₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,052 members, 8,515,261 topics. Date: Sunday, 08 November 2026 at 01:56 PM

Toggle theme

Tellwisdom's Posts

Nairaland Forum › Tellwisdom's Profile › Tellwisdom's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 454 455 456 457 458 459 460 461 462 (of 501 pages)

Romance › Re: Naija Babes Una Forming Don Too Much Sef by tellwisdom: 10:06pm On Oct 09, 2011
sharrap there u albino virgin  lipsrsealed.wetin u know about women? . tongue
[size=24pt] grin grin grin grin Albino virgin  cheesy cheesy cheesy grin grin grin grin[/size]
Romance › Re: You Are Invited To A Wedding But: by tellwisdom: 9:42pm On Oct 09, 2011
Mrs chima, attend to MMM first, he said u promised him one round sad undecided
Romance › Re: You Are Invited To A Wedding But: by tellwisdom: 6:59pm On Oct 09, 2011
ms chima, which weddin re u talking abt? undecided tongue tongue
Romance › Re: You Are Invited To A Wedding But: by tellwisdom: 6:53pm On Oct 09, 2011
Msdarskin, werrin dey?? u wanna take over?? I trust u wink wink Holla at me babe wink
Romance › Re: Mister Available by tellwisdom: 2:51pm On Oct 09, 2011
i tot u were a man lover wit mr cork
C'mon babe, dont merge me with POOR men embarassed embarassed, come for me and you shall be glad you did wink wink
Romance › Re: Mister Available by tellwisdom: 2:31pm On Oct 09, 2011
bekay babe, can u love me?? im gud sad sad
Romance › Re: Mister Available by tellwisdom: 11:33am On Oct 09, 2011
When u ask a typical naija babe how she go want make the man wey she wan marry look like then she go tell u say when she go get married the type of man wey she go dey married to must be handsome like Brad Pitt or Orlando Bloom and he must be rich.At 23 yrs the naija babe go dey wait for her handsome knight with shining armour. omo,at 28 she go still dey wait ,at 30 gbam! she still dey there dey wait for her dream knight wey be like brad pitt with no evidence of such a bob showing up and asking her for her hand in marriage.At 30 yrs old reality go hit the naija babe like thunderbolt for head and na dat time she go dey look for mister avaliable for husband.At 30 yrs old or more the naija babe go dey so despirate that she go even visit one of these new generation churches give money to pastor make im pray just for any availiable husband wey go date am.Remember say wen this same babe dey younger and guys dem ask for her hand marriage she dey form because na very goodlooking and rich man she be want but now dat express don pass am she no go mind which type of man the pastor go find for am.Omo pastor go form say im dey prayer den im go arrange with any guy for im church wey go pose as the husband to the woman and together bobo and Pastor go blow all the woman money in the name of husband business.Hmm na so many of these pastors dey hammer money from many of these despirate old women wey dey look for husband.I know this madam wey in her despiration for husband na shoemaker she come marry because the pastor tell say for vision say na the shoemaker be the choosen husband for am.Abeg naija women make una try get sense small and understand say e no easy to get a man wey go look like Brad Pitt or Neyo and im go get money the same time.Make u make hay while the sun shine and get a good husband because if u waste time express go pass and u go end up as an old mama wey dey despirate for husband in the process for hunting for any mister available.

SOMERSALUTEDDDDDDDDDDDDDDD grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Romance › Re: God help these naija gurls oo! AMEN by tellwisdom(op): 11:26am On Oct 09, 2011
omo there is time for everything.there is time to chop,there is time to mess,there is time to sh1t, there is time to chase babes,there is time to daydream,there is time to yab,there is time to hustle and there is time to vex grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Nigeria girls are all fake,after using such disgusting ugly doll looking cream on faces,and unluckily married, by the time their man wake up next day beside them realizing she has married to an ugly lady using on artificial look, he goes for divorce straight
Una no go kee me oo, rolls off my Hse Range grin grin grin grin grin grin
Events › Re: Its Ma Day Today by tellwisdom: 11:23am On Oct 09, 2011
Oboy, this ur cake is full of SUGAR, why?? undecided undecided
Events › Re: Reality N Toba Are . . . . . . . by tellwisdom: 8:51am On Oct 09, 2011
Happy biday,but how una dey take know these people biday sef?cos nobody wish me anything on my own day.
Cos, u no get money for drink, bt only ZOBO and OKIN BISCUIT, so they pretended seeing it! No vex sad sad
Romance › Re: Steps To Talk To End Relation. by tellwisdom: 8:48am On Oct 09, 2011
Ok
Steps To Talk To End Relation.
tongue tongue
Romance › Re: God help these naija gurls oo! AMEN by tellwisdom(op): 8:47am On Oct 09, 2011
omo look at this 419 pastor shocked
grin grin grin grin grin, he go CHOP NA grin
Romance › Re: God help these naija gurls oo! AMEN by tellwisdom(op): 7:18am On Oct 09, 2011
grin grin badt guy
Romance › Re: God help these naija gurls oo! AMEN by tellwisdom(op): 6:33am On Oct 09, 2011
Tellwisdom,
Swear say u neva buy brown powder for any chikala b4! You stand for gate dey look woman nyansh, come dey lie for us hia. Ashawo. ROFLMDO.
grin grin grin FLOPPED!!



I thank God say no be only mean detect say Tellwisdom Brain is not active again . . .

Tellwisdom . . . leave your home and move to where your mate are ( Yaba Left)
See ur YAM head, with ur 1991 treckers, nacked with BOGUSS trouser cheesy cheesy
Romance › Re: You Are Invited To A Wedding But: by tellwisdom: 11:38pm On Oct 08, 2011
sweerie, cos i knw what i got. TRY IT, u not gon regret u did. Trus me undecided
Romance › Re: Girlfriend Versus Brother by tellwisdom: 11:34pm On Oct 08, 2011
Reality, who u wan Bleep for the movie?
Romance › Re: Guys, Why Are Your Wallets So Thick? by tellwisdom: 11:34pm On Oct 08, 2011
You don ask why women dey carry ghana must go as hand bag?? angry
Romance › Re: God help these naija gurls oo! AMEN by tellwisdom(op): 11:21pm On Oct 08, 2011
How do you manage reading? I learnt AFINS/ALBINOS dont see properly, hw did you do your own?? huh sad sad
Romance › Re: God help these naija gurls oo! AMEN by tellwisdom(op): 9:40pm On Oct 08, 2011
wizzy111, omo d tin tire me self sad sad. Well said broda undecided undecided
Romance › Re: God help these naija gurls oo! AMEN by tellwisdom(op): 9:38pm On Oct 08, 2011
Quintuplicated Absurdity! Absolute Superfluity! Gross, unprepossessing & Gallivanting Ignorance! Rubbishy Shitty thread! SMH!!!. . .    huh huh huh
No be your fault na, your papa don buy you computer with dictionary!! So you are free to copy and paste sad sad. MUMU PIKIN angry angry
Romance › Re: You Are Invited To A Wedding But: by tellwisdom: 8:44pm On Oct 08, 2011
its gon be nice on u o sad sad. i swear, and very soft on d palm wink
Nairaland General › Re: Respect The Name Naija by tellwisdom: 8:42pm On Oct 08, 2011
SEE WETIN IGbOH DO U  cry cry
Romance › Re: You Are Invited To A Wedding But: by tellwisdom: 8:36pm On Oct 08, 2011
Women should swallow more often. undecided
Mrs chima, touch my oyan yan and feel alright. u need it wink wink
Romance › God help these naija gurls oo! AMEN by tellwisdom(op): 8:20pm On Oct 08, 2011
I've come to wonder what's this reddish substance most of these Gurls/ladies pour on their cheek, one was coming towards my direction this afternoon, i had to rush back to my gate and watch her closely if she's not mentally sick sad sad, cos that tin i saw was so disgusting embarassed embarassed.

I no fit imagine human being dey apply CLAY SAND on the face plus using GROSS PAINT MEANT FOR HOUSE PAINTING ON LIPS embarassed embarassed.

Why dis our gurls tins dey come out differently?? undecided undecided. For their mind, AYAM NIGERIA NICKI MINAJ  embarassed embarassed
Romance › Re: You Are Invited To A Wedding But: by tellwisdom: 7:37pm On Oct 08, 2011
Princek12 (m), what year was this?? probably you were too small then and they might be scared you dont bring AGBEROS to come steal their money undecided undecided thos ppls get sense oo cheesy cheesy
Romance › Re: We Have Suffered In The Hands Of Women! by tellwisdom: 7:34pm On Oct 08, 2011
But these same women are the worst creatures presently undecided undecided
Romance › Re: You Are Invited To A Wedding But: by tellwisdom: 7:24pm On Oct 08, 2011
I am smoking this nicely seasoned turkey with onions and garlic on the grill. I will keep the bones for you.

That's part of life and just because you have a spouse or a partner doesn't mean they will be invited to the wedding. Invitations are usually base on the size of the wedding and if the wedding is intimate not too many people (married or single) would have an invitation.
I hate when people begin to carve out word to suit themselves. angry angry. Why would i be invited and my wife nothuh huh Na my wife wan destroy the marriage??, aby na she wan chop the whole food and drink finishhuh. Please tell me one genuine reason why she's not needed, knowing fully well, im a married man. My dear, its a choice thingy, i might want to bring her or otherwise. You dont come here to spit IGBOH particles just bcs u cldnt swallow them all, so reduce that IGBOH and drink more water for your health angry angry.
Romance › Re: All Because Of One Bobo by tellwisdom: 6:28pm On Oct 08, 2011
MY BROTHER, YOU SHOULD KNW LONG BEFORE NOW THAT 90% OF WOMEN ARE NOT TO BE TRUSTED, MOST ESPECIALLY, NAIJA CHICKS. SO IF I WERE YOU, I GO KICK HER AZZ OFF TO THE LAGOON angry angry # Bagger
Romance › Re: You Are Invited To A Wedding But: by tellwisdom: 5:00pm On Oct 08, 2011
Mrs, Chima, Do you smoke?? How can this be?? You are invited but my wife is not invited. My wife is invited, but i am not!!. Please i would like to see how the invitation is written abeg!! angry angry
Romance › Re: Shakin My Head by tellwisdom: 1:56am On Oct 08, 2011
I knw wetin dey her mind?? I beleive u knw wat IGBOH can cause sad sad
Romance › Re: Shakin My Head by tellwisdom: 12:57am On Oct 08, 2011
Really dont knw wether na HUNGER or too much SUN dey cause their yellow eye sad sad, Na so i see one the other day dey SMOKE SKUNK join her YELLOW EYE.|^^ i just jump gutter make she pass, before i proceed sad sad

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 454 455 456 457 458 459 460 461 462 (of 501 pages)