₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,304 members, 8,425,963 topics. Date: Saturday, 13 June 2026 at 12:11 PM

Toggle theme

Tanimz's Posts

Nairaland ForumTanimz's ProfileTanimz's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 259 260 261 262 263 264 265 266 267 (of 420 pages)

Jokes EtcRe: Revamp Of D Spoil Bodi Small Edition Series 1 - I Am Back. by tanimz(f): 10:28pm On Aug 21, 2010
Shior.And yet again, you lose another woman. You sure say dey no swear for you?
Jokes EtcRe: Revamp Of D Spoil Bodi Small Edition Series 1 - I Am Back. by tanimz(f): 10:20pm On Aug 21, 2010
Make una fight jare. undecided
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 10:17pm On Aug 21, 2010
Why you dey run?

Come finish the fight wey you start! angry
RomanceRe: Girls Only! by tanimz(f): 10:09pm On Aug 21, 2010
You well so?
Jokes EtcRe: Revamp Of D Spoil Bodi Small Edition Series 1 - I Am Back. by tanimz(f): 10:07pm On Aug 21, 2010
Shior.
Jokes EtcRe: Revamp Of D Spoil Bodi Small Edition Series 1 - I Am Back. by tanimz(f): 10:06pm On Aug 21, 2010
That's all? sad sad

Una two dey disappoint person sef. angry
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 10:04pm On Aug 21, 2010
blacksta:
I no go exchange insult with cause if start  - u know wetin go happen  grin

Enu nla
You no fit do shishi!

Ode, mtchew.
Jokes EtcRe: Revamp Of D Spoil Bodi Small Edition Series 1 - I Am Back. by tanimz(f): 10:01pm On Aug 21, 2010
Oya, i don shift. **Whispers to Efe**: E be like say Blacksta dey fear oo. lipsrsealed lipsrsealed
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 9:56pm On Aug 21, 2010
blacksta:
u no understand ke

O ma se  - u should roll with big boys  tongue
Abi ode ni e ni?

No try me oo! angry angry
Jokes EtcRe: Mrs. Maka Aka Taz Jokes by tanimz(f): 9:50pm On Aug 21, 2010
Efemena_xy:
oh!

yes, yes - they're all nice jokes

glad your happy now cheesy

Look - I nor wan derail this thread, besides I wan go watch fight b/w Idowu 'an Blacksta (yes, I be amebo - can't help myself! lol. . . )

so I go leave you two to it. . .
Okay, me sef no want make person derail my thread. sad

I dey come join you make we watch the fight together. Abeg save seat for me. cheesy

Vic2k3:
Taz i'ope u like them.
No, I love them!
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 9:49pm On Aug 21, 2010
blacksta:
tz


That one no get game like blackiee - Ask ID
I no understand you. undecided
RomanceRe: Girls Only! by tanimz(f): 9:48pm On Aug 21, 2010
Guy, please stay away. undecided
Jokes EtcRe: Revamp Of D Spoil Bodi Small Edition Series 1 - I Am Back. by tanimz(f): 9:47pm On Aug 21, 2010
Please get enough for both of us. cheesy cheesy
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 9:47pm On Aug 21, 2010
Oh. . . I see. undecided
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 9:44pm On Aug 21, 2010
Romance ogini?
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 9:43pm On Aug 21, 2010
blacksta:
sharrraaarap dia

Your mouth like my mouth -- Oya come and collect kiss
See ya mouth like sharrraaarap dia. You no get respect abi?

You wan make I come collect kiss? You no know say I get husband? Wife-snatcher iranu. angry
Jokes EtcRe: Pix Talk by tanimz(f): 9:41pm On Aug 21, 2010
You sure? undecided
Jokes EtcRe: Mrs. Maka Aka Taz Jokes by tanimz(f): 9:38pm On Aug 21, 2010
Efemena_xy:
I nor see your thread lipsrsealed lipsrsealed
I meant this one, silly!
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 9:37pm On Aug 21, 2010
blacksta:
Na me u dey yarn  - u no get elder pictures for house

elenu bi pom pom pom
Who you be wey i no fit yab? Mtchew.

Why you dey insult my mouth?
Forum GamesRe: The Last Person To Post Here Wins! by tanimz(f): 9:36pm On Aug 21, 2010
cool cool cool
RomanceRe: Girls Only! by tanimz(f): 9:35pm On Aug 21, 2010
Question.
Jokes EtcRe: Mrs. Maka Aka Taz Jokes by tanimz(f): 9:34pm On Aug 21, 2010
All of them. cheesy
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 9:33pm On Aug 21, 2010
Oh. . .okay, i be think say you wan start fight before. cool
Jokes EtcRe: Mrs. Maka Aka Taz Jokes by tanimz(f): 9:31pm On Aug 21, 2010
Good to know that then. Hope you like my jokes?
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 9:31pm On Aug 21, 2010
You be fowl? Question mark be fly for ya village, abi?

Olodo oshi. angry
Jokes EtcRe: Revamp Of D Spoil Bodi Small Edition Series 1 - I Am Back. by tanimz(f): 9:29pm On Aug 21, 2010
Blacksta don come again with im dry jokes. undecided
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 9:28pm On Aug 21, 2010
Hope say no be me you dey call Aba babe. undecided
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 9:25pm On Aug 21, 2010
huh huh huh
Jokes EtcRe: Mrs. Maka Aka Taz Jokes by tanimz(f): 9:24pm On Aug 21, 2010
Vicks, I can't believe you dedicated a whole thread to me! cheesy cheesy cheesy cheesy

Thankyouthankyouthankyou so much!! kiss kiss

I love them all and I love you (Efe, abeg, no vex). smiley
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 9:21pm On Aug 21, 2010
Special thread **Blushes**

Make I check. cheesy
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 9:18pm On Aug 21, 2010
I never see am.
RomanceRe: Girls Only! by tanimz(f): 9:17pm On Aug 21, 2010
None of your business.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 259 260 261 262 263 264 265 266 267 (of 420 pages)