Tellwisdom's Posts
Nairaland Forum › Tellwisdom's Profile › Tellwisdom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 346 347 348 349 350 351 352 353 354 (of 501 pages)
Abeg shey dem fit employ me as cleaner Na just dat one i want for there ![]() |
You guys shld stop playing on my intelligence mehnn . We know them |
Mandelaguy: he will gradually shut his haters and critics mouth. All I know is that the wheel of transformation is rolling and the wind of change is blowing.Kaiii . Mumu pikin. You knw dey check your AGE?Aby na ur pikin head transformation go land?? ![]() |
I read this topic here some months ago.....Why post it here again?? Na EXAM QUESTION FOR US NI?? |
Una stil dey ontop this matter?? |
Booty4me: This Reminds me of Late dagrin.. Hope it not what am thinkinYou think sey na Nigeria he dey? ![]() |
He never fuckkk finish na ![]() |
Aza Montana:Mumu pikin [url=http://][img]http:///gallery/d/149725-3/Stink-eye-reaction.gif?[/img][/url] |
Nothing, I just give her my boxers to take home ![]() |
Sijo01: op, ur kestion implies u ar hopin for dat bad tin.We need to do something ![]() |
Girl frnds?? Na for fffuck na ![]() |
Mukinyash2, do u actualy want me to download this song meant fr kids into my computer?? Huh? |
Somtyms, i wonder if most pple hve an ashawo as mother. Nw tel me wetn bring mama enter al dis slap slap threads here and there? Huh? |
Bro, u don see pusssyy before? Pls confirm ![]() |
:d :d Lolz |
Reality101, homie where are you?...lolz miami water heat no be mai mai team.... Una hear? |
Reality101, homie where are you?...lolz miami water heat no be mai mai. |
[quote author=Mynd_44]The girl is a player[/quote]Player?? which club she dey play for?? ![]() |
[url=http://][img]http:///gallery/d/86880-4/Interview_pukes.gif?[/img][/url] toluleke: Demanding from your partner is it a way of showing LOVE..cause it takes personal relationship and closeness to demand for something |
Dyt: i tot dis poster said ladies dont stick wit him cos he stammersNo, d guy no talk wen d gurl come. Na demonstration he use. ![]() Na wetin save am be dat ![]() |
If you cant show me that ur pisure, to see hw urgly or periful u are. Restart ur computer ![]() |
Naw, if you don dey buy youghourt and meatpie for woman, dat one mean sey u dey do well?? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 346 347 348 349 350 351 352 353 354 (of 501 pages)
Na just dat one i want for there