Politics › Re: Boko Haram Injures A Civilian JTF Member In Sambisa Forest (Photos) by Tjohnnay: 12:22pm On Dec 16, 2016 |
Buhari bois self |
Politics › Re: Zahra Buhari's Cultural Henna Pre-wedding Party (Photos) by Tjohnnay: 11:07am On Dec 16, 2016 |
. |
Family › Re: Nigerian Man Scams, Dumps American Wife After Obtaining Green Card (photos) by Tjohnnay: 11:02am On Dec 16, 2016 |
Oboi  Nigerians and green card paro
|
Politics › Re: Kiki Osinbajo Steps Out In Lovely Gown by Tjohnnay: 10:55am On Dec 16, 2016 |
Ok |
Politics › Re: Photo Of A Gun Wielding Female Soldier In The North by Tjohnnay: 10:54am On Dec 16, 2016 |
Female weezy Ban finally expire after 3weeks. Choi To the MoD' dat ban me, I cut cap for ur stupidity, no single sense juz dey una head  I have been observing things here on nairaland, reading shiity comments from d stands|| mocking mmm participants, una nor dey try |
Food › Re: What To Do With Your Overripe Plantain by Tjohnnay: 10:42am On Dec 11, 2016 |
K |
Sports › Re: Chelsea Could Face Points Deduction For Man City Brawl See Why by Tjohnnay: 10:38am On Dec 11, 2016 |
firstking01: Abeg they should deduct their points so arsenal will go top u for talk say make dm ban us for epl na #ewu |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Tjohnnay: 10:01am On Dec 11, 2016 |
K2wise go come here as usual come drop wining ticket wey him play, una go come congratulate am dey beg for moni or booking code him go drop booking code say stake wisely  Make una dey deceive una self der |
|
Politics › Re: See The Reply this lady gave Reno Omokri On Zahra Buhari's Wedding Gift by Tjohnnay: 9:20am On Dec 11, 2016 |
Na una sabi
Bt buhari u will never go unpunished, why hv u done dis to nigerians |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Tjohnnay: 8:10am On Dec 11, 2016 |
Una don start to dey drop codes again  Na wao I never recover myself frm yesterday games  man city and those german league na thunder go fire dm |
Business › Re: Why A Strengthening Dollar Is Bad For The World Economy by Tjohnnay: 7:23am On Dec 11, 2016 |
K |
Celebrities › Re: Simi Plans On Dumping Falz To Get Popular American Rapper [PICS] by Tjohnnay: 7:16am On Dec 11, 2016 |
Why him go read ur tweet, u think say na all celeb wey dey usa sabi una here? Lol So j cole go leave all those white fine gals wey dey US come date u low class gal? Hu u b self, abeg shift comot |
Celebrities › Re: Actress Princess Pemu Washing Her Iphone 7 With Water [PICS] by Tjohnnay: 7:14am On Dec 11, 2016 |
Weytn dey worry all dis ppl self, wt is she tryn to prove cus she own iphone 7?
As if we dnt knw its water resistant
She no get weytn she go do for snapchat again, nonsense |
Politics › Re: Ooni Has Healed Nigeria’s Wound, Says Buhari by Tjohnnay: 7:11am On Dec 11, 2016 |
Dis man is a dullard
What have u also done in dis country, instead u traveln round d country wit ur ostrich leg
U will never go unpunished |
Romance › Re: Lady Puts Panties On Display At A Party by Tjohnnay: 7:01am On Dec 11, 2016 |
CrEaToRmalden: Oh B0Y  SEE ikebe  Naa sh1t full inside e  , y u go dey allow nyash dey freak u |
Phones › Re: How My Samsung Galaxy Exploded And Destroyed My Property Worth N2 Million’ by Tjohnnay: 9:15pm On Dec 10, 2016 |
Dear bros We will refund u ur money  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Tjohnnay: 8:10pm On Dec 10, 2016 |
Oh God! Dis german clubs self Wts xup wit dm playing sluggish games C hertha berlin wn kee me oo  choi |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Tjohnnay: 7:30pm On Dec 10, 2016 |
*observing* |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Tjohnnay: 7:19pm On Dec 10, 2016 |
kayzat: Peppy Guardiola welcome once again to the EPL Sir. I'm telling u bro, he is nw in d hot seat |
Celebrities › Re: Seun Egbegbe Granted Bail, Case Adjourned Till February 8, 2017 by Tjohnnay: 4:54pm On Nov 24, 2016 |
Dm for jail am na At least make him spend xmas for prision small  |
Celebrities › Re: Lady Asks Mike Godson The Bleaching Cream He Uses. See The Reply She Got by Tjohnnay: 4:15pm On Nov 24, 2016 |
Hmm
Igbo ppl are natural fair in completion |
Celebrities › Re: Arike Gold: "I Hate Poverty, My Husband Will Kneel And Also Cook For Me" by Tjohnnay: 3:05pm On Nov 24, 2016 |
HMm
Una sure say dis wn go see husband marry so, na wa for nigerian gals and der forming oo |
Crime › Re: Lagos Pastor Accuses Assistant Police Commissioner Of Torture (pic) by Tjohnnay: 3:02pm On Nov 24, 2016 |
Ugonnax: What's wrong with this country? Everybody is just angry. y won't dey be angry Dis buhari regime nor be here oo |
Crime › Re: Lagos Pastor Accuses Assistant Police Commissioner Of Torture (pic) by Tjohnnay: 2:57pm On Nov 24, 2016 |
Hmm Na wao Police for dis buhari regime dm nor dey look Uche face oo  |
Celebrities › Re: Powede Eniola Lawrence Celebrates Her 25th Birthday by Tjohnnay: 2:52pm On Nov 24, 2016 |
|
Celebrities › Re: Powede Eniola Lawrence Celebrates Her 25th Birthday by Tjohnnay: 2:51pm On Nov 24, 2016 |
Bt where is chidinma self |
Sports › Re: FC Ifeanyi Ubah Players Wore Native Attire For Their FA Cup Trophy Parade by Tjohnnay: 2:45pm On Nov 24, 2016 |
K |
Politics › Re: Witches And Wizards Predict Winner Of Ondo Election by Tjohnnay: 2:32pm On Nov 24, 2016 |
K |
Politics › Re: My Account Balance Is Less Than $10m – Patience Jonathan by Tjohnnay: 11:19am On Nov 24, 2016 |
Choi |
Politics › Re: President Buhari Returns To Abuja From Malabo by Tjohnnay: 11:13am On Nov 24, 2016 |
D dullard
Hope u hv found a way to end dis recession
Bt dis man no b am at all, upon say him dey travel out, him nor dey see hw ppl country better
Shameless old man |