Swtme's Posts
Nairaland Forum › Swtme's Profile › Swtme's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 (of 27 pages)
I just don't understand ini's dressing ![]() |
For why now,she dey craze? |
Eyaa RIP 2 d dead may God console their family |
Can u estimate ow many tiers of garri I consume annually ![]() |
She luks lyk Genevieve when she doesn't bring out her shovel teeth ![]() |
Abeg,a beg,abeg make una go sit down wetin she do when Ol of una wan chop her raw, if given that opportunity 2 b in d bba house most of u guys wud sleep wit more than one person,ow many of u can sincerely stay 4 a week without having sex(I guess few)n she stayed 4 2 months that is 8 wks pls give her a break.Nobody holy pass abeg even our gud lord wud not condemn her d way u guys are doing,most of u guys av done worse shit una no dey c una own o na another person own una go dey talk bout,she is our own let's stop ol this. One love my ppl |
naomibaby: @Lollydrop, the effect is back ache and bent walking posture during old age!My dear tnx 4 explaining beta,no offense bt some girls just want to do 'follow follow' n impress others bt not themselves, they r suffering in silence n when old age comes d ppl they r impressing wud not b there 2 massage them.Abeg I dey comot where my pink slippers......... |
dv4real: pls i need an urgent advice,am using Fair and White (so white lotion), and am getting darker than before ,pls which cream should i use. I have oil and chocolate skin.ThanksIs it fair & white skin perfect or(pink)?cos I just started using it and its so good on my skin |
Na 4 old age u go know d effect |
Bravoosii: Same coconut water our parents told us makes children dull. See how Africans destroy a child's mentality.Your own parent not mine, cos they told me coconut, its water n oil are gud |
E beta make my child bed wet than 4 am 2 use that alarm 4 im uhn uhn |
toyfat: Apparently her surname is OSU..and we know what OSU girls are known for..I mean "Hoe hoe you" (OOU ogun state) lool...BBA is nonesense thoF***k u 4 saying that and wake up 'grandpa'cos d last tym I checked its OOU(olabisi onabanjo university) |
God!! She is beautiful |
me and my husband ![]() |
me and my husband |
Conji dey worry them |
30 days and she is still wearing that same bra and pant,na only that one she get?abeg cook up anoda lie |
This is serious I pray she recovers |
Pls God make her pregnant so that she can undo this insanity |
shymexx: Oh weee! Bump!!!u beta go back 2 her n start getting used 2 d sagged boobs cos d woman u wud get married 2 wud definitely av it after weaning ur baby so wud u puke on her n then divorce her? |
That serves him right abeg make them free d gurl jor |
Some ppl mumu o ![]() |
Na mama purity all d way,I'll die 4 that body shape BT I'll feel uncomfortable in toolz shape |
I dey come make I go vomit |
This is d only gud thing she as ever done,e b lyk say she don do deliverance ![]() |
She is not ugly she is just OK, she as a niz personality n gud figure |
euwww,gross!!! |
Eeyah |
troy20: @$wtme.u fit meet am 4 road tell am dat one.na nairaland u get mouth talk.because ppl they vent u ma wan just follow de form moral critique.even she "hurt ppl" feelings as u put am na im make una de attack am at evry opportunity? Lay off her jor.even if she is paying d price 4 being a star.Ehn,ehn,ehn kukute did I talk 2 u,abeg come why r u taking paracetamol 4 anoda person's headeache.Go n sleep u hear!!! |
I'm sorry o BT I don't think we should jump into conclusion now without hearing d other side of d story cos most of this house helps r devils,like my l8 grandpa says house helps r necessary evils. I am so sad for her n I sincerely wish her speedy recovery |
I think u wud get calls n make sales when u add d 'affordable' price |
troy20: y'all shud pls lay off tontoh dike pls.its nt like ur life is perfect either.if she feels more alive, more happy without hurtn herself or any1 else who cares.remember if u dnt feel free believe me u arnt living yet.Who b this?, did u just wake up from d dead not 2 know that she as been hurting ppl's feeling by being insultive!! |




