₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,067 members, 8,424,820 topics. Date: Thursday, 11 June 2026 at 04:52 PM

Toggle theme

Tanimz's Posts

Nairaland ForumTanimz's ProfileTanimz's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 170 171 172 173 174 175 176 177 178 (of 420 pages)

Jokes EtcRe: Woman I Fear Una by tanimz(f): 12:27am On Dec 05, 2010
Trust me na, I no fit dull myself. Mi o to be! wink
Forum GamesRe: The Last Person To Post Here Wins! by tanimz(f): 12:25am On Dec 05, 2010
For page 26? tongue
Jokes EtcRe: Humour Room by tanimz(f): 12:24am On Dec 05, 2010
Who you be?
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 12:24am On Dec 05, 2010
Na me be the overgrown cancer? undecided
Jokes EtcRe: Ok Wtf by tanimz(f): 12:23am On Dec 05, 2010
Dogoyaro, na you I dey talk to? Shey you and that Sule (Tayo) be family?
Jokes EtcRe: Woman I Fear Una by tanimz(f): 12:21am On Dec 05, 2010
^^ Ha! So na because you wan win best poster of the year? grin grin grin

I go steal your scope. Na me and you for this section. wink
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 12:16am On Dec 05, 2010
^^ Wetin this one type for up there? huh
Jokes EtcRe: Woman I Fear Una by tanimz(f): 11:52pm On Dec 04, 2010
I don't think so.
Jokes EtcRe: Mushrooms, Abdulmutallab And More! by tanimz(f): 11:48pm On Dec 04, 2010
bashy_demy:
Tanimz if not for the fact that you said you are a Muslim i would have called you a she goat
grin grin grin grin grin

So because I be muslim, I fit insult you anyhow? Thanks. grin
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 11:46pm On Dec 04, 2010
El Guapo:
@Tanimz,u see as village lyf don corrupt your memory,for your mind sweetie mean big tin whereas Town gurl lyk Id go undastnd say na jxt compliment
Ngwa n,take dis Hi Mgbeke Tanimz m. grin
@ID,ok i stomach defeat.
Ewu, na me you dey call "mgbeke"? Wallahi, this world don spoil finish - this na proof.

You this village nkita, respect yaself o.
Jokes EtcRe: Six Truths In Life by tanimz(f): 11:43pm On Dec 04, 2010
No be "commenting" people dey do here? Abeg dey check definition of words before you use am. Google is right under your nose.
Jokes EtcRe: Woman I Fear Una by tanimz(f): 11:41pm On Dec 04, 2010
tayo_ast:
^^ stop cryin, d boy don win u alraedy.

u fit apply for rematch sha
You well like this?
Jokes EtcRe: Humour Room by tanimz(f): 11:40pm On Dec 04, 2010
Studio CFR:
I hate dat word 'i swear"
Na touts word be dat

Tanimz upgrade please
I don't care about what you like or not.

Look at pessin wey dey talk "tout words", you no be tout yaself?
Jokes EtcRe: 2nd Coming Of Blacksta_ Return Of Spoil Bodi Jokes - Xmas Special - by tanimz(f): 11:35pm On Dec 04, 2010
tanimz:
Ahn ahn nau, Blacksta. Why you dey do me like this? You don forget say I be your personal person? sad
^^Blacksta, na im be that.
Studio CFR:
Make yourself happy by talking to me
Goat, why I go happy because I dey talk to you? You resemble pessin wey fit make pessin happy?
Jokes EtcRe: Woman I Fear Una by tanimz(f): 11:32pm On Dec 04, 2010
You give me Nike sneakers to hold for you? Wetin be this embarrassment?
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 11:31pm On Dec 04, 2010
Ha! Fear wan catch me.
Jokes EtcRe: 2nd Coming Of Blacksta_ Return Of Spoil Bodi Jokes - Xmas Special - by tanimz(f): 11:30pm On Dec 04, 2010
Studio CFR:
Tanimz na bartender
Fear no dey catch you at all ni? You just open ya mouth wey be like fowl wey wan crow own to call my name - just like that! You well like this so?
Jokes EtcRe: Humour Room by tanimz(f): 11:28pm On Dec 04, 2010
You no dey kick asz again ni? grin grin grin grin

I swear, I sabi instill fear into people sha. cool
Jokes EtcRe: 2nd Coming Of Blacksta_ Return Of Spoil Bodi Jokes - Xmas Special - by tanimz(f): 11:26pm On Dec 04, 2010
^^ Oya, reply me nau.
Jokes EtcRe: Woman I Fear Una by tanimz(f): 11:23pm On Dec 04, 2010
Studio CFR:
Yes i don see u

Oya drex back small
No vex
You be fowl! You no happy say I dey agree with you, shey? If I insult you now, you go talk say na because you no get money reach me I dey insult you. Featherless fowl oshi. angry
Jokes EtcRe: 2nd Coming Of Blacksta_ Return Of Spoil Bodi Jokes - Xmas Special - by tanimz(f): 11:21pm On Dec 04, 2010
Studio CFR:
u and my babe na mate oh

Why u no dey respect me?
grin grin grin

Men dey open mouth to call "babe", you too dey follow join. I swear, this world don dey spoil small small. undecided

Shior. You and respect. You don't buy respect, you earn it. Get it straight.

You dey waka for road like goat wey dey find food come dey expect royalty like me to dey respect you.
Jokes EtcRe: Woman I Fear Una by tanimz(f): 11:15pm On Dec 04, 2010
I wonder o.
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 11:15pm On Dec 04, 2010
Hmm. . . Idowu, El Guapo be Ibo boy o. undecided

El G, na me you dey call sweetie? E be like say I dey see double today. Anyway, how ya business for ariaria dey go? cool
Jokes EtcRe: 2nd Coming Of Blacksta_ Return Of Spoil Bodi Jokes - Xmas Special - by tanimz(f): 11:11pm On Dec 04, 2010
Studio CFR:
Na u go first sleep inside the coffee coffin to make sure na original
You don wake up? grin grin grin

Weakling oshi, and he calls himself a man. Shior.
Jokes EtcRe: Ok Wtf by tanimz(f): 11:09pm On Dec 04, 2010
tayo_ast:
emi ni sule?

aye ma ti baje o
Yes, iwo ni Sule.

Who call you for matter? Ee ri eti e bi ti antennae crayfish.
Jokes EtcRe: 2nd Coming Of Blacksta_ Return Of Spoil Bodi Jokes - Xmas Special - by tanimz(f): 11:07pm On Dec 04, 2010
blacksta:
u cant afford my jokes
Ahn ahn nau, Blacksta. Why you dey do me like this? You don forget say I be your personal person? sad
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 10:16pm On Dec 04, 2010
Idowu, e be like say you no dey tell me something. undecided
Nairaland GeneralRe: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 10:08pm On Dec 04, 2010
I don nominate myself already na.

Okay, for those that want other names:

Tanimz (I'm sorry, I can't help it).
Efemena_XY
The Iya Badosky herself, Idowuogbo.
Element G.
Studio_CFR.

Oya, make una nominate me (I promise to upload my picture if I win tongue - seriously).
Forum GamesRe: 3words Per Post: Part 2 by tanimz(f): 9:15pm On Dec 04, 2010
This is weird.
Jokes EtcRe: Mushrooms, Abdulmutallab And More! by tanimz(f): 9:14pm On Dec 04, 2010
Da_b¤§§.:
okay here is mine
1.tanimu is a muslim and probably a dude
2.bash is a nice guy 'most timez'
3. Yeah studio is a mushroom
no offence
And my reply to you:

1. My name is Tanimz, and not Tanimu. angry Yes, I'm a muslim, and I'm not a dude. angry
2. Bash can sometimes be nice. But other times, he is a full-time mutallab (you really should read some of his posts - stupidity is the definition of most of his posts undecided).
3. I'm glad we both agree that Studio is a mushroom. cool

And no offense taken. cool
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment by tanimz(f): 9:09pm On Dec 04, 2010
Nice. smiley

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 170 171 172 173 174 175 176 177 178 (of 420 pages)