Thelastdon's Posts
Nairaland Forum › Thelastdon's Profile › Thelastdon's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 (of 43 pages)
Before u can tlk about Nigerian been great. u got many things to do..... 1. go to the middle of Naija and throw a bomb down do wipe every nigerians out, then lets beg God to creat a New Nigeria the rest na small |
I just need to know what this Big Brother is all about, cos I dey c sisters for there too... can somebody save me by telling me what its stands for.. no redirecting pls |
d guy suppose go use mayehun tlk to him papa make e live him girl, d father must be a handsome maggot like myself....LOL ![]() Sorry oh! |
;Dheeeheeeheee heeeeee, u're funny |
no be incest now, na just family taboo |
na white shark now, i think una sey una won gbe igi fun........ so me too I fit join hands in gbeing igi fun.......... |
na so my sister. the igi go too plenty
|
na so me brother |
I don try but its still closed
|
TOTALLY against ![]() |
all of the above, but to be rich all tru is the best......... some ppl will never lack from day 1 to end of their life...cos dem parent don even suffer wetin dem go feed upon for the rest of dem lives........ I thank God sey ma papa don suffer because of me and we no even plenty for my family self..so no suffering |
Well, am still single......... but as long as my PC still reigns.... I can never be lonely |
The Sky is full of golden stars shinning in the light of the moon, but the most BEAUTIFUL light I see is in ur eyes |
egbon or aunty, na text dem send u, no be to criticise |
I would give her the last Laugh of her life........ Dont be annoyed with me please, at least am saying the truth.......... but the real fucking truth is nobody can make me angry to the extent of slapping each other... those who know me know that........ you cant offend me........ As for my girl(s).......... na person wey dem c dem go slap Chikeena oh my gosh, I forgot....... if na wife..... I go romance her immediately till the anger go tear away from us |
U don Bleep up, U suppose use ur opportunity..... na ppl like this go dey hunt after the girl when she don go marry ur brother for future........ abi, how una see am |
well, snub but dont ignore, they may not be after ur money but u or who knows mayne theh wamt to ask you how u got the bursary so they can also sit up to get it next summer.. how do u c that..... but be careful....... |
isu a dejiolowe:Isu ata yani yani |