Tellwisdom's Posts
Nairaland Forum › Tellwisdom's Profile › Tellwisdom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 405 406 407 408 409 410 411 412 413 (of 501 pages)
![]() |
Make i move the thread to the Jokes section?I already advised him to always post such thread on Jokes section and not here ![]() Jaybeer, why are you just seeing it?? ![]() |
Madam. . . You still have the Guts to reply after all this satanic insult so you want to turn it to me. . . I will advice you to be careful of what you ask for, Go and mail Fashola that you need a Job. The last time i check there are so many Jobs available at lagos state website, like sweeping the street, teaching, Cooking. If you nor fit do those thing, it will be better for you to engage yourself as a local Strumpet. You can make like 10k naira a day. Dis dude na terror |
Na small pikin dey worry am, make he come see wetin my little friend dey cruise, he go bow down in shame. wetin infiniti fx dey find wey EX don come out.#Mumu pikin ![]() |
U don dey lie again?? #Mm meehh , na em u be ![]() |
^^ More insults u will find it difficult to loginU don dey madt. Na me u dey give threatening mail?? BABA IYA EE once more nigga. U dey craze aby?? Na female police go arrest u # Anuofia ![]() |
^^ U know u dont really hv to add insult when seeking for attentionAnd u knw u dont really have to post lies when seeking attention ![]() |
^^Your response is making u look daff more and more, lets see how long it lastBro, i cld remember, hearing u say, u live in OSBORNE ESTATE # Baba iya ee |
Just fck off with your riches, if you are not feeding or paying anyone's bills nobody cares how rich you are.[size=15pt]KICKS THE BUCKET [/size] |
Bro, u were suppose to post your thread on joke section!!. This place is romance ![]() |
dyet, u shld be planning on hw to buy me a Car on my buffdae. U dey here dey cry sey u burok ![]() |
Gbuhaaaa aaaaaaaa aaaaa aaaaaaaaa. # U funny dieeeee ![]() Odero, come and buy me food, i never chop Abeg Abeg Abegyy ooo |
Please answer this question: 1) If you dont have this said guy, hw would you fund your education? ![]() |
And my little friend dey use EX35 INFINITI, portable like murano. hw abt that?? ![]() |
She no see chocolate chop again from the first boyfrnd ![]() |
Im stil wondering why this guy had to go this far, lieing to a GROWN MAN like me. .The moment i read his tale, i sensed lies and flies . #Na thunder go strike ur left yansh ![]() |
Gbuhaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa . Snap shot bawo .Guy, u get package Na today we dey see this kind pics and name?? ![]() Oboy try front abeg ![]() |
I L♥√ع this. So romantic. Please post more!shattaaaap, wat is romantic abt this? ![]() |
@tellwisdom and co sory i m not as unexposed as u are. I don quaver at d sight of ordinary uk number buzzing me, besides d dude aint even in uk, his writen english alone can testify.Ok put your number so he calls u, so u show your parent that someone called u from UK. # It pays than Naija Number ![]() |
Oboi, dat guy murdered himself when he made mention of OSBORNE #Men dont talk, only boiz do ![]() |
Real, Homie waddap?? Are we drinking tonyt?? |
U knw marry sexyshitz again?? Na flash u dey go after naw aby # I bow fr u oo |
Bro, only poor guys complain . It doesnt end with money alone. Nyanshing is nt excluded ![]() |
Odero, where did you copy that post from?? ![]() |
I no come knw when marriage don begin solve women problem ![]() |
enj gril, be nice to that guy so he can call u with a UK number ![]() |
@ reality yeah i m boring but u cant stop spending hours of your life replying on ma threads. If its so boring gerout. MtcheeeewNow hw can i help you?? I have a BIG DICCCK #Can we ?? or u wanna go fr Mr CORK?? ![]() |
Nj gurl, i think u need someone who can fuckkk to fuckkk the craze outta your head. I see boringness flowing in your system tonyt ![]() |
This one na sexgood, no be kills the pretender ![]() That guy fit yansh dead woman self as u see am so, he come dey use name dey bobo us here # Anuofia ![]() |
Bro, u lured her with icecream and chocolate and married her. Now u stopped buying them, Hw u go dey romantic?? Mmmbanuu U cant be .She still needs those things to make you romantic ![]() |
Hehehe, I have another story up my sleeve. I'll post it instead very soon. Cheers Slimyem & Yield.You still dont want me to read your stories?? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 405 406 407 408 409 410 411 412 413 (of 501 pages)
. . . If were you, i will block anything that relate to NL on my web Browser.

