Timichael's Posts
Nairaland Forum › Timichael's Profile › Timichael's Posts
Sleek_Hoyeen: Yeah,I did. #TeamEGLcongratulations nd more of greater suxesis 2 kom. Ur EGL is English or wot? |
Sleek_Hoyeen: Congrats bro.thanks a bunch. Did u scale d hurdle 2? |
x-kid2000:i swears, if u does not invited omole to came to these thread. The elections is not old. Does u nt knew that he could raised the cut off for all barawo bouncers departments? I jst dey whisper o, make u did that b4 d program started. (ASUU y?) |
I am too happy 2 post anytn! OAU here i come... Team #LLB |
When God ticks ur ansa say e be koret one, dem no born oau marking machine well make e wrong am despite negative markings. Fada, thanks 4 making my scores count. Team #LLB, let's go dia... |
papindinho: erm erm I don't want to say anytn now that my ogas (Samtolly, Fynest,Phtemie,Jake,X-kid, Michaeltotti,Timi and co) at the top wil say another thing.......lolz #dazallehn,let's do it dz way. D money wey jakes gave u 2 kip 4 him, u rememba money realised frm g-flakes sales? Ehn, gv them 50k. Tell odaz 2 contribute d rest. Tell d chairman make e no 4get 2 pay tithe 4 pastor samtolly o... |
papindinho: yes boss.... Congratulata oyes boss, victoria ascerta... Which team do u rep? |
My joy would have bn boundless provided my bossom fwend scaled 2ru d cut off hurdle. Nw i av 2 celebrate alone. Hapi plus sad mood activated. To those guys wu ran nd scaled 2ru congratulations, to those wu couldn't, it's nt ova. Get a bus nd go nd perform 5minutes play 4 da lecturers in ur departments. It z nt 2 late nw. Hurry up till it bcoms 2 late. Team#LLB i rep. |
Dr T.I:i swear them use my mark 4 cut off. LLB i rep o....lolz... Lets pump champagne! Oh sowi let's pump kunu!... Lmao. Thank You God! |
jakesund: mr man dont be selfish..we want someone to get the cut off for all the faculty ..posting it bit by bit would not help matters...u have to consider others bro...what would it profit u to know ur cut off while others are still in the darku wanna knw my profit? Buddy, google neva strikes. Nd besides, i dey rep ma department, abeg no beef me, let evr1 speak out. |
Let the Law aspirants knw their fate 2 nw. Abeg if u go sku 2mao, kindly branch at d faculty of law nd let's knw d cut off. D potential black nd whities are on dia knees pleading. Samtolly, i see u, come nd prostrate hia o make we beg them... |
Abeg guys let's play futball jor. Law aspirants versus medico. Let's see wu wins. I rep d law team,no 1 striker. If u b law student, abeg signify make we beat those yeye medicos o, medicine aspirants cn also form dia team nd let's see wu wins. D refree must come 4rm a neutral faculty(aspirant) plus d linesmen. |
Olusanya333: Long tyme things.I greet una all ooh.A guy talk say 5300 pass Post ume nd 5200 space dey pls how much is dis 2ru.Get in touch later.Peace be onto u.do u think d pdites wil b left out? D fact is stil constant nd cn neva b changed, law aspirants on dz thread are already admitd IJN, even if they lyk, let them admit jst 2000 candidates. We're in... Mi fe law gba ball. See u soon |
hackex: Computer science with Economics... with Agg of 248.. and youmine is law sir, bt abeg no tell any1 my aggregate o. Na 200 sharpali. Make u no tell any1 on nairaland i repeati o...ehn? |
hackex: sorry broacceptd bro. I'm sorry 4 being rude sir. Which course are u standing tall 4? |
hackex: what's your source pls.. cos the medicine cut off we have yesterday is 270.5 but your own is 274sir, may be u adjust ur spectacles. Did i post any cut off mark? |
Ibruks: Eewoo...i don see any ones o=law 285,eng 265.5 ,medicin 274,dentistry 251,nursing 244,med rehab 243,pol sci 261,philo 245,civil 210,chem engine 246,computer sci 233,archi 268.5,estate management 222.5,pharmacy 253.5,sciences 210,econs 268is dat d cut off or wot? |
Slasha sha, u gave everybody tension and u ran away, God sees u o... Cold no catch me o, i stil dey play outa, mai aggregate z 200, gng 4 law bt dat doesn't say u shud kill dos with 240 and above b4 d admisn list z released so that i cn take dia place. Ehn weitin gan, smbodi help me o... Wotz d cut off 4 law or una wan kil person? Abeg let's send dat guy wu lives around may fair 2 confirm 4 us. D thing tire me o. Bt, e no tire me gan self. Na u sabi! Period! |
God dey! If 0bama kud beat USA's cut off despite all odds... I biliv i will. Oau law aspirants should pls find a means of getting potential barristers 2geda 2 discuss tinz. It might b a forum, a chat rum or woteva so dat we cn get things done. I'm as calm as d river of avalon, jst don't die b4 ur death. Na d winning team #LLB i rep# |
Oau admission list is out o... U cn check ur admission status on unilorin's site. I don check mine o... Ayam very happy o... Na law i applied 4 na medicine dem gv me... Abeg rejoice wit me o nd hurry up make u check urs 2 nd share ur testimonies... Na LLB i rep o... |
Weather d cut of wil corrected or nt corrected, na admisan suor pasi o. Jst be prayer dat ur name is come out in d succes lists that want to be release. (abeg no mind ma English, i don rememba my days in d primary sku ni o) |
Fynestboi: awa ubro, i dey o... Hw are tinz nw? Weitin u bring 4 us 4rm oau senate? |
[color=#990000][/color]winners never quit and quiters never win... Gud day nairalanders... |
papindinho: lolz.....Timi u no serious o ehn.....smhna so sir o... Make credit reach dem fast fast go put us safe o... |
Hmmmm... Guyz, pls nd pls, it seems i av gotn a tip of wot ASUU demands 4rm d FG. D thing simple o, bt we no think dat way. Shebi,u na want ASUU CALL off d strike,na mtn credit them dey ask govt 4. According 2 wot i discussed with dia chairman, he said if he get #100 credit nw, he go call strike make him off. Since every good tin start 4rm oau, let's decide on hw 2 contribute da money nd send it 2 ASUU. D earlier d beta... A word, they say, is... |
Samtolly4JESUS: Go hire Frank Edoho.. Make he dey ask us questions....ehn, d tin eazy nw, shebi 1 guy get connectnz 4 heaven, we wil beg him 2 tell chinua achebe 2 contribute 2 our thread. May be u cn gv him money make him travel 2 heaven. Me busy ntemi |
Kendzyma: salary?*remvin hand frm gari*...just to kip it flowing? Guy plz no giv anibody d job...i can do it alone,xo hw many thousands ar we talkin aboutomole no wan pay o, i wil jst gv u #5 4rm my pocket make u buy kulikuli 4 ur gaari nd get d job done. Bt mind u, u av 2 pay tithe o, nd i think i'm fit 2 av dat. |
E be lyk say uniben aspirants don dey shakara o. On behalf of Prof. Omole, i visitd their forum jst 2 see dat they are in dia page 300plus while oau aspirants are stil battling 2 complete page 166. In order 2 make great Ife great,we've decided 2 employ some nairalanders here 2 kip d thread muvin so dat we wil soon catch up wit dem. If u no get job 4 house,abeg signify nw b4 we gv it out 2 oda skus 2 kom nd post on our thread. Salary z very attractive, admission z sure! Hurry nw nd grab ur post... |
Those of u who are buying and selling g-flakes wey goat no fit chop on Nairaland, God sees u o, nd i dey watch u with my 50D 2. Dat z black market. EFCC wil soon invite u jst prepare 4 it, nd lest i 4get, nafdac wil soon get u in dia net. One nairalander wu bought d g-flakes on dz thread has bn hospitalised... Odaz beware, d g-flakes no gud at all o... E be lyk say dem don fry am since d biafran war, expired nd obsolete |
I swear oau aspirants 4ni die... I pray we are all counted worthy in d kingdom of oau. LLB i rep o# |
Ifyx: *screams* 80D..#FAINTSabeg wake up jor. D 80D he is talking abt is 4 d dead. I wonder if d guy z even real. D latest version is 50D, testd nd confirmed. Endorsed by association of world scientists nd engineers. Make u wake up watch 50D or u wan join oga lee nd d spirits watch 80D b4 ur admission? Abeg wake up b4 i baptize u wit water o... |
All oau aspirants wu appear as guests and registad membaz wu don't comment on oau admissions... God sees u o... Na my 50D i dey 4low watch u... |
?