Celebrities › Re: Video Of Seun Egbegbe’s Arrest In Ikeja Hits The Internet by Tjohnnay: 10:56am On Nov 24, 2016 |
Kk |
Phones › Re: Infinix Note 3 (x601) Official Discussion Thread by Tjohnnay: 10:05am On Nov 24, 2016 |
Patiently waiting for dis my dream phone dis black friday
At least for 35k, if nt thunder go fire jumia and konga wit dis der lies, may dey never see any phone to sell again if dey lie |
Phones › Re: Konga Black Friday Has Started!! Hurry And Grab Something For Yourself! by Tjohnnay: 9:59am On Nov 24, 2016 |
I just came here to place a big cause on jumia and konga Thunder fire una, konga u must fall inside gutter. Craze ppl dm  |
Phones › Re: No, MMM Has Not Shown That Nigeria Is Not Mobile First by Tjohnnay: 9:55am On Nov 24, 2016 |
Some ppl self
Lala abeg close dis thread, dis wn never gt himself stil a kid |
Celebrities › Re: Yawa: See How YBNL New Signee Davolee Replied A Fan Who Asked Him How Olamide Si by Tjohnnay: 9:44am On Nov 24, 2016 |
D 2 of dm na idiot  |
Crime › Re: Man Who Robbed A Woman In Port-Harcourt Caught (Pics) by Tjohnnay: 9:27am On Nov 24, 2016 |
Hmm |
Christianity Etc › Re: Olukoya Set To Lose Mountain Of Fire Prayer City - Sahara Reporters. by Tjohnnay: 9:17am On Nov 24, 2016 |
VampireeM: Why doesnt Pst Olukoya want to pay?? Its understandable he paid the wrong people but really he needs to settle the real owners and this would have been best if they settled out of court. MFM is worth more than 1billion.. Members should be taxed to cough out the money nah...
MFM might head to appeal court.
Meanwhile• another building offering money from d members Na dm go pay d money na, d memberd |
Christianity Etc › Re: Olukoya Set To Lose Mountain Of Fire Prayer City - Sahara Reporters. by Tjohnnay: 9:15am On Nov 24, 2016 |
Nobody is perfect true true oo Even pastor self fit afford LOSE. Choi
Well make him members start to dey pay building offering |
Celebrities › Re: Seyi Law Wishes Tiwa Savage And Teebillz Happy Wedding Anniversary, Fans React by Tjohnnay: 9:07am On Nov 24, 2016 |
johnsonjosbles: how much per nit? i have 1k oh, make i come over? its public stuf na, e no supose dey expensive, una sure say nor b guy una dey follow chat so  |
Celebrities › Re: Seyi Law Wishes Tiwa Savage And Teebillz Happy Wedding Anniversary, Fans React by Tjohnnay: 9:06am On Nov 24, 2016 |
delectablegyal: Y'all should like my dp. Guys, you are gonna like it, ladies, you are gonna be jealous. I wonder d dumb ppl dat liked ur pic, I stil dey pity those ppl wey u go don scam especially for 2go....smh.... Dumb head |
Celebrities › Re: Picture Of P'square's First Car In Lagos by Tjohnnay: 9:04am On Nov 24, 2016 |
Hehe |
Politics › Re: Jimoh Ibrahim Replies Lady Who Asked To Be His Sugar Baby by Tjohnnay: 9:04am On Nov 24, 2016 |
Hmm
Nigerian gals and olosho job are like 5 and 6
All dis gals wey dey do runz I pity una destiny wey dm don use
Especially gals of nowadays juz dey watch ppl go divorce tire |
Education › Re: Which Of The Punishment Did You Hate Back At School. by Tjohnnay: 6:38am On Nov 24, 2016 |
Which kind punishment b dis Lala which of dm did u do while u were in sch den  |
Webmasters › Re: Ibadan’s First Incubation Hub – Ecco Hub by Tjohnnay: 6:33am On Nov 24, 2016 |
Kk |
Car Talk › Re: Effect Of Bad Shock Absorbers On Cars by Tjohnnay: 6:29am On Nov 24, 2016 |
Hmm Dis wn wey lala wake up dis early put dis topic for front page U wn quick collect salary abi  |
|
Romance › Re: Man Proposes To His Girlfriend At The Airport (photos) by Tjohnnay: 8:10pm On Nov 23, 2016 |
Bloody Hell  |
Phones › Re: Infinix Day On Jumia Black Friday by Tjohnnay: 8:03pm On Nov 23, 2016 |
KelsAltair: All these jumia, konga and Co no even know wetin be black friday. ...Make dem go learn from Aliexpress or Amazon everytn for dis country juz dey very useless, I juz tire for dm jumia Na dm b d real scam. I dey follow up with amazon na correct ppl dm b o choi |
Phones › Re: WIN An Iphone 7. by Tjohnnay: 7:54pm On Nov 23, 2016 |
So na phone be ur own Problem? |
Phones › Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by Tjohnnay: 7:39pm On Nov 23, 2016 |
RoyWealth: Google is your friend.The pics you see online will answer your question  he just asked u a simple qstn Y den did u post pic of d phone if u knw u cnt answer him NOnsense somebody |
Phones › Re: I Loved It, I Got It - iPhone 7plus by Tjohnnay: 7:37pm On Nov 23, 2016 |
Nigerians and show up ar like bread and beans I wonder hu u dey oppress wey u snap ur self wit ur iphone U don dey use style call nairaland gals b dat o nairaland gals no dey carry last for dis  |
Phones › Re: Photos: Phone That Charges In Seconds And Lasts A Week by Tjohnnay: 7:33pm On Nov 23, 2016 |
Una don come again
Hmm |
Politics › Re: Obasanjo To Buhari: "Stop Dwelling In The Past" by Tjohnnay: 5:29pm On Nov 23, 2016 |
Dis country juz tire me, even nairaland mod self join
Ah na wao |
Education › Re: Kenyan Man’s Manhood Moves To His Knees After Sleeping With Someone’s Wife(photo by Tjohnnay: 5:26pm On Nov 23, 2016 |
Kenya again
Oh my God
Kenya and strange news, very strange.
|
Politics › Re: Governor Seriake Dickson Praying At The Altar by Tjohnnay: 5:18pm On Nov 23, 2016 |
Hmm |
Car Talk › Re: 5 Ways To Identify Bullet Proof Cars On Nigerian Roads. by Tjohnnay: 2:40pm On Oct 31, 2016 |
|
Car Talk › Re: 5 Ways To Identify Bullet Proof Cars On Nigerian Roads. by Tjohnnay: 2:39pm On Oct 31, 2016 |
Noted! |
Business › Re: Nigerains Are Suffering, Poverty Is The Reason Behind Kidnapping- Dangote by Tjohnnay: 2:01pm On Oct 31, 2016 |
BlindAngel: Hmmm . Thunder fire all of una, bastards. . . Check my signature lol |
Business › Re: Nigerains Are Suffering, Poverty Is The Reason Behind Kidnapping- Dangote by Tjohnnay: 1:57pm On Oct 31, 2016 |
Yes o mr billionaire and we all knw u cn do sumtn abt it, or better stil go and advice ur fellow aboki ( D dullerd) mr president |
Foreign Affairs › Re: President Museveni Fetches Water On A Bicycle. Photos by Tjohnnay: 1:25pm On Oct 31, 2016 |
9ja presido hw far |
Nairaland General › Re: A Mad Man Got Knocked Down While Crossing The Road. Now I Am Stuck With Him by Tjohnnay: 12:00pm On Oct 31, 2016 |
Na after 1month dis tn dey make front page  Smh Mod, dnt let me say wts on my mind o |
Politics › Re: Boko Haram Drugs, Logistics & Fuel Suppliers Arrested By Troops by Tjohnnay: 10:59am On Oct 31, 2016 |
Hmmm |