Tellwisdom's Posts
Nairaland Forum › Tellwisdom's Profile › Tellwisdom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 231 232 233 234 235 236 237 238 239 (of 501 pages)
LadySophie: Please how will you want me to re-phrase it dear?Tell me you just re-edited it ![]() |
Wetin be Eminadobo?? Me sef go yansh?? ![]() |
You don't need any advise young woman. If you don't want him for marriage, but only for friendship, tell him. I might choose to tell you something contrary to your wants which is against the law of Kabumbulumboo . #Just respect your wants ![]() Re-edit your subject ![]() |
Ok,, he has stopped giving you money abi??...Na time to caution am from smoking?? ![]() |
I am an Indian and you people can't do anything. Una dey kiyaze for head ![]() |
Too many foolish people on romance section ![]() |
Cashio: nops through a friendQuit now, nicca ![]() |
onila: sharrapOnila, Na me go scatter that your small yansh # watch it |
Onila, craze dey worry you ![]() |
Poor job ![]() |
How does eating bread like a hungry gurl in the club translates to having fun?? ![]() |
Anuofia boi ![]() |
Where did u meet her?? Dating site?? ![]() |
What sort of furniture is this? ![]() |
maninmood: And if he exhausts the money, what's next? Fear of getting caught by the police? Thoughts of starting something fraudulent cuz he enjoyed easy money?U dey learn work?? |
Poor boi... Na so una dey miss una blessing. Money wey u suppose don withdraw since, do shopping and buy foodstuff put for house, come go give thanksgiving for church for his blessings. Guy, come buy me beer and nkwobi abeg. Na wetin dey hungry me dis night be dat ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 231 232 233 234 235 236 237 238 239 (of 501 pages)


. #Just respect your wants 
