Teejayphillip's Posts
Nairaland Forum › Teejayphillip's Profile › Teejayphillip's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 33 pages)
Grandpa all the way... 4+4 = baba carry go |
Nah there PDP dogs dey bark and rant ![]() |
Lemme see ur hands up I f we are on the same level with Sai Baba... 4+4 naani
|
Baba Soyinka u better not add up to Baba Obj trauma... Nah God I take beg u oo |
Yesterday .... "INEC should Declare Atiku winner" - PDP Today... "We reject Presidential election results" - PDP Iffa hear anything from PDP mouth again... Yeye party and people |
Awon weyrey,yesterday INEC should declare PDP winner. Today, we reject the Presidential ELECTION result... Awon eyan radarada |
Make PDP ranters kukuma gba kaamu.. Sai baba beating dem hands down... Baba too much jaare... Next level ni joor |
PDP don pay u to rant.... U go know howfar when Sai baba is declared winner... This one sef wan popular ![]() |
Atleast he voted. Where are the sons and daughters of other public Office holders? Nah abroad b dia abode.... God bless PMB for us... 4+4 naani |
We all know the Eastern part won’t be easy... But all in all 4+4 issagoal Sai Baba till 2023.... Nah online PDP dey rant ![]() Dem think say nah Nairaland dey conduct election... Smh |
Mr Thirdus keep ranting u hear.... Yeye man |
Keep blaming the president... Nah president tell am to go carry ballot box... Smh to how some people reason sha. 4+4 naani. Oya tesiojue |
Truthchiz:U wey thunder don fire ur miserable life |
PDP go shall dey blame blame sha... Dem use blame do unah? |
We are the problem of ourselves.... Vote jejely and go back to your house... But dem dey do some people from their village... If soldiers shot now,we go dey yarn panya.... Nah person like Buhari kukuma fit us. 4+4 = Next level... Joor tesiojue jaare |
Her headache... If she like make she go Bleep for kirikiri... Awon olosho kobokobo |
Don’t steal ballot boxes they won’t hear... Now soldiers don evade their house,nah APC APC we dey hear upandown.... God bless my Presido jaare... Next 4 years too sure for u by Gods Grace... 4+4 ni joor |
If dem shot dem now,some mumu people go dey call Our best ever president killer... Abeg Abeg Abeg 4+4 = Next level Haters should go and die |
4+4 ni jaare... Oya tesiojue ...PDP slayer osho baba |
With his wives abi ![]() |
All our youths ain’t ready... The only party I know is PDP and APC... As for me and my household we are atikulaing.... All those gra gra INEC dey do we go see where e go last dis weekend.... Abeg sama like for Atiku/obi and share for APC |
The guy wan check whether nah em shoe ushbebe dey wear.... Make ushbebe kukuma give am ![]() |
If he likes himself he should just stay away from EPL,competitions there ain’t beans... Make e ask Pep... Nah God save am say e quick give emsef brain ![]() |
To sama this man head dey do me ti ghen ghen ti Ghen ghen
|
They can’t postpone since 2days or a week ago... Fee hours to the day nah em dey dem postpone.... Awon weyrey alaso |
Unah nor hear say dem don postpone erection (election)....Naija Head n the contestant heads don knack ground
|
A failed nation and it agencies.... Dis prof needs better knocking on his head
|
This man needs to be sacked.... Awon weyrey jati jati.... Smh for dis country... Oga professor Abeg use ur UPPER
|
Postponing for what reason nah? After how many years of preparation.... This country is a Joke sha ![]() |
Now that Valentine as come and go... Can we shift our discussion to the winning team APC... Sai Baba till 2023 Insha Allah |
Oya nah,mama don campaign for em husband... Atiku dullards won’t like dis.... Come February 16.... Sai Baba till 2023... Beefers/haters can use the lagoon |
You are a man bro... No man is without mistake... Moreso, thank God you’ve learned from it.... Keep winning idibia |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 33 pages)
