TITOBIGZ's Posts
Nairaland Forum › TITOBIGZ's Profile › TITOBIGZ's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 55 pages)
ADENIKETINA2015:Ehen ,so know ya music well well abi,oya who sang drake nd milk Ooo,is drake nd milk ooO,ish ur boy ,d two of u s'ppose b d kingz in rap industry,if na ur gf ***** dey make una fight bring her 2 me lemme good,y'up y'up y'up? #Takeiti.no life line ds time around![]() |
ADENIKETINA2015: ![]() ![]() after u don phone a friend abi?
Oya who sang 'Osondi Owendi Oooo? Ur time strts now¿ |
Op I totally concur with u,but 2 me its simply mental slavery or cerebrum blockage ![]() ![]() |
Wetin dey do ds onyaras, just coz of certificate na him dem dey hand dem over to police ![]() ![]() ![]() ![]() |
ADENIKETINA2015:Adenike,You dey form say u sabi songs abi,okay who,,sang this song are u gonna dance Ooo,ifi show u d money #TAKEIT |
Ghen ghen France don vex ![]() ![]()
Biko let it rain mehn. |
See question,ok lemme aswer thee,Yes,u look uglier ![]() ![]() Pls check ma signature. |
Don't spare the KOBOKO or pankere,believe me it works like magic. ![]() ![]() |
#GBAM,but I pray ma people learn. |
Luckily 4 me I have wereys both as friend nd egbons in ma hood,so whenever I want buy fone or maga dos muguns 4 C/V, me nd ma goons always move em masse about 7 to 8 of dem go just hang around,once I start to bargain wit d sharp fool,dem go join 4 d conversation like say dem b passersby,and b4 u know wahtaguan,I bought N90 for 5K,motorola blade for 8k,sony ericson W880 for 5k. Try it,if u have goons believe dem 2 dey fall mugu. ![]() ![]() But d last I went was in 07. |
Op Present sir ![]() ![]() In other news,waht am I doing here self ![]() ![]() ? |
Love that ChIDInMa gurl coz she is now Miss KEDIKE.chai:-' |
360ng:But I never propose now ![]() |
vivianblog:Chai those days ![]() ,God bless ma Naija Mums.![]() ![]() |
holyFRED:Abeg call me when d proceedings commence ![]() |
No be verse 13 d passage end ![]() ? |
eleko1:#GBAM. |
Chai,my eva don dey old Ooo,make I quick make money,marry her sharp sharp. ![]() ![]() |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
The guy don wait taya ![]()
In oda news WHAT AM I DOING HERE SELF![]() ?? |
OP u be correct thief,she u no. ![]() |
Timbuktu14:Haba,God's last name no be DAMN Oo. |
Who help me see my 3310 abeg ![]() :'But wait Ooo,waht am I doing here self ![]() ![]() ![]() |
I wish I have a Laptop, |
Some bae,will do all of d above nd still says NO,when its about 2 go down But wait Oo,waht am I doing here self ![]() |
tollytexy:I 'll infarred u N10 airtime,so forward me the C of O ![]() ![]() |
See me see trouble ooO, am having a serious arguement with my guys here,pls which do u think has most visitors or traffic. Biko like for nairaland or share for linda banana. ![]() before u post take the followings into consideration: 1. Mobile compatibility. 2. Accessibility 3. Simplicity. 4. comments/insults 5. Members. Etc. feel free 2 add urs. cc.lalasticlala |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 55 pages)

,d two of u s'ppose b d kingz in rap industry,if na ur gf ***** dey make una fight bring her 2 me lemme 


just coz of certificate na him dem dey hand dem over to police
