Tellwisdom's Posts
Nairaland Forum › Tellwisdom's Profile › Tellwisdom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 479 480 481 482 483 484 485 486 487 (of 501 pages)
Dis wan na craze writer, Is that how to put down words for people to read?? Pack ur shit back into your mouth and get away ![]() |
Mehn, i used to think the same, not until i bought one, HIGHEST MADE IN CANADA RECENTLY, Mehn, one reason u don c me on Nairaland dat much, those babes them keep me company reall time ![]() |
op ![]() 9jafetish (f) from today hence forth pleasee dont come 1000000000000000000000000 meters close to me ![]() She never see apkako wey go make d ccurse dissappear ni |
No wonder you don't get to nyash them twice.I blame it on my client not paying in my money into my account, then i reissue and Nack them again You see say i be sharp guy?? ![]() |
ONLY POOR ONES LIKE YOU GIVE THEM MONEY, I ONLY SIGN THEM FAKE CHECK WITH GOOD MONEY IN IT AND NACK THEM SHARP SHARP BEFORE DEM CARRY AM GO BANK idiots ![]() |
U RE FROM WHERE?? U DON DEY CRAZE FOR HEAD, #I GET MONEY PASS UR FAMILY ![]() |
Something wey she don sell add money buy BB, you dey here dey upset ![]() |
And i saw the OP smoking Igbo oo, I knw knw sey na here e go land am |
YOU KNW ENJOY D CALLING?? BUY HER MORE CREDIT SO SHE COULD CALL YOU MORE NA |
She's gone already, She complained it to me about some rubbish labeled against her, CUDDLEME LABELLING HER TO BE MARRIED TO SATANI22, So she felt so bad about it that they misinterpreted her when she was trying to council satani with the use of that name, bla bla bla! https://www.nairaland.com/nigeria/topic-707827.0.html Her account has been deactivated |
WETIN YOU DEY GIVE THEM SELF?? COS YOU ARE SPEAKING AS IF YOU ARE RENDERING THEM THE WORLD!! comot make i see road ![]() |
okay thanks for exposing Damilola your girl friend like gosh she is sooo dirty ![]() |
This OP Just want one IBO girl to Insult him for nothing Them don let loose this guy again!! |
@op SHEBY NA U BE D KING KONG D KING KONG, wey wan fight aby?? |
I DONT KNOW WHY MOST GUYS , BUY THE CONCEPT OF: I OWE THIS GURL ALONE, THIS GURL IS MINE ALONE, SHE IS FOR ME ALONE!, EVEN THE MARRIED ONES STILL FLIRT, HOW MUCH MORE THE UNMARRIED!, I'VE GOT NO ADVICE FOR YOU THAN TO TAKE IT THE WAY ITS BEEN SERVED, REGARDLESS OF THE YRS YOU BORNFOOLS HAVE STAYED. ![]() |
NATASHA WEY DEY WEAR 1 PANT FOR 3DAYS!, so anyone who's gon marry her should be ready to buy her bundle of pants ![]() |
Male Millionaire Pin: mu12mu6 |
If sleep no catch, u drink 1 bottle of RUM , dnext few minutes, u see ur self sleeping comfortably near ur GUTTER Experiment tested ok! |
Carbondiozide chemical, Na person wife be dat oo, U wan eat wetin u no saby hw dem take cook am |
opYou dey madttttttttt ni , na person papa u dey call GUY?? |
good point my bro. Im real at least i have met 5 nairalanders in Lagos, spoke on phone, mail and facebook. Same cant be said about others.My broda shey na male or female, cos dis people dey scare me You na strong man na, SATAN |
These people wey una dey mention self, UNA DEY SEE THEM AT ALL, COS ME I DEY ALWAYS ASSUME SEY NA SPIRIT FULL HERE ![]() |
DIS GURL COULD KILL OOOOOOO |
FORUMITES, Have you Ever Lost Someone U Love, Someone you so Cherish, That u'd Have Loved to spend the rest of your life with??. . . I Have and i think of her ever Single day. I know some of you have too. . . Let's Share our Sad ExperiencesNO ONE, SO GO AND CRY ALONE ![]() |
Eeehhhm, op, dnt u think dis shld b in d jokes sectn?Wetin concern me?? |
AHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHH!! THE MAN NACK UR FUTURE WIFE APKAKO ?? |
Which one you dey use sef?Good question, that doesnt require answer!! |
Seee the cheap car he dey use self, why the stiring no go comot, MOTO WEY HE DON REPAIR TIRE ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 479 480 481 482 483 484 485 486 487 (of 501 pages)

