Tanimz's Posts
Nairaland Forum › Tanimz's Profile › Tanimz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 256 257 258 259 260 261 262 263 264 (of 420 pages)
Oh. . . and when was that? |
Hello Element!! How is your lover (the mosquito)? ![]() |
Dyt, wetin i do you again? |
blacksta:Why you no finish the sentence? Mtschew. Which rebound relationship? You think say my baby be like you? Go siddon for one place if you no get better thing to talk. |
^^ Ontop Eiffel tower? ![]() I reserve my original comment. |
Bros, for two weeks straight you don dey scratch your head. You sure say dem no swear for you? ![]() |
makajibbz:Love you more babes. Blacksta, where you dey? ![]() |
Efemena_xy:Why you come strike am? I trust my baby, he won't do such.Especially not with Dyt makajibbz:Okay babes, i trust you. |
Efemena_xy:Where you dey run go? Stay here jo! |
makajibbz:Flirting with who? ![]() |
^^ Accusing you of what? ![]() |
makajibbz:Yes babes! Where have you been? ![]() Efemena_xy:I don forgive you. ![]() |
blacksta:If I sound you ehn?! makajibbz:Babes!! Efemena_xy:I no vex anymore! ![]() |
Sharrap!! Who is talking to you? |
Vicks, so, you no wan console me? ![]() Efe, |
Efemena_xy:Efe!! Must you bring this one up to? Efe, why you dey embarrass me like this na, e no good! ![]() |
Blacksta, wetin you dey yarn? ![]() |
Efemena_xy:Why you dey embarrass me like this na? ![]() Must you tell say that in front of the whole world? ![]() |
Efe, go through the posts jo. Vicks, sames jare. ![]() |
Vex, no vex, I just dey see am. How you dey? ![]() Dyt:Madam, do we have an agreement or not? Efe, We be dey talk, you come leave me for ya husband. ![]() |
Efe, you don forget my side because of Vicks shey? ![]() Vicks, you no get respect oo. You no sabi greet again abi? ![]() |
Dyt:I thought it was a sealed deal. Which kind person you be sef? Efemena_xy:D'accord avec moi. ![]() Okay, efe back to English then! |
Efemena_xy:Yes oo my sister. I took it for two semesters in uni. How body na? Efemena_xy:LOL, tu es drole aussi. Je suis d'accord avec tu. ![]() |
cynthoney:Ouais? D'accord, d'accord. Comment le travail est elle? Dyt:E dey for the page wey you talk say e be your birthday. Check am. ![]() |
Annoying kids. ![]() |
Dyt, you see my message for Saturday? |
cynthoney:Merci Cynthoney, bonjour!! Mon weekend etait grand! Et toi? Efemena_xy:Meme ici. Je n'ai sais pas su tu pourries parler du Francais! blacksta:Bonjour, mon bon ami! ![]() |
![]() |
Bonjour mes amis! Efe, comment ca va? |
You're welcome. ![]() |
^^ Thank you, better person. ![]() tayo_ast:E don tey wey you gbe. Who are you calling underage? Omo, respect yourself. ![]() |
^^ ![]() Tayo, please go and get a life. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 256 257 258 259 260 261 262 263 264 (of 420 pages)





