Tanimz's Posts
Nairaland Forum › Tanimz's Profile › Tanimz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 169 170 171 172 173 174 175 176 177 (of 420 pages)
Audhubillahi mina Shaytaani rajim! Kunbee, no dey disappoint me like this. |
[quote author=bashy_demy link=topic=556671.msg7273586#msg7273586 date=1291508100]and i said it ealier you be she goat[/quote]Constipated fowl. See as goat dey sweet you. You no know say goat big pass fowl? |
Kunbee:Olorun oni je! Kunbee, why you dey fall my hands like this na? [quote author=bashy_demy link=topic=559324.msg7273616#msg7273616 date=1291508488]Night kiss[/quote]Night slap. |
Hehe. ![]() |
^^ Ahn ahn nau, why you no nominate me? ![]() |
Yes, nominations. Make una nominate me, if I win, I promise to upload my picture. ![]() Check for jokes - I think it's the third post there. |
No dey ask me foolish question. E dey for the top of the page. |
It is 8.24 am in Kuala Lumpur. ![]() |
Then go to your bed. ![]() |
Bashy, make we go offtopic. They don move the thread to another section. |
Yes o! I miss you wella! Which work hook you down? Tell am to take im time o. ![]() |
Sweet taste of victory. ![]() |
![]() What did I do there? - I typed something. ![]() Abeg soji yaself. |
Na you suppose go sleep. |
Elly!!! Where you dey since? ![]() |
Historian, wetin happen for 1967? The year you were shot in the head and narrowly escaped death? |
![]() |
You be fowl. ![]() |
Which declaration? You know wetin Declaration mean? |
[quote author=bashy_demy link=topic=560929.msg7273451#msg7273451 date=1291506027]this one na comment? just be like say person open gutter[/quote]People dey insult, you wan follow join. You this malnourished cow, you no see the "Choi" part of the comment? Na my comment be that. |
Mchew. |
![]() You well like this? Why you just like to dey mumu yaself? You no know say you dey embarrass yaself? How many times do I have to tell you to read whatever you type before submitting? |
No, not at all. ![]() |
[quote author=bashy_demy link=topic=556671.msg7273486#msg7273486 date=1291506604]Moladun kenkelewu no just insult me for here am only doing my job as an Ambassador of Peace what do you expect[/quote] ![]() Who give you job? Studio don transfer im sickness to you. ![]() |
![]() |
^^ Na wetin you talk be that na. ![]() |
Oh. . . Berra. ![]() |
Or else wetin? Wetin you go do? Mushroom oshi. |
OMG - Michy Obama's thighs are so toned. ![]() |
Stale. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 169 170 171 172 173 174 175 176 177 (of 420 pages)




