Timwezzb's Posts
Nairaland Forum › Timwezzb's Profile › Timwezzb's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 12 pages)
captain sinzu: God bless NigeriaAMEN ![]() |
Every time na "WILL SOON" Come O ASUU No be say we the Fare Una Oooooooooo and mu na no tin say bcoz una be our Oga @ the Top na him una go d tell us "WILL SOO" Ahhhhhhhhhhhhh |
Even BOKO-HARAM will Join ASUU STRIKE Next Week......NONsense! |
Thank GOD for EveryThing ![]() |
Anthony4578: Really? so what have u been doing? thanking God i guess.lolWorking with a Construction company as a side Enginer but am really an Accounting Student......... |
Abeg Who POST this thing Cause now my BP done rich 99.9%........ |
Am a Prod NIGERIAN ![]() |
We are Tried of all this Stroies Na ACTION we want See.......... |
Hmmmmmmmmmmmmmmmm I just thank GOD ![]() |
Am done with all this Stories...I just want to Here "Strike has been Call Off" ![]() |
ASUU why ME I spen 4yrs Looking for Admission and now that the admission is here U guys send ME back HOME...Why ME |
Mubby4luv: I no go comment. vex dey catch meBut U don already Comment Naaaaaa ![]() |
No Hope 4 Nigeria Education System! |
Hmmmmmmmmm I don 4get my speeling Ability! |
We are still Waiting and praying........ |
All this na Strory.....Oga Call Off this Strike then we go no say u the do ur job well!!! |
My no lie Ooooo ASUU No Help ME in any Positive way coz my GF broke Up wit me and its all bcause of ASUU! |
Which of the September are u talking about coz we are already in September nowwwwwwwww ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
All can i say is "Hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm" ![]() |
My fellow Nairaland and Student plz don't panick ur self coz the "Calling Off" of the Strike is "Maybe" so jst ziro ur mind and go about ur Normal Activities!!!! |
All this na Story....... |
Thank GOD its "May" Oooooooo ![]() |
Am still Praying but that "May call off" Hmmmmmmmmmmmmm |
I still don't believe Untill I here ASUU Strike Called Off............. |
Hmmmmmm Ok Ooooooooo I prayed that Two weeks will be Two weeks coz I've have Enough of ASUU and FG Stories! ![]() |
HOLY GHOST Fair!!!!!!! |
Hmmmmmmmm English don surfer......"My Husband and Sambo is a good people" ! |
HOLY GHOST FAIR! |
Hmmmmmmmmmmmmmm Speechless ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
ASUU STRIKE CALLED OFF! Congratulations to all University Students.. (.Page 52 Vanguard Newspaper of August 1989).... I just love reading OLD Newspapers! |
ASUU STRIKE CALLED OFF! Congratulations to all University Students.. (.Page 52 Vanguard Newspaper of August 1989).... I just love reading OLD Newspapers! |

Cause now my BP done rich 99.9%........