Romance › Re: What Does She Really Want? by tellwisdom: 6:51pm On Dec 27, 2011 |
Na d one wey i wear dem wan even collect self; Both belt, glass, chucks, sotey them wan collect my boxers join self. #Just tire  |
|
Romance › Re: Wahala Dey Ooooo! by tellwisdom: 6:18pm On Dec 27, 2011 |
lefu, man wey saby
Goldie, happy xmas and nyc new yr ahead.  |
Romance › Re: Wahala Dey Ooooo! by tellwisdom: 5:19pm On Dec 26, 2011 |
Choiiiiiii . Elemu oguro. Man wey saby # U be elder  |
Romance › Re: Wahala Dey Ooooo! by tellwisdom: 3:51pm On Dec 26, 2011 |
Bro, come to my house and eat turkey and rice. U need it  |
Romance › Re: Can You Kneel For Your Girl Friend by tellwisdom: 3:42pm On Dec 26, 2011 |
Yes, cos d power of punny is uncomparable  |
Events › Re: Drop your Xmas 'eve' Gist Here! by tellwisdom: 3:36pm On Dec 26, 2011 |
Na tenks u can b my housebuoy tho   |
Romance › Re: Which Is The Most Preffered Proffession You Want For Your Partner by tellwisdom: 3:32pm On Dec 26, 2011 |
Fisher woman  |
Romance › Re: I Am In Love With Someone I Have Never Met. Is This Normal? by tellwisdom: 3:04pm On Dec 26, 2011 |
The loff wey u get for am na chaki chan |
Nairaland General › Re: Let's See The Pretty Or Ugly Face Behind Your Funny Nick Names(somebody Might Be Interested) by tellwisdom: 2:59pm On Dec 26, 2011 |
who you dey talk to? Na ur xmas pics be dat? |
Events › Re: Drop your Xmas 'eve' Gist Here! by tellwisdom: 11:58am On Dec 26, 2011 |
your belle don empty now now ,na sucktion machine u use detox ni .Beans ke it b like say u wan purge
I get moi moi and pap manage dat one abeg, u are highly karrid  Werrin dey na omoge, u mind being my walking stick?? Make we both dey jolly  |
Events › Re: Drop your Xmas 'eve' Gist Here! by tellwisdom: 11:51am On Dec 26, 2011 |
My belle don empty . Abeg wetin u cook?? Beans??  |
Nairaland General › Re: Let's See The Pretty Or Ugly Face Behind Your Funny Nick Names(somebody Might Be Interested) by tellwisdom: 11:46am On Dec 26, 2011 |
Oboy, u don manage snap one better pics, e dey shack u??  |
Events › Re: Drop your Xmas 'eve' Gist Here! by tellwisdom: 11:42am On Dec 26, 2011 |
Awwh na d dog meat wey u chop and d pammy wey u use down am cause am , come make i blow your belle it go supress u walahi  Comot jor . Wetin u cook make i come chop  |
Events › Re: Drop your Xmas 'eve' Gist Here! by tellwisdom: 11:13am On Dec 26, 2011 |
Thanki u . Nyc xmas to u and happy new yr in advance |
Events › Re: Drop your Xmas 'eve' Gist Here! by tellwisdom: 10:57am On Dec 26, 2011 |
Oboyyyy, na toilettt i dey sleep now self, cos my belle wan burst with SHAYO  |
Nairaland General › Re: Let's See The Pretty Or Ugly Face Behind Your Funny Nick Names(somebody Might Be Interested) by tellwisdom: 10:47am On Dec 26, 2011 |
|
|
Romance › Re: Flirting While In A Relationship? by tellwisdom: 7:25am On Dec 26, 2011 |
Define flirt to my best of knowledge, cos i fall in the category of common men  |
Romance › Re: Will He Accept Me Back Once Again? by tellwisdom: 11:09pm On Dec 19, 2011 |
No. just dont want to nyansh u, but kiss booobbbs  |
Romance › Re: Will He Accept Me Back Once Again? by tellwisdom: 10:38pm On Dec 19, 2011 |
Idowunagbodogbo, Hw big is ur boobbbs  |
Romance › Re: Is okay by tellwisdom: 10:31pm On Dec 19, 2011 |
Dude, smoking is dangerous!  |
Romance › Re: Is okay by tellwisdom: 9:06pm On Dec 19, 2011 |
Sweet romance, touching and smoochin  |
Romance › Re: A Must Read For Ladies And Men That Love Them by tellwisdom: 8:41pm On Dec 19, 2011 |
Summarize mehn!!  |
Romance › Re: Is okay by tellwisdom: 8:37pm On Dec 19, 2011 |
cynthiafredajudua, can we?? # u will love it  |
Romance › Re: Is okay by tellwisdom: 7:27pm On Dec 19, 2011 |
dude, re u fuckinnng MENT??  |
Romance › Re: A Must Read For Ladies And Men That Love Them by tellwisdom: 7:23pm On Dec 19, 2011 |
warrehell . I dont read long post mehnn  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Post Your Yahoo ID Here and Chat With Friends on YM by tellwisdom: 7:01pm On Dec 19, 2011 |
|
|
Romance › Re: My First Love by tellwisdom: 5:58pm On Dec 19, 2011 |
Blind bat! See hw dirty u look . #pig  |
Romance › Re: Ladies Love With Ur Iq Intact by tellwisdom: 5:50pm On Dec 19, 2011 |
Mmmbannuu  |
Romance › Re: Ladies Love With Ur Iq Intact by tellwisdom: 5:30pm On Dec 19, 2011 |
Urinates and covers it with sand  |