Tellwisdom's Posts
Nairaland Forum › Tellwisdom's Profile › Tellwisdom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 229 230 231 232 233 234 235 236 237 (of 501 pages)
Idowuogbo: No! Na criteria for guys wey fit chop and belle-wise. Goat!E be like sey orie ti daru. |
Dannylux: Lmao, you no go kill personWetin funny for wetin she talk??...Abi u dey laff make she like u?? U be Mugun? ![]() |
Idowuogbo: See dem! D garri for breakfast, lunch and dinner crew don arrive.Brokers!craze dey worry dis one o... Cinema na criteria for knowing rich guys?? Wetin u dey always smoke dey come here?? ![]() |
Guy, na all this Mumu Mumu romance article go put food for your table?? U need money at all for your life?? ![]() |
Which yeye date??...u no get DVD for your house ni?? Why u dey waste money for cinema?? ![]() |
Boyloaf: My camp xperience still blows my mind till date! I neva wanted it to end. I went to camp with 60k + my 9k camp alawi i got on camp but i only returned home wit 4k, i met some rich bois and we became friends and as a warri boi they fell in love wit my slangs. We all knew how to get d groove on. The 5 of us nor dey dull at all. We got swags! After early mornin parade in our various platoons, we returnd to our hostels because we shared d same bed space, took our bath,changed our shots,perfd up and took our laundry to d dry cleaners on camp. No body get time to wash even sox sef! After d days parade comes d real daily gbedu! ''night out'' We paid to have our special table at Nigerian Brewery stand. No one is allowed to use it except me and my 4 friends. Exactly 8pm we kick off d show wit our various babes sittin beside us. We use to hav one old soldier who pretects us from harrasment frm other military men and we dey constantly buy dem buzz,as such they treated us wit preference! Well as for sex! I had a girl i loved back in uni. Although my camp babe wanted it, all she got was a good romance and a kiss.
|
Sheggy13: Guy that thing u smoke is too hot for your brain o.. Not good for you at all as I hardly see any sensible comment you've ever made on any thread. It's not by force to comment on every thread ok lol.craze dey ur head ![]() |
What does this mean?? .. Very rubbish ![]() |
Mindependent: Hi guys!!!
|
Sanusi?? ... Where he dey live??![]() |
Rubbish ![]() |
Promhize: What do you meanAre you trying to see thru me? Abi I look like ur cousin from Ogbomosho?? ![]() |
babe4chi: Una well done ohhhh!Shey na Wetin the topic dey all about be that?? na wa to u o ![]() |
Wht is wrong with these Nigerians with their poor low mentality. Seun is still a poor boi trying to stay at the top. But the way you foolish and poor children are goin about it makes it look like he is in millions already. ![]() |
Guy, go and eat Nkwobi with that money ![]() |
![]() |
Idowuogbo: Send wot to u? Are u ok?Wetin bring that one na?? E be like sey u like trouble pass quarrel |
Idowuogbo: Una still dey hia ni?Wey ur own?? send am to me |
153 Pages with little or no pics to show. You Nigerian babes are hammerhead. This is the time to show to the world that you can do it, yet, inferiority complex would not allow you all.# Abeg i dey go Caribbean island go stay jere ![]() |
adaobi123: Its not me na ![]() |
What is all this rubbish?? ![]() |
Savigne: Hey peepsHow are you fine gurl. Can I access the back side too ?? ![]() |
Adaobi12: U can cum down to enugu if u wana c her.Your papa don send am go Enugu from London? Na where all these things happen sef?? ![]() Sorry, is this adaobi in London with alternative moniker?? |
Your father shld do a DNA test for those kids . Please can I see that woman?? |
I don't know why most of you can't just adhere to simple instruction(s). Dem sey make una post pisure, no be talk . Pisure! Pisure! Pisure! Make una leave talk abeg ![]() |
Spits ![]() |
The house looks like restaurant ![]() |
Who is unclad? ![]() |
BillGate in Nigeria??...Abeg which gate him follow enter?? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 229 230 231 232 233 234 235 236 237 (of 501 pages)







