Tellwisdom's Posts
Nairaland Forum › Tellwisdom's Profile › Tellwisdom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 461 462 463 464 465 466 467 468 469 (of 501 pages)
One reason, i beleive he was threatening u for, is becos, U DON CHOP EM MONEY, WASTED HIS TIME . Now see what to do, No need of panicking and no need of being scared. Let me know all these: Where is he? is he presently in school?? what school? let me know and I go fall him hand now now!! |
Abeggyyyyy make una no dey gve advise wey una no fit take I knw many of you who would be so quick to giving flemxy excuses, for not sticking to ur barren partner # Ninjas |
Commit suicide na@postee |
bush fowl |
**Stupidity is a diseases ** |
Anything? ![]() |
So what's the point of this thread? Anyone?And who's ur question addressed to? ![]() |
Tellmumu you are a disappointment.permit me to touch ur inyansh abeg |
Naija na we own. Nothing man no go see for this jungle called Nigeria. Man must survive, women too like money and flashy things. Plenty of dem go suffer if dem no change.Honestly ![]() |
I have spoken |
see monkey dey carry monkey pass tree, women are bird of the same feathers,even if Joystick was found in a lady Kitty, all other women will defend her and claimed it was corn, Na eve cause am from the beginning ![]() |
chaii!! Men don suffer |
Yusuf. Bro I don’t mean to be rude but my former Mechanic waz called Yusuf. Do you have tribal marks?[size=38pt]SOMERSAULTEDDDDDDDDDDDD 24 times [/size] #UNU GE GBUM MADU LEEHHHHH ![]() |
no be small thing |
what is 2go? ashewo house?? |
My friend: how far ME cool bro ME: wadap?? MyFriend: okay My friend: dis babe dey ask of u My friend: oma sister Me:which oma sister be dat?? Me: hehe. she dey arnd?? My friend: u dey on bb Me: her immediate sis, wey dey school?? My friend: No Me: which one?? Me: wetin b her name?? My friend: Dat slim girl Me: she dey ask of me me: hope no probs? My friend: D one wen u see for my facebook My friend: Yes My friend: Chat wit her Now the chat with me and the chick oo on a freestyling GIRL: Sup me chisom GIRL: Hw u dey me: wassap chisom? GIRL: I didn't hear frm u again me: ![]() GIRL: K why didn't u want to see me in an eatry were u broke me: ![]() me: Broke?? me: Ofcourse,you are the one buying snacks for me na GIRL: Meaning<---------------- (I immediately sensed stupidity there )me: Na u go buy snacks for me (MADE IT KNOWN TO HER AGAIN )GURL: your nt even ashamed to say dat to me me: GIRL: First impression matters if u dnt kwn GIRL: I wil imagine u as a broke azz<-----------------------------I just fell on the floor me: your funnyGIRL: bt is tru me: not true *smhEver since, i just dey ![]() Honestly speaking, i wasnt going to generalise here, but whats exactly the problem with most of these gurls in this country?? I can buy her the whole of MR biggs and she go eat! eat! so tey she go purge her intestine comot, but she just got me pissed, making Eatery her priority. Did i proposed to her-NO! anything whatsoever with her-NO . Tomorw she go say, Na one woman for her village dey DO HER Make una talk to una self oo ![]() Even if a rich gurl see person wey pass her, she go become beggar, #True story ![]() My people, everything no be by prayer oo, there are things you dont need prayer for. But attitude could spur up what prayer cant do. # Cos me never see where prayer dey romove STONE from one position to another o, not until u use your hand comot am ![]() |
^“these boys won't hear, I can bet another demeaning thread would still come up later tonyt or tomorow morning about nigerian girls, I believe only small boys, I mean imature minds come up with conclusions like this based on just one or two encounters with nigerian babes.I'm sure many of them even make of the stories. The kinda pleasure they derive from it, I don't understand. Seriously its a bad thing soiling the image of naija girls considering the fact that we have people from other countries as members and guests.TUROBU ![]() |
well i no be God so i dey always tell my babes to always be careful. earlier today, i still warned the damsel whose pix appears on my profile to steer clear trouble and BSWetin u dey talk about?? ![]() |
If we narrow down this strategy specifically to finding a life partner, it's called contingency planning. If person A doesn't work, person B will, or person C e.t.c. It's not restricted to girls alone, guys do it as wellThe thing no reach Q? ![]() |
A female is not allowed to look nice? Must she have a place to go? Abeg, Candyness tell him oShey na em go make una go stand for SUN?? ![]() |
@cuddlemiiDid you say you love them?? # EWOOOOOOHH |
Exact kind of thing i am talking about. Offpoint and missing wat i am saying. I didnt say i am rich, or that the girls are too expensive, in fact i think the girls' requests werent too much compared to other requests i ve heard off. My point was simply why these FEW girls i met were just askin n askin. Isnt there something more fruitful u look in a guy or girl apart from her body? Like character, if u both get along or r u searchin for just a guy/gal who will buy that EXPENSIVE brand of water u drink?Bro, free them jor, Na their way!! peppersoup, nkwobi, malta guiness, edikaikong send me card etc, if them chop am finish nko?? they loose their respect ![]() |
your font type keeps changing. This is even worse!
|
smh ronke, please don't cheat with this dude abeg, tell wisdom only posses the tooth, nothing up thereWhy u dey mix ragga with blues here?? ![]() I know!!!!Are you minding her? |
U LOST IT |
ok contact me make i check u out ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 461 462 463 464 465 466 467 468 469 (of 501 pages)
