₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,281 members, 8,425,802 topics. Date: Saturday, 13 June 2026 at 06:59 AM

Toggle theme

Tanimz's Posts

Nairaland ForumTanimz's ProfileTanimz's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 255 256 257 258 259 260 261 262 263 (of 420 pages)

Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 4:40pm On Aug 26, 2010
Element G:
@tanimz

d mosquitoes now (no be dem u dey call my lovers)
Oh sorry, I don forget.

Element G:
tanimz, dat one no be nice complement na, take am easy oooo undecided undecided lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed
Abeg, I get respect for you, no make me insult you.
Jokes EtcRe: Mrs. Maka Aka Taz Jokes by tanimz(f): 4:38pm On Aug 26, 2010
How about now?
Forum GamesRe: What's On Your Mind? 2 by tanimz(f): 4:35pm On Aug 26, 2010
Physics, physics, physics. sad
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 4:32pm On Aug 26, 2010
Element G:
na true, i don forget say u get husby, anyway i don vex eradicate all my lovers for d area grin grin grin
Vex eradicate all your lovers? Abeg, I no understand that phrase. sad
blacksta:
I dey o - abeg make u face your studies ooo some of us don finish school a while back and now we just dey work and play.

That one na the important one. and then u can play later.

grin
Trust me na. wink wink

But talk true, you go school?
Jokes EtcRe: Mrs. Maka Aka Taz Jokes by tanimz(f): 4:30pm On Aug 26, 2010
You go update the thread?
Jokes EtcRe: Not So Smart "dee One" by tanimz(f): 4:25pm On Aug 26, 2010
You well so?
Jokes EtcRe: Mrs. Maka Aka Taz Jokes by tanimz(f): 4:25pm On Aug 26, 2010
You wan replace am?
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 4:23pm On Aug 26, 2010
Element G:
chai tanimz, u no like me at all, anyway am fine, and as for my lover (which i believe is u) is ok, and my malaria too has gone so i guess i dont need to be on drip again
You no hear say I get husband?

I like you very much to be honest.I just love to tease you. tongue

Thank God say your malaria don go. E mean say your lover no dey anymore, abi?
blacksta:
zazor mouth  -


Hey tz o to jo meta  - u travel  wink
Hehe, ojo kan pelu. School don start so I no get time for NL anymore. embarassed embarassed

How you dey? cool
Studio CFR:
Drip no be for the poor lol


Tarninz!
You no sabi spell my name again? angry angry

Who call you for matter sef?
Jokes EtcRe: Mrs. Maka Aka Taz Jokes by tanimz(f): 4:18pm On Aug 26, 2010
sledge406:
Fighthuh

You must be an agbero in real life but I like my face as e ugly. Nor do more damage.
Mister Man, I do not have your time. Go look for someone else to throw your tantrums at.Na by force say make you talk to me?
Jokes EtcRe: Not So Smart "dee One" by tanimz(f): 4:17pm On Aug 26, 2010
This Sledge na crase man. sadSee as he just dey shout my name.
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 4:14pm On Aug 26, 2010
Element, my life dey dia oo!!

How are you, your lover (I believe the mosquito) and your malaria?

You still dey on drip? tongue
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 4:09pm On Aug 26, 2010
^^ Fowl, how you dey?
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 4:07pm On Aug 26, 2010
cool cool
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 4:48pm On Aug 24, 2010
Thank you. cheesy
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 4:45pm On Aug 24, 2010
cool cool cool cool cool
Jokes EtcRe: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by tanimz(f): 4:40pm On Aug 24, 2010
Then post am. angry
Jokes EtcRe: Pix Talk by tanimz(f): 4:39pm On Aug 24, 2010
Good idea!

But, wait a minute, Sylve don join the maga business too? sad
Jokes EtcRe: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by tanimz(f): 4:38pm On Aug 24, 2010
blacksta:
abeg read the thread again - we just dey yan

mtsceheeeeeeew - nonesense
Whatever. . . post joke jare.Ben-10 don resume work today.
Jokes EtcRe: Pix Talk by tanimz(f): 4:33pm On Aug 24, 2010
Wow. I no know say Stupido get sense like that.

How market jare?
Jokes EtcRe: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by tanimz(f): 4:31pm On Aug 24, 2010
Ask me again.You no know wetin you do? Mschew. angry
Jokes EtcRe: Lol With Okija Ft. some Jokers by tanimz(f): 4:30pm On Aug 24, 2010
Okija_juju:
I rebuke you o!!

Becos of you, I nearly loose my one and only Efe to that yeye Vicks lemon plus!!

Now you don come again. angry
Bros, you don lose am already. sad

BTW, how you dey?
Jokes EtcRe: Pix Talk by tanimz(f): 4:27pm On Aug 24, 2010
Maga? Since when? I be think say the guy still be mugu.
Jokes EtcRe: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by tanimz(f): 4:25pm On Aug 24, 2010
Blacksta, why you no get shame like this? sad
Jokes EtcRe: Pix Talk by tanimz(f): 4:23pm On Aug 24, 2010
Chai! grin grin grin

But Dikele oo, where Studio get the money to buy all those computers? undecided
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 10:58pm On Aug 23, 2010
Efemena_xy:
I see una 2 don start una yo-yo again!!

do I close off this thread for una to rekindle old flames?? wink
Efe, wetin be this?

makajibbz:
kiss kiss kiss kiss
kiss kiss kiss kiss
kiss kiss kiss kiss
kiss kiss kiss kiss
kiss kiss kiss kiss
kiss kiss kiss kiss
kiss kiss kiss kiss
kiss kiss kiss kiss
kiss kiss kiss kiss
kiss kiss kiss kiss
kiss kiss kiss kiss
kiss kiss kiss kiss
kiss kiss kiss kiss kiss
kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss
kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss
kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss
kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss
kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss

Vic2k3:
Taz i think what u did 2 blacksta was kind of rude cos i hve been weighing his responses 4 sometime now. Me tinks he very much still in love wif u.sorry 2 say it but i understand him bera as a fellow man
Please tell me you're joking.

Efemena_xy:
^^ Seconded!!

Na pride dey cause im wahala with Ms T

Actually, they are both too proud and strong headed!!

sorry Maka - Ms T_z is too much of a woman for you to handle - she needs a real man

**no offense meant**
Efe, he is a real man. undecided undecided
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 10:27pm On Aug 23, 2010
blacksta:
abeg dont afar me  mtscheeeeeeeeeeeeew
You dey vex for me? Wetin i do? embarassed embarassed

makajibbz:
that's for our haters. cool cool cool
Gotcha. wink wink wink kiss kiss kiss kiss
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 10:25pm On Aug 23, 2010
Bros, how far? cool
Jokes EtcRe: Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! by tanimz(f): 10:24pm On Aug 23, 2010
tayo_ast:
i've earned it ooo.
she's just naturally stubborn
You no well at all. undecided

tayo_ast:
i know, thanks kiss kiss
Same reply as above.
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 10:23pm On Aug 23, 2010
^^ Hun, that's a bit inappropriate. sad
Jokes EtcRe: Finding Jesus! by tanimz(f): 10:21pm On Aug 23, 2010
Me? Stress you? Abeg go check ya head for mental home. undecided
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 10:20pm On Aug 23, 2010
Hey Efemena!!

grin grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 255 256 257 258 259 260 261 262 263 (of 420 pages)