Teejayphillip's Posts
Nairaland Forum › Teejayphillip's Profile › Teejayphillip's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 33 pages)
Atiku and PDP right now
|
We don hear you..... Shebi u want ur daughter to follow her footsteps? No Wahala nah hia we dey. Person wey don bleach her common sense
|
ACE1010:Lemme chop am for my head jaare ![]() |
We are watching
|
When they know it’s a time wasting court session. Atiku are u still coming? No Try again next 4long season ![]() Baba Bubu Abeg dey chop ur gooro dey go jaare
|
Their headache. When unah dey bobo unah sef; my husband is dis and dat we nor hear anything oo. Nah now u wan reveal unah dirty unclothedness. Next channel o jaare
|
He his right..... Sai Baba is d only reason the party never parted.... The fall wey come ontop PDP is gradually coming on APC too after Babas tenure. Party as no foresight atall
|
Dem finally get dis boy las las And we advice am oo ![]()
|
What are we expecting b4?
|
uuzba:Kontinu
|
rayornb:People wey dey craze .... |
Is there any difference between dis man and Sai Baba? Presidents wey go just dey rant or shout without no changes... Abeg shift,if u like act well.... By the time unah economy begin dey swindle down,unah head go correct
|
I hope someday the 3rd mainland bridge won’t be handed over to Lagos State Govt to maintain too.... Cos FG incompetency is being passed to state government now.... Make I dey here dey chill with pop corn
|
U mean the same osibande ![]()
|
Beauty without brain. She’s even happy telling her stories to the world. From a divorce home,to divorce BF and GF relationship, now to a divorce FLING. Haba Aunty NAh only u? If dis trade no dey profitable can u pls just lock up ur Pu- - y. And d so called news enter Front Page. E b like our moderator dey collect bribe .Next news jaare
|
King204:Dem fit feed person generation nah em dem hostage going to 3months .....God purnish devil
|
Datz all they can offer,shake yansh. Nothing upstairs dan to gossip n twerk their dry ass. Awon team beauty without brain. God go catch/help BBnaija dis season dis yeye people go win. Itis over for their market b dat... Next channel jaare
|
Some naija youths sef.... Atimes we don’t use our brain. Why throw stones at men that are fully armed? Where we suppose use our brain or channel our energy nah the wrong part. You saw them with ammunition’s and you are throwing stones @ them. Yanga dey sleep trouble go wake am. Now 2 is gone,while the useless politician kids they are dying for are somewhere in YANKEE flexing. May God heal our Nation
|
Roadmap for 100days achievement don dey set in b dat .Unah try sha |
Agriculture loh le se(nah Agriculture fit do am now)... Better we channel our energy on Agriculture... Atleast dis one go help us economically. Kudos to the governor of Kwara too,dat man is a guru init. Nigeria will be great again,but we need to give it a chance too |
Wow These are stories worth hearing every single seconds. Happy mother! Chai see tears of joy. Who no like make dia pikin pass dem and throw a surprise party for dem. May God bless us more to do more for our parents. I’m stunned....
|
mrZENographer:
|
With our money abi? Kwantinu
|
Congrats guys..... More endorsement to come... Make unah sha use unah opportunity well.... Nothing last forever except God’s grace |
Awon team slay weyrey ![]() Beauty without brain.... All they know is showcase their body... Later later now,dem go talk say all men are the same... God go catch u go type such later on,u go know howfar
|
Chai! What’s d fate of those lil kids she leaves behind? Crime rate keeps increasing daily. Humans have now turned themselves to Animals all in the name of MONEY. God help us. May her gentle soul rest in peace.... And to the perpetrators of such evil,heaven will purnish u all
|
Gbafun Oga e Dino..... Dino Dino how market ?Try harder next time |
Rhea:Baba the story tire me jaare |
Longest time Dr Saraki ![]() Happy birthday to madam. Being relevant is the order of the day
|
And dis one nah part of there 100days achievement. Shior! Make dem no do well nah. Built a power plant for all environs in Lagos State,then we will score you well.
|
Nothing wey we no go see or hear for naija.... Good news 10% Bad news 90% See Wetin dance dey cause ![]() See Wetin Fémi Kuti Bang Bang Bang song dry cause .May God heal our land |
OUR HERO! WE TRULY MISSED YOU.
|
?
