Tellwisdom's Posts
Nairaland Forum › Tellwisdom's Profile › Tellwisdom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 476 477 478 479 480 481 482 483 484 (of 501 pages)
i really dont understand what you meant WITCH here, You mean IYA-WITCH?? https://www.nairaland.com/nigeria?action=profile;u=749846 ![]() |
Who knows, the gurl must have gotten a buyer for the car , I just hope you dont cry when you hear the story ![]() |
They keep telling me they luv my lips, so they compensate me with a kiss and at the same time romance their booby, what category do i fall?? ![]() |
No your wisdom teeth still does , I don suffer for una hand |
shut up, no be okija u dey. home and abroad ko, bed and breakfast ni. then the guys r decay thenMy dear, Na fight?? , Does the truth frightens you? |
guy abeg dey careful o.na so one of my guy go dey think say d girl dey feel am because she dey look am,when e go meet d girl na him d girl tell am say im be like person weh thief her phone. May be she go tell u say u be like person weh thief her boyfriend boxer. , who knows wetin the gurl dey tink abt the OP. |
all our gurls, so useless, home and abroad ![]() |
where re u gan self, make i hear frm u, pm me |
Tear am make you hit the main road ni?U go like turobu hw old re u self? |
U want make i tear my cloth for u??, Just fimi le ![]() |
I don't know what u r talking about. I just feel she deserves the best & should not deprive herself of her happiness. So if her man is not worth it, he should be kicked to the curb instead of cheap hook ups with other men. Its her guy's fault na, wicked man that hurt her for 4 years. Let her know & start composing her blissful future now even if the guy & cheap hook ups are not visible in her future.Yes you are 100% correct, Its a pity, our gurls are just so USELESS, , Cuddlemi, no be so?? ![]() |
Now WHAT!!!TUROBU ![]() |
. . . SHES AUTOMATICALLY DETECTED THAT YOU DONT HAVE MONEY MAYBE MAGA DON DEY FINISH FOR MARKET Gbam |
LEFOOLEFOOL!!! |
, I trust my homeboy, NACK HER PKEKUS APKAKO, make she no wassap!! ![]() |
Cuddlemi, why abusing her indirectly?? wldnt it be nice if you had told come out straight and tell her she is a useless gurl?? rather than abusing her under your words?? We are both saying the same fin here, The ![]() |
[size=25pt]GBOSAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAA[/size] |
OMG ![]() |
Nope. Not lost at all. All I'm saying is give her some small credit for at least acnkowledging that she has guilt sef. I know a number of MARRIED women who getting themselves "plugged" on the side and even boastful and unremorseful about it.Dis gurls are not worth dyeing for, they dont listen, they fall YAKATA on cheap scopes, Just watch and see what happens aftermath, she wld come back asking you how she go take dissolve the relationship, simply because she's got anoda Yahee BOI wey dey buy her ICECREAM AND PEPPER SOUP, most especially Naija CHICKS, ITS ANNOYING ![]() |
AINT THAT MICHEAL JACKSON EX DEAD WIFE MERCY JONSON WHY ARE THEY ALL BLACK - DONT THEY RUB CREAM ![]() |
Haba make you even give the girl credit for her conscience na. Look all the married women wey dey cheat "in the name of the lord" and dem no get one ounce of regret. At least poster get conscienceNa woman you wan beleive/TRUST , My broda u don LOST , All the cheating wey she don dey cheat before naw nko?? sheby na because d guy dey show marriage interest, dats why, why e come be say na dis wan she wan come dey seek advise on, on hw to manouvre her bad deeds,,u dey pity her, MUHEHEHE.bros are you a member of MUGU ASSOCIATION OF NIGERIA?? |
op---YOU ARE NOT MARRIED TO HIM YET AND YOU ARE CONSIDERING THAT AS A CHEAT, sometin wey married women dey do with pleasure wel wel and e dey sweet them na em u dey form HOLY WENJE for we here, I was seated in front of my Mansion wen i saw a married woman CATWALKING the stairs of one hotel with the NACKER behind her near my home , I hope u never taste ur bfrnd IGBOH-WEED?? |
Iya witch, How do you drain men, in your sex hawk?? what happens to them aftermath??, Does things fall apart in their lives?? How do you explain ILUMUNATIC?? OGBONI confraternity, HARE KRISHNA , etc, who heads these confraternities?? Ones again, who rules OGBONI, i heard obasanjo is a strong member of ogboni confraternity and sustaining his life by blud draining as you had said, who initiated him??, where exactly are you now is what i asked, Hw many men have you drained in your sex hawk, what if they are innitiated witch, what happens?? I knw some members here are scared of asking you questions ![]() Can you do me one very important favor now , And i shall be so glad you did, Can you flush your fellow BOKO HARAMS, and put the killings/bombing to an end |
But, iyawitch, why did you choose to open a thread on this??.where are you?? where are you communicating from??., who gave you laptop and internet facility, which cafe are you , Are you female or male??, do you fu-ck??, I mean do you sometimes hve sexual arousement , Can your power help me collect 3billion from OBASANJO?? |
Hey guys. . .make una fear this Iya Witch o ! , I for like nack too oo |
most of you demons are mad at me because i am right and you are wrong you all Were Intimate before marriage. aka you are all lovepeddlers and sinners. i am not bullying you guys ,but it's the truth , god never said to Be Intimate before marriage.Dont you think it would be nice, you open a CHURCH on this?? , Jss3 MUGUN |
Linquistic Relation ![]()
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 476 477 478 479 480 481 482 483 484 (of 501 pages)

where re u gan self, make i hear frm u, pm me