them because i need money or stick to the person wey love me but not fit provid money? |
romade:pomade make you bring the application and make sure say you show me the one wey you and alimoto fill b4 una dey disturb everybody |
romade abi kilope? which one you and alimat abi na alimoto dey sef? if you una bi boyfrnd and girlfrnd for outside make una tell us abi wetin make una two dey disturb us with wetin una do last night abeg make some body tell this two loverbirds abi na loverfow to stop disturbing us . infact wetin bi romade own sef? ![]() |
romade:WETIN GO MAKE NARIALANDERS DEY JEALOUS FOR TH POMADE WEY YOU GET ABI WE NO FIT GET OUR OWN POMADE FROM ANYWHERE. |
Y EBI SAY NOBODY DON FIT ASK ROMADE WETIN HIN DEY FIND INSIDE THAT PLACE ABI NA ONLY MI DEY CONCERN ![]() ![]() ![]() ? |
Ben20001:send me your mail address make we see who sweet pass whether na me abi na your babe. infact na you suppose help romade abi na pomade mi i no understand that name, can somebody explain the meanng of romade to me ![]() ![]() ![]() ? |
Ben20001:i dey sweet pass you yawo if you think say na joke come test me |
no bi only peper una dey grind there me sef we dey grin kpomo for the place. but which kin village this bobo com from sef ![]() ![]() ![]() |
everybody should just leave this alone. she went to market and bought the goods she wanted, now she is enjoying the dividend, what is the stres of everyone!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! ![]() |
you sef wey dey talk, u dey do ham na because sey we never catch you that is why you are claiming saint obi. where you dey for val's day ![]() ![]() ![]() ![]() ??// |
im an undergraduate doing my ond (secretarial studies, part time) i will like to get a job relating to my field to enable me assist myself financially. please anybody with useful information can contact me on julietkindofmusic@yahoo.com. or call 08024301237. thanks. |
me i go hire 10 house girls them no born them well to snatch my husband. infact i go use juju tie my husband thing keep for house so whenever i wan use ham na i go loose ham |
ben2001 abi benson or smoke which one you bi sef, she na mi you dey call asewo? u don f--k me b4. infact make you now spoil me for my boyfrind oh na mary i be. |
so na so your face 'fine' reach. i think say you be agbani the red goat!!!!!!!!!!!!!!!!!!! ![]() |
wetin you carri for mind na. say na lik that my tit bi. i think say my own better pass your own otherwise display ham make i see. even sef, who call you for this matter? |
she i block your road? which road you dey sef? she na onitsha road abi na aba, abi na money miss road you bi? make you go find people wey dey block you. ![]() |
no bi only me know say na f--k them dey f--k abi you dey claim virgin? |
you this girl self, why you no fit cover you ya---h until marriage? abi peper dey inside? i no blam the bobo sha, becos na you open for ham after you know say him no like u. take care of yourself and becareful in future because guys are mean!!!!!!!!!!!! ![]() |
which one be jealousy, you no kn say na the final stage of fu-king na them they abi you never experience ham b4? tell me make my brother give you the hard experience |

u no gree to for better for worse


