Jokes Etc › Re: - by tanimz(f): 5:13pm On Aug 27, 2010 |
No vex oo, but how you take know?  |
|
Jokes Etc › Re: - by tanimz(f): 4:52pm On Aug 27, 2010 |
Hehe.
Where is he anyway? |
Jokes Etc › Re: - by tanimz(f): 4:42pm On Aug 27, 2010 |
cynthoney: ma sista, i dey oh
if only d likes of sledge ll just jump from 19th floor as said
Gosh! this world ll be a better place  19th floor too small, 36th floor will do! |
Jokes Etc › Re: - by tanimz(f): 4:32pm On Aug 27, 2010 |
sledge406: Tanning, Yes, e dey disguise so as to penetrate into your domitory so dat attrocities fit dey committed but not with you. After I commit , I go make sure say I off light use belt beat u before I run. You well so? |
|
Jokes Etc › Re: - by tanimz(f): 4:26pm On Aug 27, 2010 |
cynthoney: noooo na man 
i just wan yab dem two
d sledge no dey comot mouth for ma matter na y i join am put Fear be wan catch me. So no be only me the guy dey always stalk around? I swear, that guy no get work at all. How you dey? |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 4:25pm On Aug 27, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 3:58pm On Aug 27, 2010 |
Element G: well tanimz i av to go now, i will be back in d next one hour I'm leaving soon too. Might not log on for a week.  |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 3:48pm On Aug 27, 2010 |
Yes. |
Jokes Etc › Re: A Drink, Anyone? by tanimz(f): 3:45pm On Aug 27, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: - by tanimz(f): 3:43pm On Aug 27, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 3:34pm On Aug 27, 2010 |
^^ Are you Vicks? |
Jokes Etc › Re: Mrs. Maka Aka Taz Jokes by tanimz(f): 3:31pm On Aug 27, 2010 |
It's not yet lunch time.  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 3:25pm On Aug 27, 2010 |
Abi?  BTW, I love your name, it's funny.  |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 3:24pm On Aug 27, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 3:14pm On Aug 27, 2010 |
Babes, where are you going? I might not be here when you get back.  |
Jokes Etc › Re: Mrs. Maka Aka Taz Jokes by tanimz(f): 3:09pm On Aug 27, 2010 |
Meaning? No make I vex for you oo.  You said +1 GMT, and I replied Angola, you come dey insult me. |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 3:07pm On Aug 27, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Mrs. Maka Aka Taz Jokes by tanimz(f): 2:55pm On Aug 27, 2010 |
Yes, Angola. |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 2:52pm On Aug 27, 2010 |
Element G: so tanimz do u like it? No, not at all.  I'm giving you a a second chance. It's up to you to use it well or not.  |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 2:36pm On Aug 27, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Mrs. Maka Aka Taz Jokes by tanimz(f): 2:33pm On Aug 27, 2010 |
Vic2k3: What does ma profile say? Angola. Efemena_xy: T_z he's in Afghanistan
can't u see it girl??  He talk say +1 GMT, Afghano no be +1 GMT.  |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 2:27pm On Aug 27, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 2:23pm On Aug 27, 2010 |
Element, mine better be better than that! |
Jokes Etc › Re: Mrs. Maka Aka Taz Jokes by tanimz(f): 2:20pm On Aug 27, 2010 |
You dey for Angola? |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 2:17pm On Aug 27, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 2:11pm On Aug 27, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Mrs. Maka Aka Taz Jokes by tanimz(f): 2:11pm On Aug 27, 2010 |
For where? I no see am. |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 2:09pm On Aug 27, 2010 |
Element, why you dey lie na? Who talked about checking heaven?  |
Jokes Etc › Re: Mrs. Maka Aka Taz Jokes by tanimz(f): 2:07pm On Aug 27, 2010 |
I don't get you. Sleep dey catch you at this time of the day. You no know say na 9.05pm for Kuala Lumpur.  |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 2:05pm On Aug 27, 2010 |
I won't mind. I know you're always happy when you see me.  |