Stats: 3,165,641 members, 7,861,963 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 02:08 AM |
Nairaland Forum / Therealdeal10's Profile / Therealdeal10's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (of 34 pages)
![]() |
No reason |
![]() |
Nawa oo una no dey ever tire about dis gals n guys topic about relationship?? It's getting boring ah swear ![]() ![]() |
![]() |
Pls lets all clamor 2 d government death penalties 4 pedophiles since rape is now d order of d day in our society. Lets get rid of dem once n 4 all, dey r punishing our gals |
![]() |
Eeehh i'm finished ![]() Where will i c a gal dat is Aa, since gals of nowadays fall sick easily |
![]() |
Neva will i fall 4 a difficult lady Dem go fit dey bully d man 4 bed too |
![]() |
Jst imagine Nigerians eehh, jst 2 improve on ur self esteem dey said u shuld visit a brothel hw on earth does visiting a brothel improves it |
![]() |
Russia of all places, dat country dat hates black skin pipu TnkGod 4 ur life 1 Like |
![]() |
Neva possible Den we'll knw d us has finally lost it First gay marriage now dis ![]() |
![]() |
Dangote truck drivers r heartless set of pipu, i dunno y dey still allow d truck 2 b running during busy working days. Evn tho dey r working dey shuld b driving at nights around dat 10 p.m 2 5 a.m wen d highways wuld b less busy 2 avoid such terrible accidents. Buh no dem no go eva agree, dey shuld jst av it in mind dat xmas is coming soon n dis year go soon finish n all families wnts their loved ones 2 b alive R.I.P 2 d deceased |
![]() |
Pls d guy called searching4luv or whatever d fvck he's called jst wnts spotlight n u guys r giving it 2 him ![]() |
![]() |
Mk i hear say i ignore LOOKS I go marry monkey ![]() |
![]() |
No 6 will definitely change Sm pipu after aving sex dey cn do anytin dey lyk |
![]() |
Chai if na me b d pedophile boss eehh e own don finish kpata kpata b dat, d way dat am gonna mk his lyf a living hell eehh he's gonna wish he's dead |
![]() |
Jst tell her I c no reason y she shuld break up wit u |
![]() |
Yes it'll b hard at 1st buh we'll get over it |
![]() |
No, not at all Dats wat most teens in 9igeria tink, if u've neva had sex u dnt belong which is wrong |
![]() |
Since they've bn given permission now dey wuld b d ones 2 strt d violence now; arresting n nabbing innocent citizens |
![]() |
She calls u a gay |
![]() |
The hurry hurry pipu: Dem no wnt delay at all The bank staff toasters: Guys r guilty of dis, maybe there is a hot female banker attending d queues, wen it gets 2 d guy's turn e strts flirting wit d lady ![]() |
![]() |
Kul buh hw long e go last b4 u join ur godfathers dey eat natl cake? |
![]() |
Who's kidding who ![]() U SLEPT WIT HIM BCUS U'VE ALWAYS WANTED 2 SLEEP WIT HIM RIGHT 4RM TYM If na me b wife n u tell me dis i go pour u hot water 4 Likes |
![]() |
Load of crap Confirm lie |
![]() |
Buh sm mugu guys go still dey spend d moni on dem evn tho dey r broke so dnt blame d gals na their nature 4 Likes 3 Shares |
![]() |
Hw sweet ![]() Pls gv me a break |
![]() |
Dog n pedophile!!! C his ugly face |
![]() |
Not all men cheat buh d ones dat cheat is bcus there r many fish in d sea so dey wuld lyk 2 explore buh dey still av their real gf at mind |
![]() |
Notin If i cn help i will |
![]() |
I'll go n burst atm machines |
![]() |
Slippers!!! Who now put d slippers inside?? 6 Likes |
![]() |
Hw cn it b enjoyed lyk dat?? Dere r cracks on d surface buh 9ice thinking though 1 Like 1 Share |
![]() |
The ok crews, dis ones wuld neva stop, dey wuld continue till eternity ![]() |
![]() |
Hmmm nawa oo Konji is really a no respecter of age |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (of 34 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |